Niceuzor's Posts
Nairaland Forum › Niceuzor's Profile › Niceuzor's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 93 pages)
wetin be itoro? Agbero like you? |
Smartsoft your head dey Shake ![]() wetin u know for web design copyright site weyu dey design u dey come here dey yarn rubbish. Ask my2cent abt me come no prove me oh!! ![]() |
@My nkem abeg no vex we no quarrel see na plp don gather make u try cool ur tamper na because of stock fish or if money no dey to buy ham try buy bonga fish or Okporoko!! aleast them cheap 4 market. ![]() @iice the lady in green u know the Moondust? ![]() |
what business Thief? ![]() |
Crazykid Oginekwanu? |
Extreme flyer Abeg na who be fly brother tell us oh abi u dey fly for night? |
Chiegemba Nkem biko go home and prepare something for us to eat remember to put stock fish inside ok. ![]() |
plz mind the way you talk to me michelin ![]() |
smartsoft trying to view ur work man Oop!!! 404 Error dats wat i got too bad. ![]() |
my2cent nairaland elder's have spoken ![]() is either u take it or you leave it, |
That's true Dear plz give us a break biko |
what for? ![]() |
drrionelli Guy what's your problem why can't you speak for urself |
@Topic d answer is simple Bank or try abeg Seun if e go help u. ![]() |
Sacarsity - you have spoken Well as for that Guy Leave am 4 me onydchic - Nice comment i never knew women can be that varant in Web-design simply_me infact i'm tire with Some nairalander's this day! |
naijacutee - Sorry to cut u off Do u have a Cybercafe? |
Ok ok Come na See i for like make we yarn small ![]() make we 4get abt the pass u know say u bi my igbo sister?abi na lie ![]() |
Hahaha But Cute-Ass oh ? i be no talk to you b4 oh ![]() |
Here she come again another TextBook |
hummmmmmm! did what? ![]() |
Then Beware!! dude |
mekoyo - guy i dey oh na work dey keep me busy! ![]() kattie - Hi i like your signature! Can we be friends? |
Hey take a look at Emeka Ike Comment and come back and post ur comment here click http://nigeriamovies.net/news/news133.php Cheers |
Awooooooooooooooooooooooooo Nkem u have finish me Chineke?what is this? |
moondust- elder brother indeed guy i say u dey yarn Dust. if she is your sister then what my biz,if u don't like my style then kiss my ASS. brother or no brother She is my Girl Ok piss your ass off. IMAOoooooooooooooooo! |
Crazykid - you go fit accomadate them?talk na because my rent don dey due! ![]() Chiegemba -Nkem biko take it easy na you know dis is a public place! ![]() i hope adanma, adanna, adanne, adaku, adaeze, adaobi, adankem, adachi, adachukwu, adauche, adauzor,adauwa. they have all gone to bed? Honey plz cook something nice for me when i get home Ok. ![]() |
another ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 93 pages)
Agbero like you?


