Nokio2's Posts
Nairaland Forum › Nokio2's Profile › Nokio2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)
Is he playing for supper falconssss Wia him c $60 Firsssss |
Put balablu infinity logo on the hand to make it viral trending style... |
U got me suicidal suicidal Make Dem watch am carefully o |
Ewo.... Savage Twitter people Okphebolo PhD iron condenm..😅😅😅😅 |
Infact balablu should borrow from sokoloan and use obi n atikus phone number as guarantor's.... |
Every students name can be recalled... Nwa teacher no body to remember u... Life no balance They count themselves finish Meaning teacher is no Zero!!!! |
Person wey dey speak Hausa+-english on any normal day una send am go Istanbul ....Dem go package knockout give am as bomb... |
Islam laws na for poor people Ibb is guarded by Israelis Datata do almost one week for mortuary Yoruba moslems dey shack pass Irish people Etc...infact make I reach IslaMAbad |
If I be Yusuf na to turn that buhari house for Kaduna to cubana lounge |
lordm:B like Nigeria and India match in 1900 |
I think say na balablu big eyes.... Later only one go form toshh Dey call awara toofu.... |
How seyi will break down When coalition chase him pops .. .... ..... ...... ........ |
As adviser to pdp governor Baba go shock when him boss go decamp to apc.... |
St Lucia wey no big pass Ibadan like this.... . ... .... ...... ......... ............ 7 more characters 1.reno omokri 2.bayo onanuga (domestic staff) 3.reuben abati 4.damagum (name like herbal medicine) 5.bobrisky ( picture of ur kpekus or I donblivit) 6.wike (pls look for neolife products,ur neck is struggling to carry ur head) 7.balablu (st Lucia knight of hunger) |
Na so 54 child.... As Elon musk e for b 54000 or more Plenty people betray the man sha |
Kenya free him yesterday na 4 years no hero beer no palmi no kpekus Only Fendi..... ...... ......... ............. |
Bayo onanuga Domestic staff to the president Chai Sen Ali Ndume get bad mouth 40karactas! |
These gals fit go come back with Lucifer cousin like this o . .. ... ..... ....... 40 karactas! |
Na wao Naira land reaffirms commitment to 40 characters .. .... ..... ....... |
U still beta pass that guy wey dey masturbate him mattress .. .... ..... ....... ......... ........... 40characters pyramid!!!!!?!!! |
Eh eh first time Timilehin do good .... ....... .......... ............. ................. 40characters pyramid He still use bad Timilehin format show us say Hin don buy moto for US.. Timi y are u people like dis |
$3.6b Jesuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuuhuuuuuuuuuuuuuuuuuj |
Orubebe01:Jagaban looking at u waiting for hope ,.....,.......9 more characters needed to make the forum more nice. |
Kasongo ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye ye yy |