₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,055 members, 8,420,074 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 10:53 AM

Toggle theme

Neroo22's Posts

Nairaland ForumNeroo22's ProfileNeroo22's Posts

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)

RomanceRe: Help Bet9ja Has Finished Me!!!!!!!!!!!!!!!! by Neroo22: 9:04am On Dec 22, 2022
This one ND emenike the find prey
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 10:49pm On Dec 21, 2022
eleniyan2020:
those hussi set,na spamming,wire check and phishing... E loud aje!
hush dem na drop Dem be, account receivers fr Bec nd mt103 ND freedompay... ordinary Facebook de hard u hack,talk more of hijacking email nd server,lol....de no tell u say hush no de help person fr hood u no hear de story, even spamming don de hard sef cos security no tight...oga better go learn another thing de collect ur legit if u no ready run matter,no go waste ur time start wetin u no fit finish,if devil wan punish u,na e come use police or efcc burst u wen u nv pick,lol
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 10:43pm On Dec 21, 2022
Greatdand007:
Waytin boys know no be say scamming go ever Dey forever even if jazz no exist for scam it will always Dey forever all those hush puppy dami Richie no use jazz na and them cash out massively na where you walk reach and the people you mingle with na waytin go open your eyes be that you no fit Dey do dating now make you come think say you go cash out cos things done change from before na before dating they cash out but now in don cast that’s why you need to improve and develop yourself
omo if u run plus hush Dem run bro ,u sef go ball like mad...no be wetin Dem go Yan u shaaa,mompha ND kodei Dem find nd burst,u no see pot of soap de find with them,y e b say hush no de help person, see mk I clear fully now, boys way u see fr Malay, Dubai,Cyprus way u tink say na by ur fucking loading nd hacking,I be omo ibo,my gee fr Indonesia, nd some for Netherlands, our niggaz de Nigeria de cook pot fr them here fr naija, e de sup fr there,as in better work fr here,e no need come naija,Dem de here de cook am,boy de collect wotowoto dey cruise better car fr there, c this one...I no wan Yan u much shaaa but if u tink all dis guys na clean thank God u sef de believe fr the hustle u de find location fr locking, see dis guy,lol
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 10:34pm On Dec 21, 2022
eleniyan2020:
leave am Jo...person use inheritance collect $35k without any soap...u de make noise!
person person,go collect as ur guy Yan u,as de no tell u all
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 9:09pm On Dec 21, 2022
Ogbemuo:
Guy for get that thing, any person wey dey well educated enter yahoo, know wetin e dey do, I've met a client in just one week he paid $5k and also bring his friends via referral link and they as well invested nothing less than $9k altogether, na person like you go they tell up coming one's say they can't make it unless them plus up which is not supposed to be.
not doubting u,but all dis investment tin,maybe e new fr my ear, all together be say,even investment Dem de run as there leg de carry Dem,na instant blocking,mayb na u know wetin de pay u,no doubt
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22:
Illegal1:
get soap...get soap...nah make 1 yahoo boy dey mad 4 my street like dis nah ooh....
lol baba don run another tin giv de gee but on that boys de use gee cover up as it it bro,e b like una eyes nv c life, rich kids, go market,that woman way de sell pepper get doings in dark u sef no know...wat guys don't understand about spiritual work is,there are work to pave way,to cleans ur way,like awele nd all that but there are hot money ritual,if u go run am,if ur eyes see shege u take am...u tink say u run doings pass ur politicians and pastors,even hookup gals way de tie men down..mk I liv am fr another day,but as is stand if ur mind no Carry,no near anything bomb,if u doubt try
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 8:07pm On Dec 21, 2022
Biyama26:
Bro I want to learn oo
