Politics › Re: Nigeria's Debt Servicing Gulps N1.3trillion In Two Months As Tinubu Continues by Nokio2: 8:41pm On Apr 19, 2025 |
Tertiary money wey CBex for pay o |
Politics › Re: Wike Inspects Kabusa/Ketti And Kabusa/Takushara Road Construction Projects by Nokio2: 8:36pm On Apr 19, 2025 |
I just came to check left hand But the right leg come b like the K in Kabusa |
Politics › Re: FG Supplies 6,000 Bags Of Subsidised Rice To Kebbi by Nokio2: 9:41am On Apr 19, 2025 |
Wia that nigger wey collect sweet potato n pepper for 2k go collect rice o |
Politics › Re: Rivers Crisis: I’m Open To Forgiveness – Wike Gives Fubara Condition For Peace by Nokio2: 7:47am On Apr 19, 2025 |
No go look for peace with your left hand |
Politics › Re: Akpabio Endorses Eno’s 2027 Re-election Bid by Nokio2: 7:45am On Apr 19, 2025 |
Make una the endorse
The babalawo wey promise una life in 2027 fit still be former manager of CBex |
Computers › Re: Bill Gates Says How Much Of His $101 Billion Net Worth His Kids Will Inherit by Nokio2: 6:45pm On Apr 10, 2025 |
For sapele here
Them go make am rewrite that will Still give am water pia pia drink 1percent for wetin na |
Politics › Re: Rivers Emergency Declaration, Okpebholo Faults Jonathan by Nokio2: 7:56am On Mar 24, 2025 |
Morbeta11: They put the words in his mouth.. normally Edo state governor lacks comprehension and capacity to make any statements. My broda Na okpebolo u dey use comprehension n capacity for... Just say hin no get sense |
Politics › Re: Rivers Emergency Declaration, Okpebholo Faults Jonathan by Nokio2: 7:54am On Mar 24, 2025 |
Eh eh See person wey no fit read budget dey yarn Na wao |
Politics › Re: Bill To End HND, Bsc Dichotomy Scales Second Reading by Nokio2: 7:57pm On Mar 23, 2025 |
This sexual assembly Everything na the ayes have it.. I for vex call Allen the degree holder all the way from Kenya But poly funny sha All the department's so so t-shirt like apprentice tailors |
Politics › Re: HURIWA Condemns False Allegations Against Tompolo, Dennis Otuaro by Nokio2: 7:34pm On Mar 23, 2025 |
This Huriwa na senior men version of Nans o |
Politics › Re: Governor Fubara makes First Public Appearance After Suspension (Photos) by Nokio2: 7:24pm On Mar 23, 2025 |
porthouse7: tell ur boss to suspend you Hanty I no sure my oga salary fit buy that shoe o hian |
Health › Re: Menopause: At What Age Does This Affect Ladies Reproductive Lifestyle? by Nokio2: 7:19pm On Mar 23, 2025 |
My broda
This reproductive matter dey ur hand o
How many abortions u don pay for,times am by 2 find the coefficient na ur gal friend menupausal incabus b dat
Wetin u dey ask sef? |
Politics › Re: Empowerment Projects Of Senator Natasha Akpoti Of Kogi Central (pics) by Nokio2: 7:13pm On Mar 23, 2025 |
Why she comes dey cover hasef with big big bedsheets...as in akpabio "thou shalt not see my waist again!! |
Politics › Re: We Need Evidence Like This From Natasha. by Nokio2: 1:04pm On Mar 23, 2025 |
My brother akpabio doesn't want to hold hanty natash shoulder To get pictures of wetin him wan hold go hard Except she go employ tiwa savage fotografa |
Politics › Re: Governor Fubara makes First Public Appearance After Suspension (Photos) by Nokio2: 12:52pm On Mar 23, 2025 |
..see loafers wey suspended person dey wear .....baba God I nid this Kai suspension |
Food › Re: 12.5 Feet Python Killed In My Company Yard by Nokio2: 9:12am On Mar 23, 2025 |
Why una kill am Something wey osaro send to warn una Lebanese engineer...shou! |
Politics › Re: Sowore: 3 Most Dangerous Nigerian Politicians - Tinubu, Akpabio & Wike by Nokio2: 9:05am On Mar 23, 2025 |
Yes I One is obsessed with power One is obsessed with fubara One is obsessed with waist |
Christianity Etc › Re: Is It Scriptural To Use "Rest In Peace" For The Dead? by Nokio2: 8:50am On Mar 23, 2025 |
.so somebody will live his full life in dis naija come kpai n u no wan tell am rest in peace with all the pieces him don see
Isaiah 57:2 ("Those who walk uprightly enter into peace; they find rest as they lie in death" |
Politics › Re: The Best Performing Minister In President Tinubu’s Cabinet (picture) by Nokio2: 8:48am On Mar 23, 2025 |
Salewa97: I think all the ministers are performing well.
