Ninodaniel's Posts
Nairaland Forum › Ninodaniel's Profile › Ninodaniel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
is nobody seeing d dwarf on red cap for d first photo? is he from Brazil too? abi na their juju man? |
he is dating Mario ballotelli's sista.na she born d black one |
mine was d AZ oil advert. fire fire fire. oga there is no smoke without fire o,dt small wey carry school bag English swt me pass.I small wel then. another one is dt Mr IBU wit gentle jack grease advert,I dey hear kweke kweke. |
wene mighty na Duncan mighty brother na. dt guy is lyrically inclined. his name is supposed to b sabastine. anyways u said network no dey d area,hw u tk gt service upload d long story for nairaland abi na when u dey town dey find d company u type am? |
u gt luck say na only money dy collect and na only 10k set because d way u tk dey desperate if to say d man wan nyash u , u go gv am kitty cat |
sorry bro but u gt to move on.shits happen. but one advice for u,any day she comes bk after all dis her attitude u beta nt accept her bk cos if u do she will still leave again its in her nature. always remember dis,u can never find happiness where u lost it.its gonna b hard for u bt u gt to b a man. |
sorry bro but u gt to move on.shits happen. but one advice for u,any day she comes bk after all dis her attitude u beta nt accept her bk cos if u do she will still leave again its in her nature. always remember did,u can never find happiness where u lost it.its gonna b hard for u bt u gt to b a man. |
skibo wait are u kidding me |
let he without sin cast d first stone |
not complete |
I feel for u my nigga cos to tidy d girl no go even hungry u again. I hv bin in dis kind situation b4 wen I was in school then,one girl just dey deceive me say she carry belle for me. I die well dt tym.I no even reason babe again dt tym, I no even remember weda my joystick dey gree stand again dt tym. but all d same God got me out of d mess. if u r a Christian just pray to God no matter d kind of big sinner u tink u r,just pray with faith he will deliver u.I wish u luck.I was once an Awka boi like u.I graduated from unizik |
though nobody is perfect but peter obi remains one of d best governors. to me he was d best anambra have witnessed. he touched all sectors from school to roads.mind u he was d only governor in anambra history dt never owed civil servants or any state govt worker salary even for one month tru out his 8yrs in office.though he has his own flaws because he is human bt he is a noble man.let he without sin cast d first stone |
mind u Emeka ike is from ogbunike in oyi local govt of anambra state(ezekwesili 1 na ogbunike) dts his chieftaincy title. dts chuba okadigbos town too |
dis ones r from anambra flavour, phyno,psquare,Kc and emoney,slow Dogg,Pete and yul edochie,Tony umez,Chioma chukwuka akpotha,Oge okoye,ebube nwagbo, chidi mokeme,Emeka ike,Mikel obi,Jim iyke,muna obiekwe, onyeka onwenu,amaechi muonagor,tony one week,mc loph, and d rest dt I couldn't remember |
pix or addonbelivit |
duty na duty |
use hypo to masturbate thank me later |
the porn magazine lookers (best lover and d rest) |
ghen ghen |
mine na DAT girl wey dance for olamide's falila ketan video. I dnt knw her name though |
ghen ghen |
just passing |
so? |
I saw dis girl for quilox I like her front and I like her back too. In lil kesh voice |
If to say him survive d tin him go dey cm reason him guys say him na baddoo,say him dey go 8 rounds.say him dey last 2hours bt God don catch am. Na only am knw wetin he go tell God. |
Just get sure 2 points in bet9ja and nack am straight with dt 10k and ur money will multiply with bonus. Thank me later. Or use am nack baba ijebu nd ur story will never remain d same |
I hope say him tin go long too ![]() |
Just passing |
I made FP skibo wait r u kidding me? |
I made fp skibo wait r u kidding me? |
Funny story looks like naija movie though. Bt y d guy go dey masturbate on top of d bathroom? He for kukuma set camera video d madam later he go calm down go watch d bf for him room at nyt.anyways get well soon house boy u r indeed creative. Conji na still bastard all d same |
Congrats yemi blaq. Bigger u I pray,I hope to get there smday.I must b celebrated for sure its a matter of tym.yemi am a big fan.one luv |
