Nnecar's Posts
Nairaland Forum › Nnecar's Profile › Nnecar's Posts
Good write up, keep it up |
olunavi: I don't understand why peeps on nairaland wouldn't grow up?mine is a vivid example.I posted stuffs abt receiving a call to come for A.P letter @ d NSCDC headquaters abt a mounth ago and some people here were runing their mouth anyhow,some called me names and some went as far as asking me to scan my A.P letter for them to believe me.That said,am happy to inform the house that am now a commissioned officer(1 star).guys,the truth of the matter is that peeps wit the right connections are still getting A.P letters daily for NSCDC and NIS.a word is enough for the wise.cheers |
Dis nigerian youth wey write dis letter 2 tuface abeg where u dey wen dem shoot tubaba some years back along oshodi apapa express way, if d guy hadn't survive d attack u 4 no write abeg free d guy, na him choice cos osondi owendi ![]() |
Fyne boi I luv your swagg |
@ joniboi So 4 ur mind u don talk abi! pls if u have any info on NSCDC AP letter pls share, my agent don congratulate me in advance so I believe sometin good will come out soon |
No be all mad men u c 4 road dey craize if denrele cld ask Gene of her undeyys n she cldnt ansa, he helped out by sayin “u left me @ home” wot a decent way 2 correct an indecent dressin |
Aki sef follow dey display chest |
If she no get yarnsh na cork she con get? so u no c de hips abi u need googgle ![]() |
@chikasson can u send d recharge card printin manual 2 my box nnekakaluawucha@gmail.com |
I didn't see d email address |
I supply yellow and white sorghum in tons, |
Do you still need sorghum, let me no how many tons u need |
murphyrichy: hello, is it for people dat applied dis year for recruitment or those dat applied last year for replacement?its 4 last year's replacement |
Pls how do I find my way 2 d camp from kaduna |
Lion phil & arizona, I suggest u guys open another thread where u can xchange words better & display ur immaturity @ d highest order cos u guys are distractin. pls I learnt there will be no need 4 one 2 travel down 2 abuja 2 collect NSCDC Ap cos it wld be sent 2 d division, can some1 pls confirm |
Cool ya temper n get ur stuff ready whiteshorts vest n tennis it wld soon be released in ur Division, not Abuja,congrats in advance. NB info is 4 NSCDC |
u have spoken well enuf 2 let a scammer know d best way 2 milk some people dry,NYSC is quite different 4rm d paramilitary so if u are asked 4 passport 4rm ur agent go ahead & give it out it won't remove a strand of hair 4rm ur skin, many are called n few are chosen |
U no get talk |
Dia brain dey 4 yarnsh |
this is just d beginin, watch out 4 part 2 |
Money dey talk |
In 3 letters OBJ |
For her mind na swagg |
Whitest: Pls guys other vacancies shd b brought to d house too nt only paramilitary outfits.UBA banks nationwide are collecting CVs.Has anybody heard of firstbank,weda it has started calling for interview?Guy try check dis thread b4 u begin mis yarn, strictly 4 paramilitary jobs! Thanku |
Whitest: Pls guys other vacancies shd b brought to d house too nt only paramilitary outfits.UBA banks nationwide are collecting CVs.Has anybody heard of firstbank,weda it has started calling for interview? |
evilspirit: I think ur wife is naïve, u have to take it slow wit her & possibly guide her to lick it like banana I think wit tyme she'll get use 2 it & graduate 2 d LovePeddler u want her 2 be. |
This 1 gist is not flowin on this thread again abi all man don collect their application letter, pls there is love in sharing,some guys claimed they got their letters yesterday & I really need some1 else to confirm pls. |
@olunavi, wen are u 2 report @ d camp |

this is just d beginin, watch out 4 part 2