Nemesis99's Posts
Nairaland Forum › Nemesis99's Profile › Nemesis99's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
I swear this man was my house master at F.G.C.ilorin '05 set Mr manko |
Walahi dem no born am well ![]() |
what's wrong with this old disgusting prostitute? fc me yur daughter's contact make I arrange Hw to blast her and she go tell u I'm an exemption. oloriburuku obirin |
WTF!!!!! google thinks fulani is another word for demon. everybody chook eye for Hausa sey dem bad when fulani na the original mofos |
abeg sharply tell her jare so that yur brother can gv u an award for destroying his home. |
GUY u be block head. so, na until the snake threaten am before he act abi? why u no start dey rare snakes since u knw Hw to handle them |
Mr manko
GUY u be block head. so, na until the snake threaten am before he act abi? why u no start dey rare snakes since u knw Hw to handle them