Sports › Re: Christmas: Georgina Rodriguez Surprises Ronaldo With a Rolls Royce by Neroo22: 9:10pm On Dec 26, 2022 |
G00DHardDick: Women sef.
You used person money take surprised am ontop e money?  even Nigeria gal collect from u,na him ex e go use am surprise |
Crime › Re: Bolanle Raheem: Policeman Arrested For Shooting Female Lawyer Dead In Lagos by Neroo22: 11:33am On Dec 26, 2022*. Modified: 12:25pm On Dec 26, 2022 |
One and most reason u should Liv dis dam country,even big man no safe with ur money, ur life can be taking anytime, day,place...if to say dem de pass instant judgement like beheading or fire shooting squad, everyone go behave well for this country |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 11:24am On Dec 26, 2022 |
Chopcy29: Thanks boss. Zero eight one 87777 eight eight six is my WhatsApp we can text over there thanks send me dm bro den go reply de mail |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 8:59am On Dec 26, 2022 |
Chopcy29: Baba abeg I go like make you clear me well for that plusin mata, I seriously have a lot of cl here but they are really very stubborn in doing my will. To be serious I’ve never had anything to do with ritual before that’s why I get scared sometimes, but on how things is going I for like try a legit one if them get money u fit de run Dem consignment shaaa,I go link u one of my boy mk e de see as e go ND giv u FMT,DM |
Crime › Re: How The Game(internet Scam)almost Ruined My Life by Neroo22: 7:54am On Dec 26, 2022 |
LILTJAY: leave yahoo go learn handwork na only site he fit bomb get cl cos Facebook nd Instagram na fr experience ppl,plus steady bombing without giving up as in,de bomb like say Dem de owe you,go giv y cl |
Crime › Re: How The Game(internet Scam)almost Ruined My Life by Neroo22: 8:15pm On Dec 25, 2022 |
Modibbo55: omo i no wan cap much! Na me wey know wetin my eyes see, some guys dey even complain of getting cl, getting cl na the easiest shit sef, na how e wan go get One Vanilla card or give you his BOA or Chime details for loading be de big wahala, come to Kano and see lowkey Gee with confirm doings, peeps wey no dey gree collect shishi from CL sef, na accounts he go open tire. omo that place make sense, i don test am and no be play play e sup! You fit send me a pm. I keep telling niggaz,no b to get cl na mk cl do ur bidding and do as u say...even if u gt doing, doing no go bring cl na mk work easy,I de ur pm bro |
Crime › Re: How The Game(internet Scam)almost Ruined My Life by Neroo22: 6:55pm On Dec 25, 2022 |
Modibbo55: omo na true you talk, but the kind foolish things (jazz) wey guys from South dey do no make sense atall, presently i dey one Baba side like this for Borno, omo i shock as i don dey meet boys from far away lagos. The man na Islamic priest, you no go worship any idol or diety before getting confirm stuff. Selina for South no pure atall, omo na f0r here e dy sup no cap! Anybody wey sabi Borno go cap you the legit! u sef dey game,boys de enter even kwara, mumu Dem way no Sabi game think say na by bring ur papa or bring ur mama na em b plus,omo na ram bt settling of spirit way de block way plus small favor nd success charm, legit na fr North,get plug fr ilorin way b Muslim as well ND e pure...na fear way de mk all dis niggaz de poor, beside how the code fr borno, u sef de on digit mk I cap u small , consignment to all country is still going on fr our side if u get job,boys way go finish am dey |
Crime › Re: How The Game(internet Scam)almost Ruined My Life by Neroo22: 6:15pm On Dec 25, 2022 |
Uchenna10: Bro na same stage I dey now o.....even to bomb see client this days na problem.... people dey advice me.to go collect spiritual update. my bro I still told you this,first know how to get cl second go be spiritual go make Dem pay,if not, spiritual no go bring cl come ur side,u na my ibo bro nd I no go lie giv u |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 4:56pm On Dec 25, 2022 |
