Neroo22's Posts
Nairaland Forum › Neroo22's Profile › Neroo22's Posts
Most Nigeria in abroad are wicked,de will complain just fr u to be discourage nd not to bill Dem..how person go de compare suffer fr Nigeria wit foreign land,no matter as e take be fr u.k |
Wt I the man choose this ND his kids are rich but want to use this fr time passing,will u stop nd if u do, he might fall sick |
Immanuelsnr:u just de mad na wetin I know |
Dem serve u letter, e no do you,u still wan do.... marriage na by force |
Wat if u buy now ND risk loosing it,wen some land re given to appointee's as gift,wen new government com ND TK it bck,tell Dem say u buy am from so so person mk Dem listen to u |
Abeg op come finish de story abeg, na same experience all the share here as well,mk u sef learn |
kingBlaq:men way no knw as e take b de tink say na child place,lol,u go jst walker enter cele, mk Dem run fr u or trado, lol, some nairaland dey Yan as Dem brain reach shaaa, too many boys shaaa....gee thing dey happen but as it stands now, baba u c kwara,kogi nd part of North,still get plug way de light doings,as in e dey play e dey show...niggaz tinks say u go jst wake up,say na plus u wan run, cos e no stew fr pressing...u go loose money first as welcome bfr u go see de real plug, plus no be by my neighbor did it,my Friend did it,I HV cousin dat it, or omo if u run am e sup,u no go get mouth to talk wetin ur eyes see , as in wen u de hear ppl cap wetin Dem nv experience,u go de laugh fr ur mind de look dem |
Things the Happen, asin our youth ooh, naija youth don pass devil wen e comes to spirit things,na jst all this gals I just de pity,guy go giv u 120k u go collect,no wan know as e get am,as in 120k fr hair making, Nigeria gals,most can trade soul fr money like wise Dem boys way de giv Dem such amount |
Financialman:na y u go see all dis guy,dem sef no know one way sup fr am,because so much walker,don c person way walker 25 location, within a month ooh, dis guy base Senegal com bck, omo ,og comot 1metre run matter jst fr one location ooh, dis guy get mind as in pass devil,wen I mean mind...omo gee talk say if de ask am to bring him brother e go bring na only him mum he no fit,na to tell u kind mind dis bastard get, we fear de gee, omo human way b Satan dey fr earth no go lie give u shaa |
kingBlaq:one of my gee fr Indonesia dey Yan me, niggaz way Dem pick money fr, 80metre, as in Pakistan woman ooh,omo dey say de woman if e no sell something make am 100metres the no go Liv am, my gee de talk say if u c Benz dem de cruise the post fr media u go shock,oya og gives us plug mk men go IP, omo reach today de only tin de Yan my guy say na fr Calabar,reach now de nv gree talk, sure location rare, no b say men way get mind no de, omo men way get mind pass devil dey, na jst no one ones spend reckless fr walker |
Financialman:una tink say location na by walker,oga bfr person go tell u de exact spot way be sure plug, u for done comot 500k fr IP giv fake Baba's way go use u shine... location no b by cele, cherubim nd all that, bro na where e sup as in, de go Yan u give time e go begin sup,as in, e be tin.... No go spend money fr fake location, plug dey but sure plug dey rare bro,e no easy,even boys no go tell u where e sup,mk u no go bam bam pass dem |
Gays |
PascalEhizojie:still check ur mail |
PascalEhizojie:check ur mail |
PascalEhizojie:which work u de run bro |
PascalEhizojie:if Dem do,u no go mk use of am |
Blessedmercy8:no deceive ursef, transfer all ur money to my now,if so |
fortunez1:money charm nd there's ain't de same bro, no b everyone fit run am |
Too many prank in dis country |
22o62021:but I have read this ur particular post several years back, still confuse, continue bro |
UncleHaba22:check mail |
Uchenna10:check ur mail shaa |
Uchenna10:lol,abeg Liv me ooh my broda, learn work cl go reply u bro, or still hustle fr azza mk dem back loading,u collect ur share plus one is to learn work the other na plusing up, cos if client no de reply e mean say no need fr plus up oooh, I de Yan u ooh, the game tight oooh |
Uchenna10:lol e no easy but boys don lock up mind shaaaa..u sef u de bomb u.s |
Uchenna10:e no de last bro, e gt limit,but wen e begin sup, u go tink say na only u e de work fr bro |
Franzinni:edit number bro |
Uchenna10:fr where one get house, the other pick huge recent, just that de stuff works like miracle or magic, u go de bomb ooh but one day,jst like that u go bill client e go de pay like say,my guy chop one woman like dat as in till e clear am fr eyes,more than 20metre, till de woman com know say na African boy,ND n Edo boy, two Dem now like best of friends as in e still de send de guy small money shaa but wen de magic begin work bro,e match am 4keuro e pay, 10, 15k, like dat,oga fear jazz no go lie give u,who say power no dey never c, frgt all those stuff Dem de Yan,my guy still de alive jst DT e invest but true true as de stuff com de go, Sapa every where but e build house buy land bro, but believe me, plus de real no b Dem say,if u run am,u sef no go knw exact time e go burst ,one month or two, but true true bro,u go cashout big, unless na soap shaa u wash that one na instant reflection but normal, plus up ritual Dem run fr body, no b instant |
Uchenna10:oga de go chop ur money,even client go block u,no de tell u mk u no tell person |
