₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,100 members, 8,438,807 topics. Date: Saturday, 04 July 2026 at 12:49 AM

Toggle theme

Nokio2's Posts

Nairaland ForumNokio2's ProfileNokio2's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)

Nairaland GeneralRe: Founder Of Mammy Market, Ochefu, Is Dead by Nokio2: 4:09pm On Mar 20, 2025
Balablu family that like position don discover new vacant office
Whatch tinubu daughter
Take over as iyaloja of mammy market world wide
PoliticsRe: Oyo Govt Withdraws Charges Against Ooni’s Ex-wife Naomi, Oriyomi Hamzat by Nokio2: 2:07pm On Mar 20, 2025
Yess o
Go n organize another party to celebrate the withdrawal..
CrimeRe: Man Dies While Vandalizing Transformer In Akwa Ibom (photos) by Nokio2: 9:08pm On Mar 19, 2025
The kind light wey the guy go c for angel Gabu office go first shock am...
FamilyRe: My Husband And His Mother by Nokio2: 5:39pm On Mar 17, 2025
Hanty b like Dem adopt ya husband from ikoyi motherless babies home
Try run DNA for oga n his mama
PoliticsRe: Video Of Airforce Personnel Attacking Ikeja Electric Office by Nokio2: 5:29pm On Mar 17, 2025
Where that wale wey always dey pompous dey give order cut that light,cut dat light!
U dey reason with am him go dey shout allow me to do my work
Air force wan teach u work urun leave office..
PoliticsRe: Senator Neda Imasuen Barred From Practising Law In US, Yet To Speak On Scandal by Nokio2: 3:09pm On Mar 16, 2025
Wetin una want him to spoke na..
If I Natasha legislative aide na airport I go dey wait for fbi to go show them the man house for this Abuja
HealthRe: How To Spot Fake Oral-B Toothpaste by Nokio2: 3:05pm On Mar 16, 2025
This life...
Why your original hand come look fake,and the fake one come look original?
Since balablu I no dey look super market shelf wey carry oral b, Colgate,etc
U no pepsodent..even the real one na fake we just dey and charcoal n salt o ...
CrimeRe: 58-Year-Old Man Kills Self In Ogun by Nokio2: 8:38am On Mar 14, 2025
..u jump inside well who get power to commot u now
...wahala wahala
PoliticsRe: Rivers Crisis: Constituents Commence Recall Proceedings Against Amaewhule by Nokio2: 8:08am On Mar 14, 2025
fuckJones:
not possible, the process is too long.

you have to first Submit of a petition to the Chairman of INEC, signed by more than 50% of the Registered Voters in the constituency, followed by a verification; and then a referendum.

it's not easy to assemble a group of more than 50% of voters registered to vote in that member’s constituency, some are dead, some relocate, some will support the man they want to recall
Omo u don't know what security vote can do..
Make fubara remove raba 80%of voter's on that register including the dead and Mike Tyson will sign that petition
PoliticsRe: Tinubu Overrules Akande Panel, Backs Obasa To Remain Lagos Speaker by Nokio2: 7:55am On Mar 13, 2025
Maxymilliano:
So what's the point of setting a up a panel to mediate when the recommendations of the panel will still be subjected to Tinubu's whims
The panel is just a TOwn Hall
Balablu has the final say
HealthRe: Nurse Implores Pregnant Women To Give Their Husband Doggy While They Are Heavy by Nokio2: 6:12pm On Mar 11, 2025
ideatoprince18:
How do u comfortably FVCK a heavily pregnant woman? It's irritating ... Like very irritating!!!!