Cravemore: no be only me the share am azin? Who come dey bill de boy work? You fit get spiritual eye sir.....You fit say na una land wey 20 people dey bill work and work no go pay come awka or ask about them boys on btc level,u go see person go bill cl fr investment e go rush,u way carry empty body without i.p ,even wit ur FMT try giv cl update mk e com invest mk u see as e go, boys de go back bam com offline de deceive niggaz nd ppl like u go believe say Dem get updates ND fmt pass u,bro frgt much capping shaa,if u enter real gee u sef ND ur life go change wit environment,fr now the try ur luck with brainwork,na only u wise Aristotle,oyibo no wise |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 4:52pm On Dec 25, 2022 |
I dey Yan nigga say boys no de use ordinary hand dis one dey Yan rubbish,as we take gather,even walker that year we de find location sef,even test am well we'll see as e be,this one de Yan by spamming nd loading...even this recent newyork id.me nd California work,e go shock u sef no all filing go bring in mulla after filing,so rest@crave |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 4:48pm On Dec 25, 2022 |
Cravemore: no be only me the share am azin? Who come dey bill de boy work? You fit get spiritual eye sir.....You fit say na una land wey 20 people dey bill work and work no go pay mind u gee,if I need update as e stand now,group dey from WhatsApp to gathering of men,so which fuse ND shit u talking about,wetin u de hide way we nv hear from street,from una tiktok to Backpage and others ,shebi all don't still get de update,see gee I don't want to talk much shaaa,fr this game u nobody be pro |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 4:44pm On Dec 25, 2022 |
Cravemore: LMFAOOOO
E clear abi? now you know say you be learner. I'm not doing any of the above. But stop capping trash on nairaland. You think we are all kids here. I got people who can tell you the time, I was even broke I didn't even tap in their inbox for free methods. But here you are relating to someone who don't even care about you. That's not how they connect, it takes stack to get stacks. That's why the guy fuse your request and I know say he pain you, cuz you never eat Christmas chicken.
Work smart not spiritual before you go tell everyone say both dev dey run things
I nor talk again but no come here with such saying that juju is the only way. Hope you have a blessed day and my question you jump am? That shows you no nothing about what you mention? which question,bro have been there let me clear u,so u much can't talk about it,HV pals who are into shit,one recent collect more than 20metre dis year via banking,we know as e go nd as per where nd how de run doing bro,even na me giv de gee FMT and some location, but on that am not deep in game fr now,just clean light job like consignment,cos I get contact fr that worldwide,no here to talk large,with some little loading but niggaz cleaning drops with crypto, so says of u bro...so you can't tell me wat we into ,come awka mk I show u how doing be,boys de come from asaba de troop in fr doing, c let me clear as e be bro,plus fit be cleaning from witch nd wizard nd village ppl,plus ancestors tin, even my guy na a month plus e Begin sup for am after doing, gee boy ND big guys way de game as in no be boys I mean men,way get pikin de bomb,as in we de gather the Yan both as e de go u get then on that bro, normal yahoo empty hand no dey pay,no b by luck again bro,na few way jst de collect small block as it stands now...from btc sef way be say for awka here na Dem de carry first fr de level as it stands fr naija,oga boys carry pot,better awele pot as in,as u run matter u sef go surprise de tink say ur tools pass others,make I stop here,no wan argue with u,oya na clean hands boy de use collect but on that mk I clear u again,plus nd spiritual work no mean say na human part and all that,normal work fr body de mk tin Sara fr u...even as u de,person fr ur town fit luck u ,mk tins no work fr u,so if u go clear ur sef e mean say na plus or say u use person...but u sef de go church go beg pastor fr prayer so if one go trado, e become bad, bro mk I leave u here,so de use ur so call update build house mk we see |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 3:54pm On Dec 25, 2022 |
Cravemore: ROFL
3months ago is not 2003, do you smoke
You are the kinda guy that comes to a forum like this and make noise. Whereas the OG inside here who earns more than you they talk less and do....i have been a while in this group but silent , have come along with some individuals who knows the game. Tbh you're funny, I will use your time just to have fun.
