Mustashfa's Posts
Nairaland Forum › Mustashfa's Profile › Mustashfa's Posts
na now i wan do my upgrade after reading from page 1 to d last. @dual core you made d download easier by breaking them in 10mb each b4,i 4 find dis easier 2 download dis way but now d links are no more available how u go helep me N95 version 10 RM 159 |
@fusionist is dre any way u can assist, i no know d security code 4my N95 again. |
i was downloading wif opera5beta2 b4 but now d tin no dey go.infact maltina don scarce network sef bad.abeg gurus in d house make una helep ooo.i am thirsty.
|
I think this thread is totally dry 2day. wetin happen now maltina don vex or pple no dey? I tire oh ![]() |
[@debedebe, pls how are u veiwing dis dict pact? i cant jst veiw mine even tru xplore,it tells me no veiwer found,yet i av a msdtict veiwer on my fone. ] even me and i have both version 7and 5 installed |
Som1 shld plz help on how2dwnld wif mobilget or smartget my 5.2 is conectin yl 4.2 is fast but cant dwnld mustashfa@yahoo.com |
Just passing byHenhen u no go drop something. Abeg wat do u hav 4us |
@all posters, d topic interest me wen i c am, na d reason y i read 4m pg 1-4, plz i enjoyed arguement wif facts because dis topic nids to b jugded base on evidence rather dan turning d thread 2abusing. I asure u all, if u continue abusing d thread will not b interesting again. PLZZZZZZZZ say your points wif evidences in clear term. Thanks I AM STILL READING UR(ALL POSTERS) POSTS |
Is there any other tin i need 2know abt d phone. like fault, deficiency anything. I am making arrangement for 12pm 2morrow 2giv gap 4bank posting but i will call u later. |
any of accesory ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ?? |
@numaj i sent u a txt message.let us seal d deal.today or 2morow |
@waleski i dnt hv a pc and im afraid 2 used a cafe pls help a brother in nid. . .plllsss Huh@numaj if gerald don get d phone me i nid am o seriously.u can YIM me or 07032680097 |
Someone help PLZZZZZZZZZZZZZZ. the N95-8G hacked some weeks ago now writes "general system error" when i want 2 play music |
Quote from: Numaj on Yesterday at 11:43:27 PMPlz answer because na 8gig me i nid ![]() |
@BVMO Nokia N95 8GB. 6 months old, with all the accessories. 40kna waoh 2nd hand N95 8gig 40k!! Wont i rather buy a brand new 5800xm wiv dat?If u hav bin chekin my post i do request 4 N95 GB dis bros 1 con sell 2nd hand phone for 40k na joke plz talk better price because i am really interested 07032680097 |
can anyone guide me to any samsung model that has the same funtionality like Nokia N95 with the same screen size. thanks in advance |
can anyone help i tried configuring MTN on BB but no way even 2 trnsfer opera 2 it. d tin dey say no services available 4m d device |
i dey feel u guys. Kip the flag moving ![]() |
{Enough }Does dat mean nobody has phone 2 sell. I am in need of N95-8gb.anybody just yim me or 07032680097 |
U wan 2 start making money wit just OM4.2 when som dey configure laptops 4browsing free.b careful ![]() |
@honsule correct guy. but u know what b expectin a lot of questions:2 assist d newbies.keep d flag moving. ![]() |
A aaaa O ma se ooooooo, Iku pa eni ire, sugbon gbogbo seka-seka eranti Ojo ati sun ooo, Dipo-Dina Odi gbere, Otun di arin na ko, Otun di Oju ala, Orun re fun Ore mekun-nu, A o ma se iranti re lojokojo.u should be ready to go and buy armoured vehicle and others things 2safe ur life. ELSE u have a little period left. ![]() |
A neat nokia n95 4 sale @ N23,000, If y'all are interestd call or mail me on 07066003327 or fishrena@yahoo.com. can u plz post d pics of d fon wit d accessories available. I am highly interested. |
I dey enjoy hayprof & honsule wit dis una conversation u just dey mak me laugh wit ur animations .But here no b comedy zone. |
HELP PLZ. i have a china phone double sim, which was working fine wen i bot it, but now if i enter camera or video recording mode it hangs and stays in dat position till u remove the battery or restart it. I have been 2 computer village chinese guys but dey talk say dem no fit do. but i saw dis thread & bliv my Nigerian engrs can assist.Thanks. any info plz send 2 mustashfa@yahoo.com |
I am yet 2 get my modem but one tin kips me happy whenever i go tru phone thread 4us 2 kip browsing free because the operators don exploit us 2 much in nigeria. Kudos 2 u guys. |
i promise 2buy dis modem & i will (By d grace of God)but anyhow i dont want MTN 2exploit me as dey don do4 pple in d past i no go gree wif dat even we dont even have 3G network in Enugu here. |
eeyah sorry for the guy if he is not aware say na bomb dey dre.but if he knows na God catch am. |
Honsule, download the nero 9 keygen from the link below.@semid i am waiting d instruction is in french & me i no go french school |

