Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by nich(m): 2:36pm On Jan 29, 2010 |
lysaaaaaaaaaaaaaa! |
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by nich(m): 2:33pm On Jan 29, 2010 |
kabasa77: Ikebe superstar!  see all these naughty pikin of now-a-days!  na ikebe super you dey read for class. abi?  na your history exam you dey play with so.  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by nich(m): 2:31pm On Jan 29, 2010 |
romskie, good to see ya in da house. how market? dinkelele, wetin dey laugh you? romsky: kerewa ya drugs don xpire
nich wetin do d woman? her stance no pure!  |
|
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by nich(m): 9:50am On Jan 29, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Pix Talk by nich(m): 9:46am On Jan 29, 2010 |
|
|
Jokes Etc › Re: Funny Pix! by nich(m): 9:39am On Jan 29, 2010 |
history. 
|
Romance › Re: Is Kissing In The African Culture? by nich(m): 9:18am On Jan 29, 2010 |
|
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by nich(m): 9:00am On Jan 29, 2010 |
dani the governor! wetin you dey find with pat?  |
|
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana [0 - 1] by nich(m): 8:45am On Jan 29, 2010 |
|
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana [0 - 1] by nich(m): 8:09am On Jan 29, 2010 |
|
|
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana [0 - 1] by nich(m): 6:00pm On Jan 28, 2010 |
tkb417: im stupefied what is beautiful about the game we are playing?
the boring games we played we scaled thru cos of luck
This cant be cos the players aint gud somthing is fundamentally wrong with the whole set up
how can we not be able to play these set of Black Stars (useless in me opinion)
nyways, we need a technical adviser to assist Amodu for WC or else, it will be a monumental disgrace for the whole nation if we play like this at the mundial  referee!  how market o jare?  |
|
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana [0 - 1] by nich(m): 5:54pm On Jan 28, 2010 |
|
|
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana [0 - 1] by nich(m): 5:50pm On Jan 28, 2010 |
bandore: remove mikel,, and put kanu,, play yaks  yaks for wetin? |
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana [0 - 1] by nich(m): 5:48pm On Jan 28, 2010 |
Dclique: omg! wetin happen? azeeza: :@ Dclique
We are not even showing signs of getting an equalizer.
have faith,we are already at final  semi . . . abi? whether it's the final afterwards or the third place doesnt matter. aight?  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Tatafos (4rm Jokes Section) Meet-up Thread by nich(m): 5:45pm On Jan 28, 2010 |
hello there! how dey you?  hope you're done with all your assignments. 'still gat the open invite should you need it.  |
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana [0 - 1] by nich(m): 5:42pm On Jan 28, 2010 |
Pamperme: @Nich,
u no sabi English i talk say i love Nigerians and in plain English?  |
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana [0 - 1] by nich(m): 5:41pm On Jan 28, 2010 |
score line pls! |
Jokes Etc › Re: Joke Section Offtopic Chat Thread by nich(m): 5:40pm On Jan 28, 2010 |
 what would you call it? |
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana [0 - 1] by nich(m): 5:36pm On Jan 28, 2010 |
abeg, make una no give me hypertension o. |
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana [0 - 1] by nich(m): 5:34pm On Jan 28, 2010 |
Pamperme: lol i love Nigerians what does that mean? |
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana [0 - 1] by nich(m): 5:33pm On Jan 28, 2010 |
wetin be scores abeg? |
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana [0 - 1] by nich(m): 5:28pm On Jan 28, 2010 |
chamotex: The shortest player on the pitch scored with a header are you for real? |
Sports › Re: Nigeria Vs Ghana [0 - 1] by nich(m): 5:27pm On Jan 28, 2010 |
 naija is down by one goal? what happened? |
Education › Re: 87 Students Bag First Class In UNILAG by nich(m): 1:56pm On Jan 28, 2010 |
interesting! dem are all welcome to the job-market or biz-market! God bless Naija & everywhere else!  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by nich(m): 1:16pm On Jan 28, 2010 |
visa lottery 
|