Nickyvil's Posts
Nairaland Forum › Nickyvil's Profile › Nickyvil's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 39 pages)
My Guy, no mind all this people, just make sure u work on ur pocket oo. If ur pocket gallant ur d most handsome in da world cos nah d best finest of all finest babe u go quaspe. All this forming I b fine boy go work under n dey envy u. All this lady here nah that time dem go forget seun dey follow Rattlesnakes. But no vex o, abeg that moniker fit ur pinshure. Kidding |
First, I will pretend as if I've forgiven her cos if i don't she mite do anything funny. I will the pet her make sure she slept I know both of us won't sleep, one eye opened. Once it's morning I will just dress up for work n never come back home again I will recolate cos for a lady to have four children nt one for different man then it's not a mistake she intentional did it n she can kill me. |
coldHeat:This type of viper snake don't grow longer than the pics your seeing..they are rear type slow to strike bt deadly. They hide under rocks or sound bt I doubt that the pics was taken from google cos I don't bliv it's his compound he even said he killed d snake with stone which there is no sign of stone hitting the stance on the head. |
Y all of una wet dey liv inside naija dey complain? Shey no be u people started trekking madness one go wake up in d morning I dey trek for Gmb another for Gej so y we dey complain we don dey season of trekking... GEJ see say we like inventing crazy ideas n he support us this time so make we no complain oooo. This cwazy people wet dey trek God dey watch them on 9D sha |
I dey laugh ur moniker rili says sometin abt who u r |
This is not a joke.. I pray God should answer all of you guy's prayer so you could hv a car of your own, this happen to me too, my ex was very temperamental, she can build n destroy in a minutes..., We suppose to attend one of my family's wedding, My sister came back home frm spain cos of d wedding so, she told me to come pick her. I did n headed to my ex. Getting there i apologized and told her to get into the car she refused n told my sister to go sit at the back. I was shocked n like that's my sister. She just hissed n left. my sister pinshure blow
|
Look at all this lady I vote for no appreciation abi, No problem ooo , tomorrow is another day I will give order make dem shutdown all the server at work n no take my phone go work I go now see how I go show on NL... My vote no count again I vote for 9 ladies no one even appreciate nawah oo ![]() |
NLjega:Nice one |
chuna1985:Commodo dragon my foot... They r found in Asia this monitor lizard very fast n live within a swamp area or canal |
I waka come I waka pass |
How come your monikers indicate your a lady how come I'm seeing only two guys in that pics are you He-lady ![]() |
Cast my vote for SUBBIED....... any day any timeMZLAUREL........ TWACI............ Shakiti boboTOHPAHZ.......... Odim UmkunSANDRAHNAUB...... MILABY............. U try no b smallMAUREENSYLVIA........ Oya take it it take my heart dearMARIAMFERANMI.......... I go trek from my living room to cambodia if u winAIPETE2................ ........ Dat ur charm i need am cos i still don't know how u take survived stage 1Cc NLJega |
ronald4lif:Confirm ![]() |
Kegite:Try to get to where I am first ![]() |
Kegite:If you have a job, you won't be on this thread. Do you think everybody on this planet earth will be having hectic day at work? I'm at work right now but less busy, so having fun here is now a crime abi...I think your the jobless here. ![]() |
I cast my vote For: SUBBIED SANDRAHNAUB TOHPAHZ TRYPA TWACI MZLAUREL VICKYDERA2 Cc: NLJega |
Salivating ![]() |
Good one ![]() |
Yeah...Your right |
![]() |
![]() |
Right proof |
Good one |
Hmmmm definitely will give u a call |
We no go hear word again |
Interesting |
Interested |
What |
wow |
Interested |

[/size]
how come I'm seeing only two guys in that pics
are you He-lady 