Northsouth's Posts
Nairaland Forum › Northsouth's Profile › Northsouth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 24 pages)
Yes sir I support the motion They must go Na so Ghana must go happen for Nigeria E reach our turn now beank cake turn to stone Make Dem pursue everybody commont Country wey dey okay say Dem no want some people, abeg shey no be their choice or right ni? Because ah no understand Nigeria complaints o |
Gboss247:yes you may be right Though I wasn't necessarily agreeing to that exact money that one mentioned I was only supporting the compensation stuff anyway I understand you nevertheless |
Na wetin Carry abiola go prison so this one dey test Election wey u get 3rd position This one self na 3rd u go still get |
Even till today self never get proof against Obasanjo and Jonathan. Shey proof wey one person go leak now inside party wey Dem go call for him head Or wey obedients go nail am to the cross say make d person resign Una no well Abeg gettat with your proof |
This my president Trump don dey fall my hand o big time The other day ah no know wetin him name dey find on top John F Kennedy's center self Though I know he just want Israel to listen to him by force and agree to hist terms just to end the war But sir, president sir, no be like this nau At least respect Israel Without you Israel dey before and after u, Israel go still dey na Even Iraq and Afghanistan wey experience devastationg of war still dey Why nau my boss Please stop embarrassing yourself like this sir Even Israelites self know say na ur own u just dey talk |
An Ayelala go hammer u See nonsense talk U wey get security na him wan sacrifice himself |
Na whining Dem just like rough play Abi no be juju be that? So AI don dey turn living thing now Anyway ah no say no be natural problem. |
Reno umu bingo omokri E touch am Maybe him go keep quiet and think straight small now |
They can be lazy, I agree. But good national citizens deserve compensation for being well-behaved. Especially when resources dividends are not well distributed |
KobolanderSegun:no be yeye, nobody knows wetin go still sup for the tournament Even Germany wey beat some people 7 may crash out in a crushing defeat |
Lithiumite:maybe you can tell us about your own leaders that you support and sympathize with As for me, I have no affiliation, as far as am concerned, all Nigeria sets of leaders are irresponsible and wicked. U might have come here with sentimental stuff but let me brief you on this note, a normal sane human being knows Nigeria is a useless country. |
Shey no be that useless amupitan INEC? Abi another INEC dey again wey I no know Because this Tinubu INEC so? No be independent o Na Dependent commission And that amupitan, God willing Dem go use him useless name write bad history for the useless country Idiot, Dem never so election, he don dey deregister parties for nonsense reasons Make Dem dey over do Soon, hand go touch am, him mind no go touch ground |
APC just dey embarrass themselves here than there, now and then Wetin dey sup to these set of homo sapiens self |
seppuku:u just like to add yourself for group wey na only u suppose suffer ur ignorance Alaye nobody join u, stop using "our" No be wisdom Just read news properly, u dey online, u can read at least, so try read the news, no come dey ask commentator wetin news talk. Abi go u go south Africa go ask them |
I know on the long run, things maybe difficult for lower rank teams o But na one day things dey change And jinx dey break E get one guy earlier today, him say France go win first half 4-0 I told him, he just start watching football, say hi no know football at all E.no pass like that |
simpleseyi:poverty is not good at all It's poverty that's making you think this way It can be more difficult for you to prosper Anyway God will help you |
seppuku:for you and who Abeg na only u dey your problem, no carry anybody join your situation in life U fit read news, u read am finish u con dey ask irrelevant question and u dey expect rational answer. U will surely get more unreasonable with this kind of mentality Go and read, u will see it clearly instead of waiting for crystal clear clarification |
Difrent:u see that kine thing And Dem dey cite criminal hideout Wickedness just full Nigerian leaders hearts even state governments self no dey help the situation What kind of country is this. Na voters the masses we must always blame after we don blame the leaders |
All these ones na lie eeeee We have seen this kind of thing before Make Dem play another film Latest one abeg Because this one na old Nigeria movies Na Dem go arrange some south Africans wey support Dem dey bring out irrelevant news When Dem never even pursue everybody wey Dem wan pursue commont finish Nigeria must go oooo |
One thing is sure APC go first disintegrate before Nigeria will disintegrate Those that even decamped to APC out of fear of losing tickets and all Many of them have lost even more than tickets They lost their teller join |
E be like say oyo government don dey crase Bush dey wey terrorists put citizens under bad condition, Dem no go bulldoze Dem go dey bulldoze market wey people dey buy and sell Shey na human head Dem dey sell ni Abeg what is wrong with Nigeria government Or should we blame the voters self |
I just shake my head for Nigeria Look at a government of a country Just keeps on misbehaving and continuous confidence in error Which kine country be this self Living people lost Dem never find them Dem dey look for dead body Dem kidnap children, Dem no search and find Dem dey search for autopsy of criminal |
Na over wisdom now make one person bring this topic out like this o |
Na because say this world of lies go crucify a honest man on the cross of Calvary |
seppuku:go and read the news over again from the right source |
Useless obedients now wan crucify this one now for him honest truth from him mind You see where my joy go full again When Obi go get 3rd position again for this coming election Ah don dey talk Tay Tay Obi na scammer just cashing out, him obedients are just looseguardians |
IJAYA001:even amadioha self know Wow this is the best comment today E sweet my body |
Osho just wan be senate president and akpa knows that already Now whether akpa will fall or not, na only him go sabi him move Meanwhile Osho and apka are both useless |
seppuku:better Fine then make Dem leave their country and stop complaining join |
lawani:Ah go even classify everything under enemy of humanity Dem know say the country is not one Still, Dem dey talk about unity No be juju be that? Anyway jokes apart You see those set of people you mentioned above The day the first set realize it properly is that day the second set will pay dearly About the 3rd set, well maybe the British government or other Islamic lobbyist But all I know is anybody can be put to shame regardless of the Commonwealth or whatever |
seppuku:even refugee self from niger dey this useless Nigeria wey u see so Everybody no fit go only one place The world is a bigger place than all that play play No whine urself. Migrants dey everywhere Who say e no gree make Dem stay say e no gree Shey Na by force to stay South Africa say make Dem dey go Nigeria must go oooo |