Nokio2's Posts
Nairaland Forum › Nokio2's Profile › Nokio2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 24 pages)
Sometimes you need to mix different oyibo odeshi, especially if u are the emir of hunger |
ABT university of what? A.hunger B.Pain C.fuel subsidy D.Rice Etc |
Ppain |
She try but her streams no reach money wey nnpc dey owe people.. |
Here we only no sultan of puna And he can insult for africa |
Ewo ..Road safety wey dey around forest on the road to Jos no normal on a normal day ...I say ewo again |
I wish they can also take half of your salary |
Man shall not live on bread alone but by mama nkechi early morning hot okpa |
Ibehchizzy:Tpain hand fit don reach am for Atlantic ocean like this o... |
naten:Balablu say make Dem begin to make noise |
Oga as ur mouth red like dis U still dey blow hot Shou... |
NçaN |
, about ten of us queue for general hospital for doctors consultation Later all of us meet for pharmacy I come realize say all of come to collect ULcer medicine....Omo what a baby steps of quenching stomach lining The way I no understand cricket Na so I no understand US election |
.DG of gutter If u think outside the box u will know say waste from gutter can generate electricity.. T-pain hand they spread dey go |
Uteghe:Who are u |
Salewa97:At least they were coached At home.. tpain was coached in Chicago |
, about ten of us queue for general hospital for doctors consultation Later all of us meet for pharmacy I come realize say all of come to collect ULcer medicine....Omo what a baby steps of quenching stomach lining As long as they have rice That building is ok |
, about ten of us queue for general hospital for doctors consultation Later all of us meet for pharmacy I come realize say all of come to collect ULcer medicine....Omo what a baby steps of quenching stomach lining |
, about ten of us queue for general hospital for doctors consultation Later all of us meet for pharmacy I come realize say all of come to collect ULcer medicine....Omo what a baby steps of quenching stomach lining |
, about ten of us queue for general hospital for doctors consultation Later all of us meet for pharmacy I come realize say all of come to collect ULcer medicine....Omo what a baby steps of quenching stomach lining |
[quote author=PapaNnamdi post=132132116]Story no clear, except na tiger generator (I better pass my neighbor) you cannot increase generator voltage above 230volts, They have capacitors that regulate the current even if the coils are times 5 of the rpm, the capacitors will blow out instead of sending over 230volts of electric current. SM and lies, tueh[/quote Make she no later carry her power bank go aboki place...B4 him write ashawo as id again...what a tpain |
, T-pain no dey this meeting lailai How balablu go dey fec meeting and then no approve sharing of rice...haba Minister of finance be like we are trying to solve fx liquidity shortage with bureau d change operators by... T-pain cuts him shot...errmmm supply them with rice in exchange for dollars to liquidate the liquidity |
,ah ah why killing urselfs when Asiwaju T-pain has said everything will be ok... |
Wat a balablu See person wey no fit dey patient with Konji o T-pain when done This people's no sabi say all dis opata yarn dey vex us more Abi.. |
No cold war in space Abi The craft should carry T-pain for 3years excursion |
Tpain make my brain the overheat The guy rank na apc too na Using American English u can refer to him 1.as assistant commissioner ACP of police Muyiwa Or 2. As assistant police commissioner ApC Muyiwa |
. English is not really hard sha We had Goodluck Jonathan... administration We had Buhari... government Now we have Tinubu..REgime |
So u want us to lament our data to watch nurse(Norse) lament her cake Ah ah so I fTC T-pain na u do this one.. Small tins we dey give us joy no come make sense again.. I buy peanut today for#100 na 35 dey inside meaning each one na #2.4kobo See my brain like nnpc subsidy accountant |
U are the hardship and the hardships is u So just say I no there is me |
The new culture is queuing up for T-pain rice |
No qualms water don soak all their electronics for Maiduguri...give us the light B4 them finish eating rice come repair gadget's...Pbat new week any new pain? |
He's not the chosen.