Jokes Etc › Re: She And I by Nelson6(op): 10:01am On Feb 16, 2011 |
ohh no bashy and eldevil stop dis!! stop dis!!  oya make una kill each other if that will make u both happy^^ @efe  wink once more 2 me, your winks made my day wat would i do widout seeing your winking, smiling face? u've made me a winkster, nd nt a trickster, wink again 2 me my sweet winking angel  |
Jokes Etc › Re: Relaxation spot! (change your frowns to smiles & laughters) by Nelson6(m): 9:57am On Feb 16, 2011 |
buahahhhhhahhaha bashy i dey suspect uuuuuuuuuu  |
Jokes Etc › Re: Lol: Rotflmao: Lmao: Lmfao: Rotflmfao by Nelson6(m): 9:43am On Feb 16, 2011 |
yeye fowl wey no get feathers . , omo buruku  |
Jokes Etc › Re: Oh My : Rapture Teaser by Nelson6(m): 9:29am On Feb 16, 2011 |
lol nice one |
Jokes Etc › Re: My Jokes by Nelson6(m): 9:24am On Feb 16, 2011 |
lol |
Celebrities › Re: Mona Lisa Chinda Mocks Ex Husband's Wedding by Nelson6(m): 9:19am On Feb 16, 2011 |
i can still marry her^^^even though her hubby no send her again |
|
Celebrities › Re: Tonto Dike And Wizkid? Could This Be True: by Nelson6(m): 9:12am On Feb 16, 2011 |
pukes!! dats impossibura |
Celebrities › Re: ~Video: Luna Milk Ad With Genevieve Nnaji~ by Nelson6(m): 9:02am On Feb 16, 2011 |
i prefer cowbell, its everywhere and highly affordable, its on every gals chest, so wat do i need a luna milk for? |
Celebrities › Re: Rihanna Caught In The Act! by Nelson6(m): 8:59am On Feb 16, 2011 |
no be only barbados na AJEGUNLE |
Jokes Etc › Re: All Ado About Jokes by Nelson6(m): 5:00pm On Feb 14, 2011 |
mo ti gbo, mo wish yi the same  |
Celebrities › Re: ~Super Diva Omotola Jolade Ekeinde At The Grammys 2011~ by Nelson6(m): 4:43pm On Feb 14, 2011 |
|
Jokes Etc › Re: Val Joke by Nelson6(op): 4:38pm On Feb 14, 2011 |
aww gud luck^^ wishn u an exceptional success  |
Jokes Etc › Re: Unwanted Guests by Nelson6(m): 4:15pm On Feb 14, 2011 |
this valentine never finish  gettn sick of it arghh  |
Jokes Etc › Re: She And I by Nelson6(op): 4:11pm On Feb 14, 2011 |
aww da fone don quench^^^ kpele @bashy how u take know say she no dey get light  seems like ure upto somfin |
Jokes Etc › Re: 9 Words Women Use by Nelson6(m): 4:04pm On Feb 14, 2011 |
u dey vex  2days is val o  |
Jokes Etc › Re: I Still Dey Laff Ooo! by Nelson6(m): 3:59pm On Feb 14, 2011 |
nice joke, but it has been posted before  |
Jokes Etc › Re: 3 Drunk Men And The Taxi Driver by Nelson6(m): 3:57pm On Feb 14, 2011 |
ure welcome cheiii  @shakara na since from garden of eden me and efe don dey  |
Jokes Etc › Re: Relaxation spot! (change your frowns to smiles & laughters) by Nelson6(m): 1:00pm On Feb 14, 2011 |
abi? ;d @bashy u go kpeme 2day, just relax, cus na for ur mouth i hear say "iya sikiri o wo pata" |
Jokes Etc › Re: Val Joke by Nelson6(op): 12:59pm On Feb 14, 2011 |
cool babe, u in skul? |
Jokes Etc › Re: Just For Laffs by Nelson6(m): 12:58pm On Feb 14, 2011 |
hmm  |
Jokes Etc › Re: My Jokes by Nelson6(m): 12:56pm On Feb 14, 2011 |
stop swearing.  |
Jokes Etc › Re: Val Joke by Nelson6(op): 12:55pm On Feb 14, 2011 |
who is romsky?? wats up  @lysaa sounds cool lol |
Celebrities › Re: Justin Bieber Goes Bald by Nelson6(m): 10:58am On Feb 14, 2011 |
lolz seun how'd u know? sure say no be u do am? |
Jokes Etc › Re: She And I by Nelson6(op): 10:54am On Feb 14, 2011 |
u both should stop dis, . remember this thread is all about my fiasco wit my babe @efe  happy val  |
Celebrities › Re: ~Leona Lewis: Has She Had Plastic Surgery?~ by Nelson6(m): 10:51am On Feb 14, 2011 |
women are never content wiff dem selves! arrhgg |
Jokes Etc › Re: My Jokes by Nelson6(m): 10:50am On Feb 14, 2011 |
e go be as e dey always be^^hectic and boring^ |
Celebrities › Re: Sylvya Oluchy: I’m A Screen Goddess by Nelson6(m): 10:50am On Feb 14, 2011 |
wat a joke! lol
she no too fine jare, screen goddess ko, screen mermaid ni |
Jokes Etc › Re: Naija And Repitition by Nelson6(op): 10:48am On Feb 14, 2011 |
kolo-kolo |
Celebrities › Re: Grammy Awards. Lady Gaga Arrives In An Egg [ Video + Photos ] by Nelson6(m): 10:47am On Feb 14, 2011 |
hate her?? lol she doesnt even know u exist!
@poster she is just weird as usual, cant cease to amuse me lol |
Jokes Etc › Re: Wow! Offer Of A Life Time.buy 1casket Nd Get 1 Free. by Nelson6(m): 10:45am On Feb 14, 2011 |
yawns hard and stares bleakly at thread** |
|