Nifelarry's Posts
Nairaland Forum › Nifelarry's Profile › Nifelarry's Posts
1 (of 1 pages)
Ano know ooo.maybe ambode na God wey make rain fall |
Haha....you wicked oh!.....maka why ![]() ?? |
Baba. We be family o |
Anono say nigeria na your country...i think ay nigeria na your city ni. |
Hahah....i no knw whay some people just dey reason like mosquito.....him talk say wo na the best hit this year....so why you con dey put davido matter....shey b him just talk him own ni......shey na him won give olamide award ni.......maybe him want make thunder fall on him |
I dont just know weting dey do thi stupid ruggedman.....him go ha dey make noie up and down.......dem wizkid and davido dey make money....him dey ,make noise.....no wonder timaya blast the idiot |
Maybe the guy done forget say this life sweet.....he just go kill himself lasan.....upon nothing.......he should have wait and face the warrant |
And you people believe him.....thats not his first time lien so its not his fault his use to it |
Why people con take thi matter personal...?he done carry am he don carry b dat......na him own wahala.....when he dey Bleep up and down who dey there..... |
Shayo na bastard....no drink then no go hear.....idiot now he done kill person.........ego tey for prison |
Why you people they bad mouth this guy....ok drake didnt show in come closer....and so what.....drake might busy as at that time....that doesnt mean they wont have a vital connection.....so you are not making point.......when we talk of internationa recognation...wizkid na baba |
Madam abeg stop lieing........you are @40 :PMadam abeg stop lieing........you are @40 |
Lol........see his head like ajireebis head....scammer...is this the new way of gathering people to your church?.....dont worry God pass you........ashiri yin matotu....... |
thats good for theem |
[color=#006600][/color] :PWhat sort of stupid post is this........shey na him house den go first mark ni .........make den even demolish that makinde himself :-XWhat sort of stupid post is this........shey na him house den go first mark ni .........make den even demolish that makinde himself |
See...this people sha......den dey talk about corruption......people we y b say na dem be the leader of corruption....dey con dey talk nonsense........... |
No mind the guy jawee.....yeye..... |
Na so buh make den stop using humans part |
1 (of 1 pages)

thats good for theem