Bro you're talking about spamming as if, it's one big money they use in purchasing tool, With $600 you can set scampage and sms sender altogether. I will even prefer config combo. both are easier, but combo are more easier. Lol {Cpanel}..... I leave the chat here cuz I know you are someone with a random alt. (Zulu2022 that guy that is always shouting ritual ) 
Yahoo no favor you that's why you went the left way, And again there's one thing that brought my attention to you? You mention few job on your last quote and I will like to ask you one out of it....if you truly you do flashing abeg drop entails here for us make we catch you today. What kinda flash you do that gives you huge dough? Tell us brother... If you skip the questions you F.uck up.....Someone who's big as he claims won't be storming on one's email for an update. As that bro fuse your request, I feel sorry so much. Because you know he has what you don't have. Sad! You still dey wan go beg for omegale site Rofl
Btw is always your guy that pick money, so why not you?
You nor join the crew and you started 2007 if you know Dey Drive the latest luxury car and you still dey Nigeria dey type this rubbish!!! I go vex for you. You guys learn the hard way, I see. When una done go get information for telegram, will come out here and start spilling trash!!! Mind you I'm not bigger than anyone. But I'm grateful to God. I am happy and living. oga u de talk much,I no wan come measure dick with u,I know say u still de ur mama house the chop free food fr Dem roof,u are doing dating,doing spamming,doing loading,if them give u azza or crypto.com to work,will you that and if it cast u go pay all I may incur nd price u for...see ode wan bring mouth where I dey,na una way get human been fr cupboard the claim na plus sef,I know say u sef know de game,but fr the other guy am quoting na real gee,which I know true he dey, go learn carpenter or tailor before e go late u for h.k you dey, atleast I don gather and e dey enough for me as I de so,we go dey for nairaland where Dem go post say u so call niggaz way clean jst de cashout go use ur head sub den e go clear all say Dem sef no get a tools sef fr work..I no blame u shaa,na as we gather for nairaland |
Crime › Re: EFCC Arrests 21-year-old For Alleged €17,000 Fraud by Neroo22: 12:31pm On Dec 25, 2022 |
LILTJAY: i nor dry talk of Asians.. na Europeans I dey talk.. na mostly English pay me everly bro |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 11:35am On Dec 25, 2022 |
Cravemore: man it's obvious you're a retard who don't know is way, stop deceiving others. You still don't know how fraud works. still sitting on nairaland dropping wrong advice and you claim you have been in the game since 2007. Okay, make the calculation yourself, about 15years. Must people still be foolish, nah, even folks that are smarter they still fall for scams. Romance scam has faded that's the thing every don't know. But upon that, still guys still cash out millions on God!
One Good thing is if you know how to play your card and got Good tools, they shouldn't be a problem, But not everyone knows their way in the game. That's why delays happens, it terms & condition apply.
And yes, because your paddy dey get am clear" no mean say he dey loose guard you, or get one or two e run. Cuz if he reach your turn na dey eye every body go take look you" na who go tell you how he take dey get am clear" for these hustle you dey find abi? Make you self no go find your own source. Even you self you no quite well, say you can't share your sauce you spent money on.
Oboy!! from all your comments self there's a lot of point out you don't know how things work, imagine you saying spamming is hard as if you're a spammer. To prove it all you still don't have awareness on jobs. Shit talk about Cc though. Gosh to get Cc no hard brah....my smllie go bin Good cc for you. That's If you know what bin is self!
Imagine someone here asking what is a dread, and he's one of your fellow. That shows you guys haven't go deeper for fraud. 15years and you still dey come here they ask boys for romance scam job. Level up br. No dey give upcoming routine advice. He work for you know mean say he go work for uche"
I remember the quote when una take dey lead this youth to the devil "Go hard or Go home". Make people think is go lay your hands on fetish first or do cleansing or to pave way. Before life go better! Africa mentality 
Hope boys hearing won't follow your way, try guide the youth to right path. stop foolishing them or leading them to a quick way of destruction. At the end they'll be left astray
I work one boy job he mama pay $15k with my strength 3months ago. But you said, without spiritual someone can't cash out more than 7k and note I give her direct billing... Dating is not about love is about trust you hear. Who em mind dey go pay you till e feel like running away.