go learn trade or digital stuff ooh,e no easy as u de see am so,frgt boys fr area nd most niggaz capping here, gee is not easy as Dem said,unless u wn do extra ordinary tin,because dis game no be make I try and see if na my calling,na just orientation I de give u so,u can't do wat de are doing bro, even on clean hand,can u be awake fr a long day without sleep,can u endure if after nursing CLient come match. Billing e no chest,wen u don pen out wetin u go use ur cashout money do, so u can do all this bro.....if u can try ur hand on crytpo trading u go c money,on clean level shaa
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 7:56pm On Dec 21, 2022
Ogbemuo:
I've met a lot of person's that called themselves yahoo boy's, they can't even construct good sentence to convince a potential client, how do you expect such person to cash out, some say it's grace, but yahoo is a Brain work, which requires consistency and you'll definitely see results.
as it stands bro no be brain work, give it a test,any Guy way enter her now and one way go learn carpenter,check the two who go blow pass if the later no put hand fr plus, frgt brain work nd update shaa,una de make me laugh shaa,boys fr ur area no go talk as e go but on that, give a try,and see if u no go waste ur six months say u de learn bombing,nd regret am
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 7:50pm On Dec 21, 2022
hustler2828:
Bro leave that talk, blackman with juju matter. Guys are making huge banks without involving themselves in any vodoo. The orientation and level of awareness in scamming is just poor unlike Asians, and US. Man will pick 10m the first he will do is either buy a house, car, bling bling or spend lavishly on women and clubbing. He doesnt even bother to invest in educating himself on how to improve his game or buy updated tools to make his game easy. Na to still use free vpn, outdated tools and formats, when men are arlready using socks5 proxy to farm dating accounts, phishing for bank logs. and even printimg their own checks and verification IDs. That is one thing I love about the white man, they are of the firm belief that there is room for improvement and learning never stops. The other day an Asian fraudster was usning deepfake to play a live cam chatting with me. Remain, black man, black and white Tv, for still be gold, and I believe we for still dey see mottor dey run.
now u come,u sef de game, shebi 911 I de use chop POF before the come comot,I no fit use vpn bro, highest rdp,still e no still giv me joy reach now, tinder verification no b here or I go use 30k card match VPN go comot me online within 10mins of logging, spamming tools no be here as well bro,most leads don cast...wat if I tell u say loaders nd boys de use voodoo collect cc as it stands now,sure sure update dey,but bro,na big investment to get better tools.. beside u na old taker from ur comment,na guy man u be
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 7:45pm On Dec 21, 2022
Olumoses4u:
Na because you nor get update na make you think say na only matters you fit take money
Men dae updated on a legit levels wey they burst of 10k dolls daily, 1m dolls nor go dull yourself
Put your hope in God and you go see the Mavelous work for your life
bro no b matter of update bro,all work balls down to America work and I know as e dey go,from postpaid to Western Union plus and boa,ato and many more bro...that person way de make 10k fr gee level no go tell u de koko,my gee the run BTC till today bro,I know as e go but dis guy no go fit tell u,gee de drop format,link ,even giv me site but still bro,e no easy as u dey portray am,so which work now,shebi na Ali or mt103, and flashing, boys way I know atleast the c road small now,na spammers but as if devil remember u,all the mail with link go land fr spam Folder fr lead, normal banking pay me huge with consignment,but believe Dem don tear eye,from Canada to yanked and Aussie,still yet to wait fr una update...go asaba nd Edo and c wat is happening,Dem no de tell person shaa as e de go,even all this lekki boys and demons bro,this guys carry better jazz,as in one my guy paddy get like four account,with nothing less than 200metres, I no say gee on a normal no dey pay bro,e fit pay u, but not big as to cruise life,if you say u dey enter H.K as it stands now,u go regret am,I no dey Yan u say mk una no Yan anybody,I start game from smiggle to 2go way back 2007, so as e de upgrade we know as e de go...so I wan de kind update,is it inheritance, banking or wat shaaa,that one dey
