Nokio2's Posts
Nairaland Forum › Nokio2's Profile › Nokio2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 24 pages)
Christmas like this ,I wanted to surprise my 5 year old nephew with timberland boots..Dem say na #67,000 Shou! 67k Tim's for pikin wey never join any cult..?? |
Christmas like this ,I wanted to surprise my 5 year old nephew with timberland boots..Dem say na #67,000 Shou! 67k Tim's for pikin wey never join any cult..?? |
hristmas like this ,I wanted to surprise my 5 year old nephew with timberland boots..Dem say na #67,000 Shou! 67k Tim's for pikin wey never join any cult..?? |

. Christmas like this ,I wanted to surprise my 5 year old nephew with timberland boots..Dem say na #67,000 Shou! 67k Tim's for pikin wey never join any cult..?? |
There is no way to escape the hardship Only oxygen is cheap |
Burying children because of food when we are not at war Oh nangeria.. |
It is going to be on the 25th When I go serve my homies kpanla fish stew and boiled sweet potatoes . Because even king jaja of opobo has never seen 25k fowl |
See person name zagazzaga Abi na him company dey do zanga |
Isis kill Taliban Omo Shey don go still meet for same virgin heaven na wao |
Story,Nigerians only school text book wey dey buy for bookshop Best seller na for wuse market hold up |
Mod just vex time travel to 5years back |
On the 61st of November Salary Grid partially restore |
Una want person wey like ogogoro to drive ashawo ...as in how Ashii n shayo man na 1 n 2 |
Make I first submit project
|
Goldman Sachs should come and forecast p**stealing in 25 years na
|
Ai wey pesin don use compile full project..dey play
|
Salary Grid has collapsed again.. |
Shou governor wey still dey mistakenly drive into bandits camp... |
Originalsly:What is there to imagine No be wetin balablu do b dat? |
Ufouma also known as princess U Has come to Benin after 15 years in Italy to start farming...even oba no understand these her plants.. |
Ufouma also known as princess U Has come to Benin after 15 years in Italy to start farming...even oba no understand these her plants.. |
Ufouma also known as princess U Has come to Benin after 15 years in Italy to start farming...even oba no understand these her plants..
|
Ufouma also known as princess U Has come to Benin after 15 years in Italy to start farming...even oba no understand these her plants..
|
U will not understand ontil u no size of 3 div Omo u go travel Taya within 1barrack |
Which goals... Na 6 of us wan gather money buy one bag of bull rice tpain park bus for goal post |
All the gold medalist from Nigeria should be taken to zamfara bush we want turji'S head in 24hrs |
Government hospital dey beg for assistance..no be witchcraft b dat |
Christmas is Coming I go do Market survey 1 Broiler #20k 5 kg gnut oil #19k Rice 1 bag 160k Flour, tomatoes, pepper,onions, seasoning etc nothing cheep I just come house begin draw somebody papa!! |
Christmas is Coming I go do Market survey 1 Broiler #20k 5 kg gnut oil #19k Rice 1 bag 160k Flour, tomatoes, pepper,onions, seasoning etc nothing cheep I just come house begin draw somebody papa!! So all the Beethoven music we dey enjoy for windows 98 PC who infringe who |
Christmas is Coming I go do Market survey 1 Broiler #20k 5 kg gnut oil #19k Rice 1 bag 160k Flour, tomatoes, pepper,onions, seasoning etc nothing cheep I just come house begin draw somebody papa!!
|