Modify:cc maybe this is 2003 u run shit in Cafe,de get u paid,becos na only u de talk to cl,I still proof to u that niggaz are adding it on steady fr easy work,don't want to argue,unless ur 500 nd 200 stipend is good fr u |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 11:22am On Dec 25, 2022 |
Cravemore: man it's obvious you're a retard who don't know is way, stop deceiving others. You still don't know how fraud works. still sitting on nairaland dropping wrong advice and you claim you have been in the game since 2007. Okay, make the calculation yourself, about 15years. Must people still be foolish, nah, even folks that are smarter they still fall for scams. Romance scam has faded that's the thing every don't know. But upon that, still guys still cash out millions on God!
One Good thing is if you know how to play your card and got Good tools, they shouldn't be a problem, But not everyone knows their way in the game. That's why delays happens, it terms & condition apply.
And yes, because your paddy dey get am clear" no mean say he dey loose guard you, or get one or two e run. Cuz if he reach your turn na dey eye every body go take look you" na who go tell you how he take dey get am clear" for these hustle you dey find abi? Make you self no go find your own source. Even you self you no quite well, say you can't share your sauce you spent money on.
Oboy!! from all your comments self there's a lot of point out you don't know how things work, imagine you saying spamming is hard as if you're a spammer. To prove it all you still don't have awareness on jobs. Shit talk about Cc though. Gosh to get Cc no hard brah....my smllie go bin Good cc for you. That's If you know what bin is self!
Imagine someone here asking what is a dread, and he's one of your fellow. That shows you guys haven't go deeper for fraud. 15years and you still dey come here they ask boys for romance scam job. Level up br. No dey give upcoming routine advice. He work for you know mean say he go work for uche"
I remember the quote when una take dey lead this youth to the devil "Go hard or Go home". Make people think is go lay your hands on fetish first or do cleansing or to pave way. Before life go better! Africa mentality 
Hope boys hearing won't follow your way, try guide the youth to right path. stop foolishing them or leading them to a quick way of destruction. At the end they'll be left astray
I work one boy job he mama pay $15k with my strength 3months ago. But you said, without spiritual someone can't cash out more than 7k and note I give her direct billing... Dating is not about love is about trust you hear. Who em mind dey go pay you till e feel like running away.
Modify:cc na for online una de form boss,no wan reply u shaa cos u sef na itune boy be bro,if everly u fit afford spamming tools,on that bro,I still proof to you that all This mother fucking job is 50/50 or u want make I give TD Canada make u try this ur shit u are bla bla,or do u want me to give u coinbase or crypto to use ur special bin and if don't drop ,u pay for me lodging u and de account if it got cast...I don't even know wen u guy even start work,which fucking job you talking about bro,niggaz are leveling up to foreign contact fr my flashing and offline POS 4 digit with 2d and 3 gateway payment with no otp requirements...I still proof to u the hell that 90% of niggaz claiming gee are ritualist and 30% in 90 got plus up, talking about boys on gle nd big whip with dread lock,not the hail u who got 15k go carry 2012 glk or Lexus...I don't want you to believe it or not,and I don't even want to tell u watsup becos u na Jew u are,is all luck,keep bombing oooh,no wan reply u,wen I know niggaz in game will definitely know Dem de game,no be people like u bro, don't proof me wrong wen I c someone who is in game I know,not by yabbing bro,do u know wat cpanel and dey likes,u have not shoot 30k lead only 100 deliver and rest in spam fold,bro go sleep, if you like go looseguide fr gee fr ur hood that told you is all about dating that gave him 100kdolls he pulling up on 20metre whip or got to afford a lekki house, na fr nairaland we go see ur headline |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 7:32am On Dec 25, 2022 |