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 12:46pm On Dec 21, 2022
In
Uchenna10:
Nothing like update again,no mind dat guy wey dey talk say u no get updat.... update na juju
no loud am I de wait fr him update now
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 10:41am On Dec 21, 2022
Greatdand007:
All those job don cast na find better job
I swear bro, normal,as I de work na direct billing ooh bfr,jst say mk Dem giv de guy try fr that level,e cast, nothing sup,mk we share update, reply my dm
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 10:27am On Dec 21, 2022
Greatdand007:
Na becos you no sabi better job
no b me run am shaa bro,but believe,all those work na 50/50 which u know
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 10:19am On Dec 21, 2022
annayawchee:
How long does it take a spiritual work to show effect?
lol,u can tell bro,but e de work e de play...but advise I de giv all dis niggaz way there mind no go carry am,u wan go de yahoo be say, go learn carpenter before ur 6months for H.K go be waste,unless u ready fr wetin boys Dem de do,if not,lol,who get ear make e hear
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 10:02am On Dec 21, 2022
Greatdand007:
Boys way Dey cash out still Dey cash out steady with no jazz na you no get better update forget
check de check date bro,den shebi na DDA ND wirecheck or cc topup u go Yan again,all those job na 50/50, any gee way collect big bro, check de gee Wella,even ur paddy man no fit tell u sef but u go c am na grace,na unto u looseguide,Dem use u sub,u go know say dis ppl no gt Facebook or Instagram account,na pure ritualist Dem b
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22:
Greatdand007:
Boys way Dey cash out still Dey cash out steady with no jazz na you no get better update forget
sure u dey whine me,go ask niggaz way u tink say de no put hand fr something bro,check dis, na check we run till now ,e nv drop, shebi na una loading work way de pay una be dis,bro,I no go lie u,if boys dey 100 way de bomb, 99 baff body,I no wan Yan u as e b cos e go b like long talk bro,ur men nv tell u wetin e be,unless picking u de talk ba 1kdolls nd 500dolls
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 8:18am On Dec 21, 2022
tydi:
Your para voltage too high.
How many years Dem give you ? How many you done usehuh
lol no b para mode bro,I de Yan boys way wan enter game,cos me na old taker nd we know as e go,but we sef done okay, na jst advise mk u no waste time go learn bombing work else u go de disappointed,if u ready fr tinx involve, nd if u tink say na loading nd topup, u go c as e dey go for street bro,who get ear mk e hear...nd who de giv una nonsense orientation say plus the comot life,lol, mk u go ask baba Wella wetin e run fr u,mk person no exchange ur Life span giv one politicians in exchange fr money...oga as u run plus, u go de bomb,as in sleepless night ooh,no let all this ritualist ,money de appear for there wardrobe every morning without lappy deceive u...u gat to work bro,even if u plus....no be only gee niggaz de plus, pastor,market woman,omo contractor,all carry plus na wetin Dem no de Yan u,even ur popsy man fit run,mk Dem de deceive u
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 8:45pm On Dec 20, 2022
Uchenna10:
Lol...my guy calm down na...ur voltage too high
I pity boys way de bomb tink say na by empty,if u no c 600 years fr street mk I know wetin cause am..na mtn go use ur Money cashout better go learn carpenter if ur mind no carry am ooh
CrimeRe: Yahoo Boy Scolds A White Woman For Not Sending Him Money For Christmas by Neroo22: 8:16pm On Dec 20, 2022
Mk e go get soap,who de beg CLient,if u wan do yahoo, do big no be by luck tin again,wetin ur eye see u take am
CelebritiesRe: Nancy Isime Builds And Furnishes 6-Bedroom House For Her Dad (Photos, Video) by Neroo22: 7:33pm On Dec 20, 2022
Since na clito Dem use get de money,y not use ur prickto nd get urs
CelebritiesRe: Nancy Isime Builds And Furnishes 6-Bedroom House For Her Dad (Photos, Video) by Neroo22: 3:23pm On Dec 20, 2022
womenareapezz:
you see the difference between man and this monkey gender? undecided

