Nkechiben's Posts
Nairaland Forum › Nkechiben's Profile › Nkechiben's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
The person wey dey say invisible 4 sons, are not seeing them there? Congrat Ma1 Joo! |
LOLZ |
LOOOOOOOOOOLZZZZZZZZZZ! |
Una sabi wag mouth ee! There's no how she can give him a house and just leave him like ok? Somebody that built a house for you can equally build your life and give it a meaning. |
Her Excellency Nneoma Okorocha you remain the Best. I love you plenty!A great woman with a very good heart. |
E do tey wey we dey hear am. So wetin una don do with the money wey una dey claim say una don recover. Una we no corrupt wetin una don achieve since wen una don enter power. Una own don worst pass other people dia own. Government wey people don dey exchange dia children for food. Make una complete una 8 yrs comot for dere make we see road abeg. |
Congrats. Hope u'll be as gud as your father. The only muslim man I have seen that has a gud heart. One of the best president Nigeria has ever had but didn't stay long. |
Am sure that all these people here that are always against people getting older is not planning to get older.Are you people ok? So if someone is 40 the person now don old soteeee na death don remain for am abi? U guys should better think before u talk. If u really want to add age, always appreciate people who just added their own age not castigating them pls. MARRIAGE IS NOT AN ACHIEVEMENT BUT A RESPONSIBILIYY OK?? Thank You. |
U no dey flex? Why u dey talk like dis na? |
She's somebody;s wife for Christ Sake and if the husband did not complain about what she's putting, what's your headache? One thing u guy don't know is dat it's only a woman's husband dat have right over what she puts on. U don't have right any right at all on somebody's wife affair. |
LOLZ |
HBD Sweet heart. You're the best! Don't mind mouth wagers talking about ur age because ur looking much more younger than them even though ur older than them are and have also achieved more more than they and their mum they claimed is your age mate. For you to expose ur age in the a social media means that ur a truthful person. Because some claimed 25 while they're 45. I love you! Keep moving higher. |
No be joke o! him dey take style dey tell u him mind o! |
ABA-NGWA. ENUGU, ABAKALIKI. NORTH, LOLZ! |
Ewu Chim o! Nwoke a anakwa nu! Wepukwa aka enwe na-ofe tupu oghorogi aka mmadu! |
Oya make una pay am him money fast fast! |
Nna jisie ike o! |
Oh My God! |
ARUU! |
Like Serious? |
One Nigeria! |
Do SOMETHING ABOUT IT NAH sis, after all its no more en vogue |
Shame no dey him body o! |