Cravemore: his known to be skid or a fed, stay guide and don't trust them  fed say that an enough evidence,lol, try u sef go pay fr damages nd Omegle is for only bombing,bro na me de advise boys sef cos we def don comot fr games,once we made na trading nd other stuff we dey but if I want update, know where to get it |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 7:30am On Dec 25, 2022 |
Cravemore: his known to be skid or a fed, stay guide and don't trust them  did one na mumu,wat happen to international number,de play ,boys de cashout,still de shout fed,Las Las na una babe go call us ballers fr club |
Sports › Re: Three Draws Have Come In This Ticket.1000 Odds Is No Big Deal As I Will Be On It by Neroo22: 11:10pm On Dec 24, 2022 |
guobe: once your games are set on the bet9ja platform,you click on combined,you now click on the number of folders you feel will be successful and input your amount in the stake button can u do a video of that for a clearer form |
Crime › Re: EFCC Arrests 21-year-old For Alleged €17,000 Fraud by Neroo22: 11:09pm On Dec 24, 2022 |
LILTJAY: na mostly non English hard to deceive. bro all cl de pay Na as u know wetin de on board,krazkasta don pay my paddy,Philip nd paki dat year |
Sports › Re: Three Draws Have Come In This Ticket.1000 Odds Is No Big Deal As I Will Be On It by Neroo22: 10:54pm On Dec 24, 2022 |
How does dis combination work you don't loose |
Education › Re: On Mars It Hasn’t Rained In Over A Billion Years by Neroo22: 10:42pm On Dec 24, 2022 |
Oyibo jst de use Africa de catch cruise, planet com dey how many years |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 10:38pm On Dec 24, 2022 |
hustler2828: Sorry no dm for now, still perfecting my game. na rdp or normal vpn still chop ur Omegle that year,cos bro,I hate vpn with passion,how urs com last |
Crime › Re: EFCC Arrests 21-year-old For Alleged €17,000 Fraud by Neroo22: 10:17pm On Dec 24, 2022 |
PLAYBOX22: Omo na Europeans hard pass to deceive o ur head dey am bro, mostly German,but u know as e b now wen u pay ur dues,e go surprise u sef |
Romance › Re: Hookup Wants To Do Christmas For My House. by Neroo22: 5:02pm On Dec 24, 2022 |
De gal the target somtin she wan loot wen u looseguide |
Celebrities › Re: I Won't Leave Much Wealth For My Kids - Jason Njoku by Neroo22: 9:14pm On Dec 23, 2022 |
Tell that to Rothschild family, werey don get enough money keep fr him kid de find ppl to deceive |
Crime › Re: EFCC Arrests 21-year-old For Alleged €17,000 Fraud by Neroo22: 8:16pm On Dec 23, 2022 |
Ololademrmoney2: He say na 12k+ e collect not 17 lol fit be now via picker percentage |
Crime › Re: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 4:23pm On Dec 23, 2022 |
hustler2828: That is the issue, an Asian guy verified one Omegele account for me, and in just 2 months of bombing work pay almost 3m, when this lady cry for me i wan run mad, if i close my eyes na her picture I dey see. Funny thing be say these assians no dey even use these accounts for dating scams, na for $100 extortions and to drive traffic to their affiliate links. nwanne,check mail,dm u |
Politics › Re: Wike Gives Out His Expensive Designer Suit, Again (Video) by Neroo22: 10:31am On Dec 23, 2022 |
Take it or Liv it,wike is among best performing governor,so he can do wat he likes,he is delivering for rivers government which me as non state citizen of rivers is seen so far |
Business › Re: American Dollars Is Sweet by Neroo22: 12:45pm On Dec 22, 2022 |
Peledonomy: Unblock me make we chat. I wan yan u somtin I dey with u,but on that know say all those guys act by directiive nd no be 100k job Dem de find person come without evidence,so let all dis no Allow u secure de bag, I de with u on WhatsApp |
Business › Re: American Dollars Is Sweet by Neroo22: 12:18pm On Dec 22, 2022 |
Peledonomy: Oboi u too dey over serious. Unblock me make we chat lol see dis man,u carry FBI com de whine me wen boys don de chop boa finish,de no giv u de update, baba c get de money first,las Las we go bribe de judge |
Business › Re: American Dollars Is Sweet by Neroo22: 10:24am On Dec 22, 2022 |
|