They always like publicity announcing up and down.

We men have been building house for our parents? Mothers fathers and you won't hear us a a word undecided

But once this monkey gender who have been using her yansh to get what she want comes out to announce that she build a house for her parent and some ediots here are emulating her as a role model undecided

As a father to this harlot I will be ashamed to even step my leg in this house
na ur body she use build the house, use ur legit and build fr ur ppl, learn to congratulate pple, wat ever de took to get it, na there head go pay am,no drink Panadol fr another person headache
NYSCRe: *this Is Ritual Money* I Said To My Boss........ A True Life Story You Must Read by Neroo22: 11:32am On Dec 20, 2022
Lol, send mk u send the story,shey u de whine me, Sapa go reach all of una fr dis government
CrimeRe: 29-year-old Lady Disarms Kidnapper Of AK-47 Rifle, Frees 3 Victims In Plateau by Neroo22: 10:59am On Dec 20, 2022
No b all this mumu Dem who dey find who to disarm there money ND big gbola
CelebritiesRe: Davido Performs At Qatar 2022 FIFA World Cup Closing Ceremony by Neroo22: 6:14pm On Dec 18, 2022
Naso 1milli dollar go
PoliticsRe: Atiku's Supporter, Rhino Owhorkire, Shot In Rivers State (Graphic Photos) by Neroo22: 6:12pm On Dec 18, 2022
swaggerjack:
Niger Delta boys are brutal they only know cultism, occultism and extortion. And their leaders look gentle, when they are more ruthless than the likes of Tinubu.
Edo de learn work were rivers boy dey fr cult
PoliticsRe: Atiku's Supporter, Rhino Owhorkire, Shot In Rivers State (Graphic Photos) by Neroo22: 5:22pm On Dec 18, 2022
swaggerjack:
I thought Rivers has been run by Buccaaneers since Odili time, just like in Delta during Ibori time - or are they affiliate organization and report to them?
lol those ones are cultist,this one is sect or organization like ogboni...even both bucket boys way back na NAS SEADOG GET Delta,uyo,pH, most get conne fr oil sector, as Dem de giv u job naso Dem go drop form fr u to fill nd become member,if no gree go find work fr ur papa house
Christianity EtcRe: Is Money The Root Of All Evil? by Neroo22: 10:11am On Dec 18, 2022
Untill pastors that are taxing members for private jet nd bullet proof cars,say is the root then I won't believe u guys here saying truely the root of evil
Foreign AffairsRe: Putin Readies Massive Yars Nuclear Missile Capable Of Hitting US And UK ( Pics) by Neroo22:
tymicjay77:
Some of you will just be posting comment like kid. If Russia themselves have disclamed that the bomb is not from them even before NATO carried out their investigation that should give you hint that Russia too no want find trouble cos they know what is at stake... Go read your information very well. Russia generals debunked the bomb blast even before NATO carrry out their investigation.
You can only know when a war will start but you may not know how it will end. So no country can fully say he is confident 100% to go to war without any loss.
That is the thinking behind every US generals and Country men... Go and read your history about the world war very well and the history of arm race very well. You will see how US always go far ahead of all nations combined in anything...
Russia only want to know what US is cooking behind the scene because ever since the end of Arm race era, US has been developing her weapon in secret and having her test as stimulating test.
A lot of you saying US has never carry out any test , how would you know when all the test is carry out as stimulating test..
You dnt need physical test to know if a particular weapon is going to perform in the real field, there is virtual stimulating system. All condition will be dealing as it were to be in physical world.
don't educate them, so the will carry there daftness and display where the will laugh them,who knows u.s got an atomic bomb that can distabilize and turn a cities into ghost town, Edison,
J. Robert Oppenheimer (father of atomic bomb) them as for way back and other scientist na crayfish them de cook for lab, till date ordinary drone, ordinary camera drone use by movie shooters, Russia has not been able to produce one talk more of big drone that travel at almost speed of light at combat, that are in every carrier of u.s....the world has been civilized that u.s know how to control there temperament becos the will know that de gonna regret it,if de just give any country sample....just check Afghanistan nd Syria, fighting Taliban,alqaeda,kudish nd other sect,till today economy of Afghanistan has been grounded,still de are supplying aids nd food to them upto now,am not talking of bill gate foundation and other aid been released to African by most United NGO nd others,am I talking of antiviral, by now h.i.v for wipe Africa, u expect selfish Russia nd Chinese to give u aids nd drug, ppl way currently is looting and mining mineral in North on a low with local indigenes without government been aware,na Dem go send us relief, u.s will be sucking ur oil but one thing is the will giving aid ND money same time,na jst Niger Delta boys de misuse settlement giving to Dem by Chevron ,exxon nd other making it look like the American are looting free...am talking i of tech, from Google to Microsoft, how many iOS ND app Russian get way de benefits us, remove Google play store ND see that ur chinko infinix Nokia torch go pass am sef
Foreign AffairsRe: Putin Readies Massive Yars Nuclear Missile Capable Of Hitting US And UK ( Pics) by Neroo22: 9:15pm On Dec 17, 2022
Kelvin3476:
IMMEDIATELY UKRAINE MISTAKENLY STRUCK POLISH SOIL AND ACCUSED RUSSIA, NA SO RUSSIA BEGAN CONFESSION OUT OF FEAR.

IMMEDIATELY A NATO GENERAL" U.S" MADE A SPEECH SAYING " WE MADE IT VERY CLEAR THAT WE MUST PROTECT EVERY INCH OF NATO SOIL", NA SO CONFESSION STARTED POURING OUT FRM RUSSIA EVEN WHEN PUTARDS HERE WERE BRAGGING THAT RUSSIA DID IT.
guy u de current with news, defense general of Russia came live on air deny it,that nothing like that... arguing with people who only read newspaper with old men on paper stand,make every news sound like

1 2 3 4 5 6 (of 6 pages)