Nich's Posts
Nairaland Forum › Nich's Profile › Nich's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 138 pages)
of course! no be you? |
wizie, i'm xtra-cool! @ topic, pat amigoz goodass tyty lysaa hbabe pweetie kunbee tbk. . . kalashkov nna, all the people wey i dey miss too many to list o! infact i dey go find vigilante to help locate them. |
abbey, romskie & benjie una no well at all! ![]() |
Good morning my neighbours! ![]() |
JNdupu: thot the tiger only had business in the woods! never knew underwater surveillance was part of the job description. nna, no be small thing to be celebrity o!@ romskie, who dey behind that curtain? ![]() |
abbey, u worry o! QueenBee et her secret spanish boi-friend, nna be careful o. Even the tiger never commot for the woods o. |
Amigoz: good to know u're aight! ![]() RecentPost: did you say your name's recent post? [quote author=Abbey_city link=topic=187038.msg5395441#msg5395441 date=1264588011]my big sister![/quote]awww! didnt know you'd miss me that much. missed you too! @ topic, nairaland. wizie how you doing? |
[quote author=Ben-10 link=topic=389532.msg5411361#msg5411361 date=1264781504]nich was not born then i use about Ten dozens and half[/quote]na every class u been repeat? @ topic, i think i preferred the 2b to the 2d. ![]() |
benjie, wetin you dey suspect me for? ![]() |
![]() |
![]() |
D1KeleVra: dinkelele, you no well at all! hi rukkie! TGIF ![]() |
benjie, i'm so glad we hired you for the security job! keep up the good work. how market ma guy? |
dinkelele, u wan make i tell everybody wetin i see for the security cameras recordings? abbey, ok i'd be patient then until we get to tonight's gig. ![]() |
you just bring yourself here first! how u dey o jare? work's been like %%$#@#. hope u're doing great. |
aristo wetin u dey talk about? ![]() |
oya abbey bring your fine self over here! someone wants to see you! ![]() |
ayettymama:ehen! nna, guy u dey ves o! how many 'bananas' u don chop today o jare? ![]() |
romiskie, is there something you know that i dont? what happened to u all dis while? u just disappeared into thin air. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 138 pages)
no be you?
nna, all the people wey i dey miss too many to list o! infact i dey go find vigilante to help locate them.
nna, no be small thing to be celebrity o!
