Mykcool's Posts
Nairaland Forum › Mykcool's Profile › Mykcool's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 56 pages)
scarr:abeg how many wipes maximum?? Make I know before my phone start to dey tell me sey e nor dey accept bb10 os again |
tziz: , na so na.. I for don do am but I reinstall my os, both for phone and pc,trying to get the pc running first before anything. |
scarr:I heard chen has started smoking chalk , these leaks proves it ![]() |
lordmayor4:wetin be this |
harrysterol:wen you load it let us know how it goes |
harrysterol:It better nt be mega links o , I need my IDM to handle it quickly |
Nctrice:jejely return the phone and change it. Typical hardware problem |
harrysterol:I don dey think am since, on my current leak I can only use edge... not heard from bluepearl in a while, hope sey dem Neva thief him phone again o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 56 pages)
considering d fact dat over wiping kills d phone's memory especially SICwipe.....i no do again if e no b official
, na so na.. I for don do am but I reinstall my os, both for phone and pc,trying to get the pc running first before anything.

hehe the gods r nt smilling