Northsouth's Posts
Nairaland Forum › Northsouth's Profile › Northsouth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 24 pages)
Am a Trump and American fan but my president Trump is really starting to embarrass himself and myself Okay fine u enter war wey u no suppose enter right Then u go in do some marauder attitude una kill ayatollah and many more but Iran no give up and at some point golf America for balls by attacking their alies in the middle east since Iran hand no fit touch u.s homeland Okay iran come finally hold America for throat by shooting down some fighter jets and planes then closing the strait of Hormuz Thank God say America last last kon get sense to blockade the strait all together E for no go well at all Now Trump wants the war to end because of over dragging on of the war and pressure back home or loosing the midterm election. Okay fine let's agree u.s go flex muscle to try new weapons and all and Iran self try small make we no lie But if na only U.S dey negotiate with Iran without Israel Then it's wrong for u.s to order Israel around A sovereign nation is a sovereign nation And my president Trump should just shut up and stop talking abeg If you cannot or will not help Israel then let Israel be and let them continue to fight their fight Wetin be u.s own for the matter Okay ah don vex now self Make Israel continue without Trump U.S is not Israel and cannot order Israel about |
seppuku:both that your ivory coast and Kenya are useless countries U can see why south Africa is doing better Na why u no go hear pim from their side South Africa self go even happy self say u dey compare Dem with Dem Because the difference is clear |
It is either madness or wickedness Or madness and wickedness Any or all of the above people belong to the evil forest with the evil spirit or wild animal park in kenya |
Death is inevitable By all means. In fact should I say death is compulsory to necessary self U no fit escape am when it's time |
seppuku:it's because you don't read to understand well enough, u only read to respond Anyway u should know that ah dey wash Nigeria self for complaining about south Africa now And whether Nigeria own that time na working or not, ah no wan even care about the irrelevant past now But today, a working country say make una commont from him country and u dey talk about stupidity El sir Let south Africa breath When a working country makes a policy, nothing like stupidity for there |
Shebi ur own na still zoom na, una still do video Some people own na normal voice call say Oga no bother to come work on Monday o U work don finish Some na even letter. No call U dey whine ? Idiot Abeg gettat When u dey come up dey go down water that time for Buhari U know remember abi Abegi gettat |
If na Nepa and police enter trouble Na few people go like bother about am or try rescue Dem Dem useless sir |
seppuku:it's not stupidity sir It's a working country policy If you see it as stupidity and you are in a country that is not working Then you should know who the stupidity is for already |
lawani:yes o my number one enemy self Because terrorists are kidnapping and killing people They are calling it banditary Imagine that audacity to play on intellectuals intelligence The government cannot secure both our lives and properties and they are saying you should neither arm yourself not take laws into your own hands What laws? They same lame laws that makes us sitting ducks Ah don tire for the country Even the Masses that are suffering the most are not even understanding the point Na the same Majority wey Carry the vote dey suffer Chai |
I want wars Whether civil war or international war War is war Make Dem sha dey fight You know that kine thing |
Alikoooooooooo:You for post all the country jersey make we choose U come here dey whine yourself You dey crase? |
LeopardX:you may be right self Who knows Common sense self tell me say the lighter the plane, the lower the number of casualties |
Even me self I know No be only u self know ma U see Any idea by any leader or anybody of these country today aside disintegration Na wayo and e no go help anything All na scam Full restructuring self is irrelevant We need to divide the country and have different nations that will be speaking one native language Nigeria is not one |
Abeg sorry o But I get one question o What if the party na new party today today Wey never participate in any election Abi new party no fit dey again? See me see Nigeria o Different unreasonable irrelevant and irrational act and judgement everywhere |
Nobody should come here and start blaming south Africa. Africans self too wicked to the extent of witchcraft There was a time Nigeria do Ghana must go Oh una don forget E reach una own turn now, bean cake turn to stone abi Make Dem chase everybody wey Dem wan chase abeg |
Na him own vision 20 20 be that E don go |
E be like say you dey crase In 2026 U still dey ask this kine question. If I tear u slap for there Nonsense Abeg knack am and continue or let her go and find mumu |
Ah no even wan know if they are the same or not My own be say Obi is not Nigeria's solution The only solution to Nigeria is disintegration into smaller independent nations We are not one Even una wey dey shout ObI self know say Nigeria is not one and this my idea is the solution If una disagree make u tell me |
Nigerian presidents Dem too dey get pride Followers self kon foolish join Imagine a country where there's no security of lives first and second propheties Shouldn't that leader be voted out to try another one and if another one too fails, the same ousting should be repeated until their head correct and pride subdued. The convenience and confidence they have in error is what these masses/followers needs to destroy |
GloriousGbola:Defeat you say I understand you though But He's a happy man with a feat |
Tinubu should just be careful enough, MKO Abilola overdo self that time, the Fulani are never jokers They are watching, unless you're ready to fight them, don't say nothing will happen. Am a Yoruba But these kind of court judgement is baseless and can be the turning point in the country |
Am a Trump fan But what was Trump's name doing up there in the first place self Because I don't even understand Something is for Kennedy You go put your name even up above the owner's name This is wrong nau |
Cruise everywhere, wetin we no go see online, ah never think am. Everyday na wayo or wahala |
saintopus:try dey read or listen well before you think of contribution You no hear say she talk say Dem show her news Please listen first and then shut up, it's better for you in any situation |
Avedonn:He's a very elder statesman and former president Unless he is the leader of first opposition party He will continue to appear in all forms |
Everybody in the picture no look like one family except wike and his wife Were those children hired or borrowed |
Sunkyboie:well none yet But Italy almost did it in 2006 Only two goals conceeded, one penalty, the other is own goal Though you sounds right of course But it's better you use the word no keep that haven't conceeded at least a goal Instead of won't conceeded English have it's consequences and right usage |
geoworldedu:records are only achievements, not failures |
That first record is very interesting I didn't know before o That's very very interesting It's just that all these records may be broken in the next 8 years |
2special:the more you have the more you have to lose When stocks are at the stakes |
Nobody can end religion One institution must control man's spirituality Even those that claim they don't have religion, such people no fit get to the top of the food chain Dem no fit allow Dem lead even local government talkess of state government Yes different religion is a big problem to the world, just a necessity anyway But with religion, we also have tribalism and their God father which is politics That one na their controller Politics will even bring different religion and tribes under one umbrella in disguise as unity Notwithstanding, there are even different political parties with different ideology as form of divisions as well The only idea that can even try to eradicate all these is forceful reset of the world and humanity Somebody like aldoph Hitler type, if possible that can use military to conquer the whole world and make use of only constitution as guide to living But even that one self will not even work because no man can rule the whole world without great massive genocide, even if such man succeed, he won't last long on earth, he will have both serious betrayers among his circle and even traitors all-around outside the circle Because human wants are unlimited And selfishness and ego self na side problems So in a nutshell, there is no solution to the world as we know it |
