Romance › Re: My Brother Dating A Lady Older Than Him by nana(f): 2:12pm On Sep 16, 2008 |
rampagain: mind your own business and concentrate on your own lover,that is if u have one I dont think he has |
Romance › Re: This Kind Of Love Or Men? Do They Still Exist? by nana(f): 2:10pm On Sep 16, 2008 |
jay bee: Tope + Tobi = Topetobi i.e Tope is Big 
Big things for sheazy. T*2 = Latest couple in town Yeah Man! T-SQuare! Reminds me of Intro-tech and Technical Drawing  |
Romance › Re: This Kind Of Love Or Men? Do They Still Exist? by nana(f): 2:09pm On Sep 16, 2008 |
T O P E T O B I  |
Romance › Re: This Kind Of Love Or Men? Do They Still Exist? by nana(f): 2:06pm On Sep 16, 2008 |
[quote author=Brash! link=topic=171973.msg2809354#msg2809354 date=1221570306]who you be? u just jumped into a conversation like that, e be like say trailer jam u!![/quote]LMAO! Tobi is in love with Tope Tope + Tobi = Topetobi  i.e Tope is Big  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Wats Up Wit U by nana(f): 2:04pm On Sep 16, 2008 |
tope2000: jay bee, brash n chamotex shey una see wetin una cause ehn LMAO! Wetin dem cause? |
Romance › Re: This Kind Of Love Or Men? Do They Still Exist? by nana(f): 2:04pm On Sep 16, 2008 |
Topetobi  |
Romance › Re: This Kind Of Love Or Men? Do They Still Exist? by nana(f): 2:03pm On Sep 16, 2008 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Wats Up Wit U by nana(f): 2:01pm On Sep 16, 2008 |
Hehehehe,no be small matter o |
Romance › Re: This Kind Of Love Or Men? Do They Still Exist? by nana(f): 1:57pm On Sep 16, 2008 |
lmao! |
Romance › Re: This Kind Of Love Or Men? Do They Still Exist? by nana(f): 1:55pm On Sep 16, 2008 |
Chei! Tope2000! Only U?? Dem come turn ur name to Ebudola. Hmmm! |
Romance › Re: This Kind Of Love Or Men? Do They Still Exist? by nana(f): 1:05pm On Sep 16, 2008 |
Tope,Jaybee is my brother nah. |
Romance › Re: This Kind Of Love Or Men? Do They Still Exist? by nana(f): 1:04pm On Sep 16, 2008 |
disease: @lauradovey, nana & tope2000, una dey call jay bee jay bee. Me I fine pass jay bee well well. So dial my number any time 1-800-YOUR-MAMA. Empty barrel makes the loudest noise! Wey ur pic? |
Romance › Re: This Kind Of Love Or Men? Do They Still Exist? by nana(f): 12:58pm On Sep 16, 2008 |
[quote author=Brash! link=topic=171973.msg2808955#msg2808955 date=1221566179]Brash nkan?!  [/quote]O we jare. O kere si number mi. Pele.  |
Romance › Re: This Kind Of Love Or Men? Do They Still Exist? by nana(f): 12:56pm On Sep 16, 2008 |
jay bee: Got back from motherland on sat Welcome back o jare. Chamo,go and play. |
Romance › Re: I M Troubled By Love by nana(f): 12:54pm On Sep 16, 2008 |
Tell your folks he was the one who defiled u or lie to them that u're pregnant. |
Romance › Re: This Kind Of Love Or Men? Do They Still Exist? by nana(f): 12:52pm On Sep 16, 2008 |
J A Y B E E is back on Nairaland,Iya Iya O. . .  |
Romance › Re: This Kind Of Love Or Men? Do They Still Exist? by nana(f): 12:51pm On Sep 16, 2008 |
|
Romance › Re: This Kind Of Love Or Men? Do They Still Exist? by nana(f): 12:48pm On Sep 16, 2008 |
No be small matter o. I also need me a rich,tall,ebony and cute looking guy.Also,he must be God-Fearing and Charming i.e he should be able to knock me off my feet. just joking o |
Romance › Re: Describe Him by nana(f): 12:45pm On Sep 16, 2008 |
chamotex: na this kind place u go surely see Tope and Nana . . .anywhere there is the word 'HIM', na there u go see them
se won fi okunrin she yin ni . . . ah ahn!!! E wo lo kan e gan sef? Fi wa sile jare.  Ki lon shey ni'bi as well. Free us o. |
Romance › Re: This Kind Of Love Or Men? Do They Still Exist? by nana(f): 12:14pm On Sep 16, 2008 |
Shoot! |
Romance › Re: Describe Him by nana(f): 12:04pm On Sep 16, 2008 |
Skeen. |
Romance › Re: How To Convince A Lady Already In A Relationship by nana(f): 11:53am On Sep 16, 2008 |
chamotex: won so be.