For me Once it's up to 5 months or 6 wey the belle don dey shoot out, every sex activity stops until after 5-6 months after giving birth.
Weh done sir
But no later go office dey look Natasha upandan
PoliticsRe: How Embattled Lagos Speaker Obasa Tricked Many Assembly Members To Accept His Re by Nokio2: 9:42am On Mar 09, 2025
Naija politics from sex to power pass power
Meanwhile I dey hia dey look my acct balance wey b like fm frequency 99.9
Balablu why?!!!
PoliticsRe: Parliament Love: Senators Akpabio and Natasha Kissing their Spouses (Pictures) by Nokio2: 9:10am On Mar 09, 2025
DSS operative looking away like...if una alow my konji to rise I will harass una house gal like oga o
PoliticsRe: Reno Omokri shares Throwback Video Of Natasha Accusing Him Of Sexual Harassment by Nokio2: 8:10am On Mar 09, 2025
Sex matter no dey tire una ni...
I dey hia dey reason why my account be like fm frequency..#99.9
Na wao
PoliticsRe: Logistics Of January 1966 Coup: by Nokio2: 7:43am On Mar 06, 2025
Church and mosques say make people fast
Wetin we dey do since 2019?
Rev fr even say we should avoid wine, red meat and yam..shou! baba if na those ones make we fast for 200 and 64 days...
PoliticsRe: Can Anyone Say This About Obi( Picture) by Nokio2: 7:41am On Mar 06, 2025
Church and mosques say make people fast
Wetin we dey do since 2019?
Rev fr even say we should avoid wine, red meat and yam..shou! baba if na those ones make we fast for 200 and 64 days...
PoliticsRe: Today Is Obafemi Awolowo's 116th Posthumous Birthday (webinar) by Nokio2: 7:36am On Mar 06, 2025
Church and mosques say make people fast
Wetin we dey do since 2019?
Rev fr even say we should avoid wine, red meat and yam..shou! baba if na those ones make we fast for 200 and 64 days...
PoliticsRe: Wedding Day Capture Of Chinua Achebe And Christie Achebe (née Okoli) by Nokio2: 8:08pm On Mar 05, 2025
Novel just dey happen as chinua no dey
Dis today Natasha still bow down to person wey she dey accuse
Imagine reporting thief to himself shou!
PoliticsRe: President Tinubu Upgrades VP Shettima’s Aides by Nokio2: 7:56pm On Mar 05, 2025
.our landlord pikin was caught scooping fuel from people's generator's
How can somebody have bad character in this bad economy ?
FashionRe: Visitors Must Squeeze Between Two Nude Models To Enter Art Exhibition. by Nokio2: 2:44pm On Mar 05, 2025
Saga16:
Can't I go behind her?
I can't allow u 69 for so long ...
PoliticsRe: Natasha Akpoti Kisses Husband At NASS Complex, Assumes New Seat (photos) by Nokio2: 2:11pm On Mar 05, 2025
ruggedtimi:
Seating beside dickson
Subtle message
"The dick's have it"
FoodRe: My Girlfriend Said That She Use The Whole 10k To Cook This Stew. by Nokio2: 5:08pm On Mar 03, 2025
Person wey be enemy of God still dey chop
Kpomo oil stew na wao ...guy ur babe use 3k make dat soup...she go use 7k to tp herself go see broda akpabio
PoliticsRe: South-South Women Protest Against Natasha Akpoti Over Akpabio by Nokio2: 5:02pm On Mar 03, 2025
Dey should follow akpabio to his villa for one month recess so that hanty natash should rest
PoliticsRe: How Natasha Akpoti Arm-twisted Her Husband Into Marriage by Nokio2: 9:28am On Mar 03, 2025
All dis tin na because
Akpabio want gbola twisting o
HealthRe: James Harrison Is Dead! Australian Whose Blood Saved 2.4 Million Babies Dies by Nokio2:
.Baba try
For naija like dis nobody get enough blood sha..
Tinobo make us dey chop carbohydrate left n right
Bauchi here man flog hin wife one koboko na die she die o...why? no plasma
PoliticsRe: Senator Akpoti Is A Distraction To The 9th Senate, by Nokio2: 12:36pm On Mar 02, 2025
That's not true
John thomos wants to oil kpekus
That's the distraction!
PoliticsRe: Don't Waste Your Money To Buy IBB’s Book- David Hundeyin (picture) by Nokio2: 7:26pm On Feb 27, 2025
iamnotillicit:
Babangida is a lame writer...

No pun intended
Typical ibb
Now the prince of naijas literary rogue's
FoodRe: Cook In Your Kitchen, Take Pictures And Post It Here. SIMPLE! by Nokio2: 10:23am On Feb 06, 2025
Atllanta:
Akara
OR
moi moi
Jesu 37 pepper for 2cups of beans
Oga mi how Ibadan today
PoliticsRe: The Birth Of APC On 6 February, 2013 by Nokio2: 10:14am On Feb 06, 2025
mrvitalis:
Me n APC share same birthday? Jesus that's a bad sign
Ewo somehow ur name will soon chanGE
To
Mr VitalHarDship o

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)