Niceuzor's Posts
Nairaland Forum › Niceuzor's Profile › Niceuzor's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 93 pages)
A slip of post Oracle i mean! |
hahahah crazykid this wan don too much make we yarn for yahoo!i dey online now! |
Crazykid Fight Woman God Forbid ![]() No way i cant do that!! ![]() She need to appeal the gods! |
Crazykid na my babe u want collect abi u wan make i conck you?See u know the kind search wey i search to get this babe Google say no if find her na when i come NL i search nairaland Omo the babe na God gift to me so no come put sand sand for my garri oh! Chiegemba i will make it up to you,i don talk to the landlord. ![]() |
Crazy kid hahahahah you funny pass klight de drunk no bi own crusade na conference i go invite u come. still laughing and rolling on the floor @Islander Dear did i hear u say tangling up with each other ![]() Crazykid u hear ham na the Oracle na dis babe dey use dey play. ![]() |
wetin i go her go pass flog See u don hear say them bit person thru computer. na me wan do so! ![]() she come dey hide for date & meet up i no even no who she wan date and meet up Crazykid dis NL babe dey try me. ![]() |
Crazykid i no no say u na pastor No fear Seun don't ban Pastor! Islander uhmmmmmm sist. abeg take things easy 4 here oh Seun na kind person oh he name sef sound kind. to come out from that prison u need to pray hard abi Crazykid make we help her pray? |
@chiegemba uhmmm i.c so na here u come hide!!! anyway sha we go meet for house ![]() |
Islander e bi ban u b4? na wa oh seun sef na dis nice babe na him come ban. Crazykid you prayer have already been answered. U sound as if u be pastor abi u bi pastor pikin Omo Eko Sist. welcome oh na who u dey tell Happy Birthday? na the babe or na Seun which one? Davidylan Bros e go soon come by now e dey bed dey sleep Snoring!!! in Bed - Sweet Dream Seun |
All Eyez closed and mouth ![]() if una like make una dey shine Crazykid Oya start the prayer!! already posted |
Crazykid you start the pray 1st We are all going to close our eyez. |
Bros David's Thanks alot it's work ![]() uhmmmmmmm i'm happy now! try and Visit my New Website i guess u will like it ![]() CrazyKid that's true let's wish him happy Bday! |
Bros David's plz answer me na The Stuff no work oh! look ham make u see! |
Crazykid Which level na abeg wish omo guy Good luck on his search! @topic Wait and See!!! i belt you you shall testify the goodness of Nairaland! Good Luck brother. |
crazykid how did u know abt Seun birthday? hope you re not going crazy this time oh ![]() u know seun he can ban you because of this thread! i hope u know what u re doing? ![]() davidylan guy we meet again ![]() anyway we re here to wish our Admin Happy birthday! So let's keep the thread going ![]() BTW: Plz send me the HTML Code u insert in your signature! i want to do mine! ![]() |
How good is that host man? ![]() |
Uhummmmmm!!! ![]() But how i'm i sure that u are the webmaster of that site? Anyway i have some photoshop brushes for you. i just need to be convice that you re the webmaster of that site. |
kelechiodo you have spoken well!!! ![]() keep da good work going & 4get abt them. BTW: Guy u didnt YIM me again why? |
na wa oh! |
smartsoft why me no go talk? abi u think say my mouth ![]() See kheme respond was very pleasant! not you condeming his works. try to appreciate good thing b4 condeming Ok. Hope u get the gist? |
uhummmmmmmmm!!! i see |
moondust sorry to ask oh is she really ur sister i mean blood-sister? just want to know? |
Okpe if it's a forum so you cant mind your own business right! betterstill Speak for urself Ok ! ![]() |
eya!! guy i talk to you? |
i tire oh !! una no dey sleep for Nairaland sef ![]() |
You of course or i'm i lieing? ![]() |
Sweetie u seem to be Cute i guess ![]() |
Omo Eko and Iice Thanks for the Insult and God bless! |
crazy kid welcome here ![]() PTBNaija it's just 4 the love i have for you Happy Bday Once again! |
Same with me too!! |
Omo Eko,Cute-Ass and Iice i smell Clique here, @topic -Ladies are too addictive - Men dont cares |
Clear comment!! Simple and short ![]() No bi all those over sabi webmaster!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 93 pages)


abi u wan make i conck you?
and mouth 
Bros David's 
