Ninodaniel's Posts
Nairaland Forum › Ninodaniel's Profile › Ninodaniel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 18 pages)
sleeping on duty, them dey learn work |
runtown nwamama ibukwa alobam. am a big fan of dis guy. bigger u I pray.oneluv. |
she think say d fight is ova? Emeka ike dey wait am |
never quit in life no mata d pressure ur saviour might just b around. wen dt guy doing his project committed suicide because of d pressure from d prof, dt note dt he just wrote"I quit" made me cry |
Dapsin2901:oyibo bu agbara. I dey try understand wetin u dey try yarn but d grammar no b here. anyways English na still borrowed course |
I pray nothing happens to him.he will return safely. God's not dead |
my loving daughter sinachi my baby mama sinachi......u knw d rest |
fittty:and after d flexing u still carry ur bag go back home cos am sure dey no retain u. and am still sure where u dey work nw no dey gv u all dose tins again BTW dts if u r working sef. u read d topic finish c na for ppl wey serve for village u cm here dey form Porsche for us.as we no gt all dose privileges like u make we go die na |
lame. am tired of seeing dt sh*t. not funny |
OP u forget say na for toilet most men dey masturbate. so telling them to enter toilet without fone is like entering hotel room to fvck without bae. thank u |
musa and dis him red cap.I dey suspect am o |
alhaji orezi. happy birthday |
bet9ja don dey use all my money wey dey chop dey give dose boys award. na oluwa go judge them and for those boys wey dey scatter smile make dey try qualify o dis one wey chad dey withdraw e don red for them.after dis flexing wey they flex them and they no qualify,na better thunder go fire them |
end time withdrawal. y e no b Egypt wey withdraw |
mehn am gonna fvckin dress my kid like dis wit d earring join. na d earring complete d swagg na.y all of una dey form no earring but psquare wey dey Wear earring and u girls r tripn and even crying for them |
dt guy na my gee o.so he don finally cast nawa o.street is strict |
happy Easter y'all. king of kings has risen and has defeated death |
AtlanticBreeze:mind u if peter obi finally gets d ticket for dt Senatorial election, umeh and co should forget about it cos he will beat them.umeh and co r not even half intelligent as peter.he is d smartest politician I hv seen in anambra, u can never outsmart him so just pray dt ticket no enter him hand. remember wen he gave obiano ticket wen nobody knew obiano he still delivered him in d midst of strong men like ngige and co and even iyom and soludo dt cm out for apga primaries then will tell u beta. I don't knw hw he will do it but don't Eva underestimate dt man. even umeh himself is still scared of him just dt he is hiding under his long cap. anyways time will tell. and as for d oda tins u said about him not attracting Federal projects let me forgive u for u knw not wt u r saying.dis man made all d urban and rural areas accessible in anambra he rebuilt all primary and secondary schools even d one in ur village in anambra, anambra state was not owing any dime wen he left office even obiano testified to DAT during his campaign forget wts is happening nw. obiano is building flyovers everywhere because obi has virtually done all d necessary projects for him.if dt he met anambra state in a disastrous state he wouldn't hv tym for all those extravagant projects.in my own opinion peter obi still remains d best governor anambra hv seen, though I will only judge obiano after 8yrs. mind u d 7th commandment said thou shall not lie against thy neighbor so stop lying against obi. if not for him obiano and umeh wouldn't hv been where dey r now in politics. I will stop here but let him without sin cast d first stone |
who cares about their time table again |
wat continent is africa? shey Africa don reach continent so? e never reach abi? e never reach nw. |
wat continent is africa? shey Africa don reach continent so? e never reach abi? e never reach nw. waka |
I died. na our own Jon champion u dey yab so ;DI died. na our own Jon champion u dey yab so |
we don't knw her here in anambra. na only slow Dogg and bosaline we knw for Awka o. |
marriage isn't a neccesity for making heaven. there is no place in Gods commandment dt said "thou must get married" so pls ladies change dt mindset. u mustn't b married to b happy. BTW dt grave no reach 6ft o. abi d bae no deserve 6ft? |
in as much as Emeka no dey act again, dt guy still remains one of d best esp in romantic roles. if u doubt me ask Genevieve. |
ever since I left u I hv bin to hell and am back........ tubaba hv bin appreciating Annie Eva since. secret of a happy marriage is believing against all odds in d best of each oda. bad belle is allowed. |
hope my nysc allawee no dey for d one dey commot, I no wan hear stories o because I bin don dey suspect dem since dey start to dey postpone d orientation date. I don talk my own o |
we r dust and to dust we shall return. even 100 million naira watch can't buy heaven. not dt being a billionaire is a sin.but there r many ppl dt r hungry in her village dt she can help. d extravagance is too much because even bill gate wife no dey wear 20 million naira watch and dt doesn't make d naija girl richer than her. my opinion though |
wetin b increment of state allowance wen rivers no dey pay anything b4. |
adeyeye5353:oga ur grammar no b here o. anyways I no blame u cos English na borrowed course |
I just tire but wen printing of call up letter go b? because I believe d real date go dey d call up letter |
him and him friend bet money |
