Neroiam's Posts
Nairaland Forum › Neroiam's Profile › Neroiam's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 45 pages)
Austeeenxx:Bros, hope plenty for you if you're not only looking facially like Oshiobaba but pocket-wise |
The telegram channel isn't working |
Your wish should be thiers' also... No be dem go stay with the woman. They can advise but the decision is solely yours to make. This is 21st century... Nobody dey marry for person nowadays |
Praise and worship go dey go well. Make the likes of them wizkid and simi port enter gospel |
This ones na babalawo children...and why are they bowing their heads? |
husbandsnatcha:There's enough money to go round... What you should be concerned about is the selection process; much more knotty than a Nigerian tryna obtain a US visa. |
Kukuruuuuku Food e no dey Brother eh water no dey And our country no good o Everyday for thief One day for owner e Poor man wey thief maggi Omo, dem go show im face for crime fighter Rich man wey thief money Omo, we no dey see their face for crime fighter..... That judge seff... No worry o. Dey do like say u fit create person. Politicians wey dey tiff millions, you no dey see dem sentence to 3weeks imprisonment seff. Na kon death sentence you dey mete person wey tiff 184k. God dey watch all of us. |
Fine boys like us, na dem dey rush us ..na na dem dey rush uss But seriously eh, forget fine boy mata. I can relate what OP is tryna communicate. Even those days in the university, the few girls i made move for were the ones that didn't last. Most that came indirectly.. Those ones can be caring eh.. E go be like say na second mama wen u get. But not all that came was taken sha... Still gotta pass through the selection process. Yes I'm picky. OP.. Weda she was the one who initiated or not, if the marriage will not last, it's majorly on you the man. give a woman a house, she'll give you a home |
colestephan86:Look at this guy... Who you think I'm talking bout.. Mumu |
OgunLaakaye:U don turn monitoring spirit wey go dey follow me everywhere abi? See mouth like keep ![]()
|
Amudeneogu:This is because the average Nigerian man only seeks what he'll benefit from his country and not how to improve it. |
Handshake or No handshake o.. E no go still stop the wrath of God from hitting that senile man unless he repents of his evil and malicious deeds. |
Virginkpekus:No be only corona ...na corolla. You go do runs for Italy abi? If you still dey dia, no come back o... make the corona corona you for dia.. Holosho |
pmoye:U sabi something, my guy... A friend of mine who did youth service in one of the military base narrated how these generals constantly share millions on this boko haram issue. I'm only pained at the innocent citizens losing their lives on this course. |
Urhobo wado!! |
Eh? |
Hian.. OP, why you make the post look like MFM (mountain of fire ministries) na. You even added Elijah and fire seff... No, this must be their football club... Reminds me of shaolin soccer. Where football meets fire ![]() |
GBOKASINCHA:Who tell you say AJ na him mate? AJ fit no reach round 7 seff.. That fury guy na beast. |
Prof. Are you sure? Ehem. I know why i dey ask o I hope this isn't another means to syphon money. Then later you tell us say Coronavirus don eat the money for lab. All of you stealing Nigeria's money, y'all will face felony. Well, we shall see the end of this... |
Is this one not a country? If you want to talk about civilization, it started here(Egypt). But look at the measures they've deployed in curbing terrorism. Swift and smooth. Next time any group wants to spring up, this will serve as a warning. In Nigeria that claims giants of Africa with no strength to affirm it, any small group that just rises up to terrorise, before you know it, some mumu senators will start shouting amnesty, send them overseas for training, rehabilitate them and blah blah blah. Leaves me wondering if they're the patrons and matrons of such groups. Don't negotiate with terrorists.. Wipe them out |
Firstnebo:Tell the sender to google worldremit. Easy steps |
Yahoo prime minister. If you know you know ![]() |
Make una leave am. He no go die |
Oghene biko |
Damn.. No bueno. Guys watch and pray o |
Good one. Urhobo wado!!! Isoko wado!!! Itsekiri & Ijaws weldone Na police need am pass but dem go off am or keep am for moto when dem wan do uum umm umm |
Tell him/her to use worldremit. You'll receive the money in your bank account in less than 3mins. |
Just say misbegotten means Nigerians. Nobody will kill you. |
Somebody say MONEY |
Hurlazunkanmy:You didn't put tracker? Message to all: Put tracker in your car. It doesn't cost much. It would save you in times like this. By now, OP for dey with im phone dey see where dem dey drive the moto go, carry police follow them. |
Lifestone:Bros, we enjoyed the tale. It's a nice one |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 45 pages)