We have seen the impact of most of them in their various portfolios. Dey play The only tinubu minister I sabi na wike n ojo |
Christianity Etc › Re: Serving God In Church Department Yet Living In Immorality by Nokio2: 8:40am On Mar 23, 2025 |
. person wey him name b ebube dey talk about fornication hmmm Oga unless u change name nothing u fit tell me...no b choir sistas dey shout allow "ebuu" to lead.. |
Travel › Re: Canada Denies 13,000 Nigerians Asylum by Nokio2: 8:35am On Mar 23, 2025 |
. Canada wey get 365 days of harmattan dey foam... na man dey do man. 13000 of una wan comot who go come chop all the sweet potatoes wey I don plant like dis...send Dem back |
Foreign Affairs › Re: Terrorist Attack: Niger Republic Confirms 44 Dead, Declares 3 Days Of Mourning by Nokio2: 7:31am On Mar 23, 2025 |
JAMO84: For some Nigeria Christians who like to believe that terrorists are working for Islam. Imagine RCCG members going to surround a living faith congregation on a Sunday while service is holding, killing everyone in the church. Would you consider Rccg as part of your religion again?
Any terrorist who goes about killing people, Muslim or not, we curse them. Allah cursed them. They are not part of us and they will never be.
Alhamdulillah. Thousands of Muslim youths have taken up arms against those miserable terrorists in Borno, Katsina, Zamfara....Muslims in Nigeria don't just condemn terrorists, we fight them with our lives. I want to say something reasonable but I can only remember IslamaBAD |
Family › Re: Children Found Out The Man That Raised Them Isn't Their Biological Father by Nokio2: 7:25am On Mar 23, 2025 |
We go share until igbere tv reach ur fada That una family must scatter U as the fake oldest just no say next of kin don change sha |
Politics › Re: 64 Years After, Clean Water Still A Mirage For Nigerians by Nokio2: 11:53am On Mar 22, 2025 |
U get liver dey mention clean water Hear behind abbatoir right in the city center we dey find clean air to breathe.. |
Politics › Re: Lent/Ramadan: Hope Uzodimma Distributes Food Items On Behalf Of Tinubu by Nokio2: 9:59am On Mar 22, 2025 |
Wetin them wan distribute dey inside truck Na for main market e go end |
Politics › Re: Here's The Man And Woman Of The Moment In Nigeria Currently by Nokio2: 7:39am On Mar 22, 2025 |
U people keep posting sen Natasha face When it is her waist that is the problem 🤪🤪🤪 |
Politics › Re: PDP National Secretary: Sowunmi Faults Debo Over Statement On Party Position by Nokio2: 7:36am On Mar 22, 2025 |
But who is the secretary  If they do anyhow balablu will appoint pdp sole administrator o |
Crime › Re: House Owner Kill Boy For Trying To Retrieve Ball From His Compound (photos) by Nokio2: 8:26am On Mar 21, 2025 |
Bad economy has made everybody agitated Make una dey maintain una lane o That man fit don store 200 bags of local rice balablu come open border |
Politics › Re: Crowd At Senator Natasha’s Ward As Indigenes Vow To Recall Her (Pictures) by Nokio2: 7:49am On Mar 21, 2025 |
If nass members recall fubara with $25,000 as Natasha ward member I will now see 25 kg rice n not sign recall ...shege |
Politics › Re: Rivers: Senator Dickson Speaks On Clash With Akpabio by Nokio2: 9:07pm On Mar 20, 2025 |
..The circle of life is diffult to comprehend sometimes In 6 months Fubara could return to his seat while some of those shouting aye might have transcended! |
Politics › Re: Mr President Is Not Smiling At All ( Picture) by Nokio2: 9:04pm On Mar 20, 2025 |
He is looking like Oga bVas read something quick quick Make I go wuse market buy soup ingredients for my Ramadan fast |
Politics › Re: Uwazuruike Defends Wike, Blasts Fubara Over Rivers Crisis by Nokio2: 8:56pm On Mar 20, 2025 |
This one that uwazurike come dey reason like muric na wao |