Nelson6's Posts
Nairaland Forum › Nelson6's Profile › Nelson6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
had kpomo with fresh fish okro soup, well laced with palm oil and veggie . . omo na 3rd heaven i enter o ![]() |
my brother how i go do na ![]() |
lol na u talk am o i say make he give me space to try my luck ![]() KDK na obstacle |
eldav abeg no join me, i no get strength to use teeth bite rock ![]() |
i hope so . . .wen next he comes, teach him the difference between boyz and men |
Abeg clear jare . , myself and Efe are heading to the bahamas for our honey star |
we are in the same delima, nairaland addict like U"n"I ![]() |
lol tnks yinks ![]() @shakara lol na wetin i do u? ![]() |
nu tin es wung wee chu mai nem es nesun |
@poster no be ur fault . , . . too much sour akamu dey disturb . .wit ur gorimakpa head |
@vincnt i tire o, wonder why dem dey allow people wey dia nut don dey loose come net ![]() |
nice ![]() |
@KDK free da babes for us na, u nevr tire? |
@bashy who be woman wrapper lol be only wrapper, na woman bra |
wish her all da best^^^poor old tin ![]() |
pls u all should spoke wat i can be understood |
@lancaster na lie jor, bone dat yarn ![]() @nich no dey enter my nose, i never eat brkfast ![]() |
e dey pain u free the poster and dont hate ![]() |
e risimbl ur owun |
no lemme catch u, see as u resemble amebo |
my black sisters?? lol hope ure not referring to my biological sisters ![]() |
so true . . |
lol wale, u for no ransack another man property now . , i bet u really enjoyed da woman lol ![]() |
@kdk Nigerian gurls love gifts, u cant separate it from them, naija gurls use a guys wallet to measure their love^^ though i still love my black sisters |
@yinks got no one to val with ![]() |
he don use cotton wool close hin ears lol i will use a mike, so dat he go hear am loud and clear ![]() |
ara o gbawala gi?? ![]() |
she didnt have fun, cus i did not take her out, so she is cross with me lol though i no send, am happy wiff my new love EFE ![]() |
lol wetin u dey sell dhensity?? hope no be recharge cards ![]() @Efe am waiting for u to join me . .remember ure my bride |
@jolesmart, u be correct jare me i no fit use black leather do boxers, and i no fit use comb brush my bald head ![]() jigi-jigi ![]() |
u pust es naice, u sti kin pu ![]() |
