₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,620 members, 8,512,798 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 02:37 AM

Toggle theme

Nellaluv's Posts

Nairaland Forum › Nellaluv's Profile › Nellaluv's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 193 pages)

TV/Movies › Re: Slang Of Chiwetalu Agu by nellaluv(f): 11:01am On Jul 14, 2010
Utumapaka
in (ultimate warrior) and his name was UWADIEGWU grin
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 10:46am On Jul 14, 2010
[quote author=Kenny_G link=topic=476987.msg6383016#msg6383016 date=1279100237]embarassed akpan: ekaete wetin u put inside your, my abuna dey on fire after d last time wey lay "oga & madam" cry cry cry[/quote]ekaete: speak english, i no understand tongue
Jokes Etc › Re: Pix Talk by nellaluv(f): 10:35am On Jul 14, 2010
^^
chei!
See as v3 finish me grin , i don suffer grin grin tongue
Nairaland General › Re: Jarus - Stop Opening Dumb Threads by nellaluv(f): 10:27am On Jul 14, 2010
I'm behind you carry on tongue
Nairaland General › Re: 10 Unsung Heroes Of Nairaland by nellaluv(f): 10:18am On Jul 14, 2010
I talk am, i no say na agbaya e be grin grin , doctor my a$$ tongue
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 10:11am On Jul 14, 2010
clemcykul:
ekaete: if u check akpan yansh u fit blind o
grin grin wetin u think say i go see for there tongue
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 10:04am On Jul 14, 2010
D1KeleVra:
eww! lawdy lawd! What are u some kin'a rectal management authority or somthng? huh
grin grin grin grin grin
Nairaland General › Re: 10 Unsung Heroes Of Nairaland by nellaluv(f): 9:59am On Jul 14, 2010
Jarus:
Dr Kit, pls take it easy, as a NL elder and legend, pls rise above all that
Nellaluv, e don do 2
So dr kit was among the legends, i'll be damned shocked shocked , this is some serious fuckedup shit tongue

blacksta:
NellaA_SS - are u well? u no get elder photographs for house.
lol, i didn't get that, i'm very well tongue .
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 9:45am On Jul 14, 2010
D1KeleVra:
angry
wetin dey worry solo sef angry tongue .

ekaete: akpan bring ur yansh i wan check sumtin tongue tongue tongue tongue tongue tongue tongue
Jokes Etc › Re: Pix Talk by nellaluv(f): 9:30am On Jul 14, 2010
D1KeleVra:
Close ya mouf!
see ya big mouf tongue
Jokes Etc › Re: Medical Checkup by nellaluv(f): 9:16am On Jul 14, 2010
Ha Ha Ha!!! Kenny I know no say you don spoil grin grin lipsrsealed .
Hilarious grin tongue
Nairaland General › Re: 10 Unsung Heroes Of Nairaland by nellaluv(f): 9:05am On Jul 14, 2010
Dr Kitaun:
Ma dayze !!!

@TKB

she don kukuma admit hin crush for u finally, get ready to do battle with Sagamite for 'it' . . .

DK

NL has not known a hotter tryst than myself FL Gators and Gamine, how would 'it' factor into d equation considering that just like PAUL I never knew 'it' existed ?

And pls dont mention Spikey in the same breath with 'it' . . .levels dey !
Seriously dude, some nuts are really missing upstairs huh tongue
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 8:15pm On Jul 13, 2010
ekaete: ehen, if na belle matter nko, when u dey do am e dey sweet you, no vex me o angry . Bring ur yansh here jor tongue
Nairaland General › Re: 10 Unsung Heroes Of Nairaland by nellaluv(f): 7:37pm On Jul 13, 2010
Dr Kitaun: Na wao
how come these ladies no dey allow me rest ? See wetin dis one dey talk again ?
What's wrong with this one huh huh .

tkb417: hehehehe
u berra say 'i do' to her advances
obviously, Nellaluv is in love
dayokanu: Dr Kitty, WHy you come get head for woman like this, See as woman dey pursue you all over, first spikey now Nellaluv
Even Seun changed pu-ssy to [b]kit[/b]ty just to acknowledge you
See me see trouble o, me fall for dr what's-his-name huh , that posts like he's missing a nut upstairs, when people like tkb and sagamite dey grin grin , abegi let me hear word jor tongue
Jokes Etc › Re: Pix Talk by nellaluv(f): 6:07pm On Jul 13, 2010
:d huh huh

Nairaland General › Re: 10 Unsung Heroes Of Nairaland by nellaluv(f): 5:58pm On Jul 13, 2010
Dr Kitaun:
Nellaluv

excuse me ? Do I remember u 4rm Adam?
You don't have too, ur posts speaks for you, you type like a scammer tongue
Politics › Re: Fellow Nigerians, Meet The Octopus Paul (stunning Pics) by nellaluv(f): 5:54pm On Jul 13, 2010
So this is the famous paul the octopus i've been hearing about shocked shocked , and how did this creature predict the game huh

fascinating tongue
Jokes Etc › Re: Pix Talk by nellaluv(f): 5:40pm On Jul 13, 2010
;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d

Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 5:36pm On Jul 13, 2010
ekaete: come akpan, this corner corner game don tire me, abeg come here i wan see you, e dey important
tongue
Jokes Etc › Re: Pix Talk by nellaluv(f): 5:18pm On Jul 13, 2010
Nairaland General › Re: 10 Unsung Heroes Of Nairaland by nellaluv(f): 5:09pm On Jul 13, 2010
Dr Kitaun:
I pass. tongue
After you go dey post like mumu tongue
Forum Games › Re: 3words Per Post: Part 2a by nellaluv(f): 10:29am On Jul 13, 2010
Morning to you smiley
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 10:23am On Jul 13, 2010
ekaete: oga dey call me, e say make i come massage im bumbum tongue
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 12:52am On Jul 13, 2010
ekaete: Abasi, say wetin. I no say you no love me, *crying* no call me o
Forum Games › Re: What Are You Doin Rite Now by nellaluv(f): 12:37am On Jul 13, 2010
good for you then, i want to be seeing ur bada$$ around here more often
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 12:13am On Jul 13, 2010
ekaete: I no wan sausage, wetin ogamadam want sef, i no like that woman angry , hope say she no worry you to much eh, my sweet potato embarassed
Jokes Etc › Re: Akpan And His Life: by nellaluv(f): 12:12am On Jul 13, 2010
ekaete: I no wan sausage, wetin ogamadam want sef, i no like that woman angry , hope say she no worry you to much eh, my sweet potato embarassed
Jokes Etc › Re: Pix Talk by nellaluv(f): 11:58pm On Jul 12, 2010
^ I know it's a joke, and it's kinda funny. . . haha funny tongue .

@D1, whatever you say schmuck, whatever you say smiley .
Jokes Etc › Re: Pix Talk by nellaluv(f): 11:57pm On Jul 12, 2010
^ I know it's a joke, and it's kinda funny. . . haha funny tongue .

@D1, whatever you say schmuck, whatever you say smiley .
Jokes Etc › Re: Pix Talk by nellaluv(f): 11:56pm On Jul 12, 2010
^ I know it's a joke, and it's kinda funny. . . haha funny tongue .

@D1, whatever you say schmuck, whatever you say smiley .
Jokes Etc › Re: Funny Email by nellaluv(f): 11:08pm On Jul 12, 2010
Ha Ha Ha!!!
NEXT!!!!
Jokes Etc › Re: Pix Talk by nellaluv(f): 11:03pm On Jul 12, 2010
Come and get it cowboy, if u can cheesy cool

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 193 pages)