Crime › Re: SSS Nabs Two With A 7 Year Old Boy's Head by Naanhetch: 2:38pm On Jul 26, 2012 |
Batards make dem kil dem joor idiots which kind yeye investigation.... |
Celebrities › Re: New Pictures Of Tonto Dike by Naanhetch: 9:02am On Jul 25, 2012 |
lwkm kai some nairalanders ehn notin dey ever fyn 4 dia eye...abeg make una free d chick joor she's cute |
Jobs/Vacancies › Re: A Copy Of My Suicide Letter If I Dont Get A Job Soon. by Naanhetch: 8:24am On Jul 25, 2012 |
fool go die na mctheeew rubbish. jst 3 years:> |
Romance › Re: My Friend Has Been Assaulted By Her Boyfriend by Naanhetch: 8:11pm On Jul 23, 2012 |
 lwkmd.....@op sorry say i laff i swear dem neva born dat kind man wey go slap me talk more of wire i go chop d idiot balls....pls tel ur frd 2 liv dat S.O.B mtcheeew nonsence |
Jokes Etc › Re: Deposit Slip Filled By An Illiterate by Naanhetch: 4:29pm On Jul 23, 2012 |
 lwkmd ooo.... |
Celebrities › Re: Angelina Jolie Bans Her Kids From Listening To Rihanna's Songs by Naanhetch: 8:08pm On Jul 14, 2012 |
mctheeeeew crap... |
NYSC › Re: Female NYSC Member Wearing Skirt With Uniform : Photo Of The Day by Naanhetch: 8:48pm On Jul 13, 2012 |
lwkmd ooo....me dat was tinkin of sewing bump short wit my own na em ds gal go sew maternity skirt....lol ds is realy funy.skirt on dat kinda NYSC shoe |
Food › Re: Indomie's Mama Too Good Vs Honeywell's Bam Bam La La by Naanhetch: 2:48pm On Jul 10, 2012 |
indomie sweet well well......indomie |
Romance › Re: After Romantic Weekends: How Much Should Girls Get? by Naanhetch: 11:19am On Jun 26, 2012 |
Emmy Boy:  lol u no crious...u 4 add beans na |
Romance › Re: After Romantic Weekends: How Much Should Girls Get? by Naanhetch: 11:06am On Jun 26, 2012 |
lwkmd ooo.... una no go kil person i swear |
Politics › Re: Boko Haram Wants All Christians To Convert To Islam by Naanhetch: 6:57pm On Jun 18, 2012 |
arand nonsence mctheeeeew |
Romance › Re: Is It Necessary For Guys To Kneel Down To Propose To A Lady? by Naanhetch: 4:19pm On Jun 18, 2012 |
una wey dey talk say una no c any reason 2 kneel down, na una go even kneel pas sef or lie down 4 ground. |
Romance › Re: Is It Necessary For Guys To Kneel Down To Propose To A Lady? by Naanhetch: 4:13pm On Jun 18, 2012 |
lwkmd ooo |
|
Celebrities › Re: Goldie Without Makeup At BBA Stargame by Naanhetch: 5:33pm On Jun 13, 2012 |
haba guyz make una luk wel na....no b goldie b dat may na her moda sista pix because dem luk alike sha... |
|
Family › Re: Dog Rescues Abandoned Baby In Ghana- Awesome Story by Naanhetch: 6:45pm On Jun 09, 2012 |
~Bluetooth: I think I know this dog in one india film like that.  bluetooth lol u wil neva b crious indian film ko cameroon film ni lol. |
Celebrities › Re: Kim Kardashian Gives Kanye West $750,000 Lamborghini For 35th Birthday PHOTO by Naanhetch: 6:21pm On Jun 09, 2012 |
menix: Mtcheew.. Common 750k wey i fit dash my hungry neigbour..... Mk she buy dat guy defence system... lwkmd oooo abeg com dash me i b ur hungry neibor |
Politics › Re: Lagos Fills Roads With Crash Site Rubble by Naanhetch: 5:17pm On Jun 08, 2012 |
shakin ma head 4 nigeria..everytin is jst gerin worse by the day mctheeeeew.., |
Crime › Re: Igbinedion University Student Stabs Roomate Over Blouse. by Naanhetch: 8:18am On Jun 08, 2012 |
ds is really very sad two educated people over one nonsence piece of aba blouse mctheeeeew..... |
Crime › Re: Igbinedion University Student Stabs Roomate Over Blouse. by Naanhetch: 8:15am On Jun 08, 2012 |
~Bluetooth: And someone will end up marrying this vampire as a wife ?  lwkmd @ bluetooth na u sabi vamp an wolf lol.... |
Travel › Re: Dana Airplane Crashed At Iju-Agbado, Ayinla Bus-Stop by Naanhetch: 6:22pm On Jun 03, 2012 |
naija wats happening nao...everything is just crashing...so sad RIP |
Jokes Etc › Re: U Cant Miss This Joke!!! by Naanhetch: 5:07pm On Jun 01, 2012 |
laff wan kil me die oo guy i swear u no well.lol |
Properties › Re: How Is Your Landlord Treating You by Naanhetch: 4:37pm On Jun 01, 2012 |
lol...my own lanlord dat i liv in dsame compound wit sells water 2 me....SMH |
Properties › Re: How Is Your Landlord Treating You by Naanhetch: 4:30pm On Jun 01, 2012 |
Esiere: I am an existing tenant. I stayed in Ajah Lagos .My rent has expired and I told my landlord to allow me pay 70 percent of my new rent (1 year) n I will pay the remaining 30percent in 4 months time. He started raking oo. Please advise me. Shld I also go mad with him n call his bluff? Wat are my chances? lol... go mad wit him ke, dnt even try it an ur chance are he wil throw u out of his house.. |
Education › Re: Pictures Of UNILAG/MAU Students Protest With Sprayed Teargas by Naanhetch: 3:18pm On Jun 01, 2012 |
ds tin wey ds student dey do odikwa risky oooo dey should better stop b4 it turns into somtin else... |
Romance › Re: I'm Broken Wat Do I Do, Its Few Months To My Engagement by Naanhetch: 3:07pm On Jun 01, 2012 |
my dear investigate ur guy wel wel may b e don get another hot shody 2 change em mind.no b only spiritual compatable mctheeew |
Fashion › Re: Do Guys Like Ladies With Make-up? by Naanhetch: 12:03pm On May 29, 2012 |
lite make up is not bad sha...:* |
Politics › Re: Bomb Blast In Kaduna On Democracy Day by Naanhetch: 11:33am On May 29, 2012 |
i jst hope its nt true...HDD 2 u al |