make i free u. ok ok, i go cross u off my list  Ki lo so. Yeah,cross me off ur list.  |
Romance › Re: How To Convince A Lady Already In A Relationship by nana(f): 11:45am On Sep 16, 2008 |
chamotex: I go name and shame u oo. Lol! I no dey shame. Got nothing to be ashamed about 'cause i dont go about convincing boys.  |
Romance › Re: How To Convince A Lady Already In A Relationship by nana(f): 11:31am On Sep 16, 2008 |
|
Romance › Re: How To Convince A Lady Already In A Relationship by nana(f): 11:25am On Sep 16, 2008 |
dyabman: u get moni to buy a mouse not to talk of a complete set of deskstop or laptop .
abegi i don free u te te .
i'm just messing around ducky Hmm. . dyabman: what is Imao
she fe kin sepe fun yin ni , E wo ni ti epe? |
Romance › Re: I Need Ur Help Love Or Soicide by nana(f): 11:24am On Sep 16, 2008 |
[quote author=Brash! link=topic=164559.msg2808411#msg2808411 date=1221560603]but i thought you said i was nice!  [/quote]Where and when did i tell u that?  |
Romance › Re: How Will He Know I Have Been Active So Far: by nana(f): 11:22am On Sep 16, 2008 |
chamotex: me i go know if the babe don dey active. My Mandigo gets wireless radars and sensors that will give me necessary signals required to know. The thing go even tell me the date and what positions were utilised, how deep the penetration was and so on. Only u o.  |
Romance › Re: How To Convince A Lady Already In A Relationship by nana(f): 11:19am On Sep 16, 2008 |
dyabman: wetin con dey pain u there,
wey u just dey put muscle join , u wan spoil the cafe keyboard ni . ha!  See me,see wahala o. My guy free me o. BTW,for where i been tell u say i dey cafe? |
Romance › Re: I Need Ur Help Love Or Soicide by nana(f): 11:18am On Sep 16, 2008 |
[quote author=Brash! link=topic=164559.msg2804631#msg2804631 date=1221488493]If i was you poster, i would choose the SUICIDE option![/quote][quote author=HR.hotness link=topic=164559.msg2805220#msg2805220 date=1221494303]suicide is painless. . . love is not![/quote]LMAO! You both aren't nice!  |
Romance › Re: How To Convince A Lady Already In A Relationship by nana(f): 11:15am On Sep 16, 2008 |
dyabman: wetin be your own na u the guy con meet ni, i see why your single and desperate.  Oghene! Come o,i see say u don dey quote my posts since. Wetin nah? I tell u say i dey single and desperate? Mind ya self o. |
Romance › Re: How To Convince A Lady Already In A Relationship by nana(f): 11:08am On Sep 16, 2008 |
U can't convince a lady who is already in a r/ship to date u na. It's just not right. When a lady says NO,accept it as a No. Dont think of what else to say. If at all u wanna talk,u can just ask for friendship. Abi u wan charm am ni? |
Romance › Re: Guys Only:don’t Settle For Second-class Behavior From A Woman by nana(f): 11:06am On Sep 16, 2008 |
dyabman: all join , all kon blende blende Lol! Ok Oh! |