Nkim's Posts
Nairaland Forum › Nkim's Profile › Nkim's Posts
1 (of 1 pages)
SSS pls double d guard on sucide bomber b4 another announcement cum sey he escape, also tell GEJ 2 use his office 2 sensitize dis country and advice him 2 watch 24hr i tin is a similar case i like d progress mean while WE NEEED JACK BAUER is dis combat |
I just passout 4rm Nysc,2011 Batch A corps member i serve in Nsukka Enugu state, i was Corps Liaison Officer,Mechanical Engineering with 5ys Experince in Machine shop as a Fitter Machinist,pls any body with connection shold pls hok me up. I need a job |
Whoa! I like d news, but who will be our Jack Bawa of 24hr, pls tell EGJ 2 use dis confession and state d sensitization of d dis our corrupt country wia one group is seen as d only cock dat must crow in dis country. and agin i don't 2 hear dat kabiru escape again or commit sucide oooo |
Das is d koko talk, any woman dat want 2 get married 2 a real man should humble her self. Na wo marry high class woman na him be say highper go soon kill u. u neva read about one chidima of a gal wey dey 4 sick bed send advice thru BB 2 babes wey dey do runs, wo knw wia she take money buy car abeg abeg abeg.i dey fin wife no be Dat type |
Me wey read mechanical engineering with 5yrs experince 4 machine shop na him nysc get mean post me go local government, dia no work,no money after dem go say 6yrs experince b4 u get work frm wia in go 4rm. My sister e hard b4 dem post u go wia be ur field of study,even if u sale every tin 4 ur body,unless u get person like broder or sister 4 dia. My advice be say accept wia God put u. |
I luv 2go because it get me connected,i hate d rums because premature wey dem dash phone full am, and d kind of pix posted dia piss me up alot. Is very very addictive beware b4 motor nock u down on d process of 2go in. |
Bros thanks 4 d advice, lets join hands 2gether and fight dis mess d earlier d better |
She no sabi screem self |
My fiancy is infected with candidies and stapholococus according 2 lab report, pls which treatment is the best recommended because sumbody advice me 2 go 4 native way i.e root. Pls i need help my e- mail ukamade@yahoo.com |
1 (of 1 pages)