Nokio2's Posts
Nairaland Forum › Nokio2's Profile › Nokio2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)
,two things make me no say dis guv go flop.. On him own swearing in day 1.Hin forget to sew agbada for himself Na DSS people borrow am coat from dia own asoebi 2.to read money wey Dem don write am for u in words n figures na problem Dis Edo state una too like problem we go soon carry una dash cameroun |
The best option is to also farm cow |
,which Kai rubbish hospital b dat If better patient come make Dem give am that oxygen o.. This boy suppose dey receive him own treatment for mortuary.. Abeg anybody no d guy if him sniper remain make him help me mosquitoes wan finish me for this Lafia heat Water pia pia wey I dey use because of balablu economy,e come b like na energy drink for this mosquitoes o.. |
Give with left hand kolomb double with right hand,than for me to use #200 do any yeye bet king ...I will buy one wrap of okpa.. swallow am drink borehole water, thank God n say waka shege balablu! |
Oga wey like to dey waybill him nkwobi... |
Nigeria na cruise U go give prospective inlaw's money to cook n buy drinks for introduction U go reach dia with ur full family One uncle will still b asking What are u people here for? Uncle we no get firewood n fridge for house na him wey say make una help us cook n cool our drinks...tank sir |

Timilehin again !! |
All this has what it takes Na him make my Jordan shoe dey dance balablu skelewu
|
.kagame from statesman to life president My Jordan shoe wey dey dance balablu na him worry me o
|
Dey play... Wike dey wait una as landlord of Court of appeal |
Muric ur attention is needed in china o Make Dem show u other uses of that ya funny bandana |
Na to start go post office again At least even after 25years I still remember p.o.box of St Louis college |
Why Dem arrest ikechukwu |
Teenager will start wearing xxl t-shirt like oyinbo people Dem Gmo... |
That's not my problem sha My salary is 55k So from Jan 2024,I told my oga to be paying me 50k,that he should help me be saving the remaining 5 5k so I will collect the balance on new year day Kai human being, yesterday oga say I will not get shi shi that how I have I being surviving tpain with only 50k with out stealing his money? Since yesterday my heart is doing gudum gudum gudum... |

I am a Catholic But that's not my problem sha My salary is 55k So from Jan 2024,I told my oga to be paying me 50k,that he should help me be saving the remaining 5 5k so I will collect the balance on new year day Kai human being, yesterday oga say I will not get shi shi that how I have I being surviving tpain with only 50k with out stealing his money? Since yesterday my heart is doing gudum gudum gudum... |
That's not my problem sha My salary is 55k So from Jan 2024,I told my oga to be paying me 50k,that he should help me be saving the remaining 5 5k so I will collect the balance on new year day Kai human being, yesterday oga say I will not get shi shi that how I have I being surviving tpain with only 50k with out stealing his money? Since yesterday my heart is doing gudum gudum gudum... |
I no say u still starve urself some days try go check up if them bill u #160k hian |
buygala:All this 30k chicken highest is 16k in jtown Chicken or not today na Christmas Tpain do your worst |
jmoore:Even during the civil war No stampede and they want all of us to remain suffering n smiling |
Christmas like this ,I wanted to surprise my 5 year old nephew with timberland boots..Dem say na #67,000 Shou! 67k Tim's for pikin wey never join any cult..?? |
Kemi badenooch for be leader of opposition in France |
!!