Northsouth's Posts
Nairaland Forum › Northsouth's Profile › Northsouth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 35 pages)
Obi wey no do contested primary for NDC Obi wey run from ADC primary because of fear say Atiku go defeat am Abeg what are still saying here Obedients suppose know say he can't win General election |
Rufai, don't even stress yourself Nobody needs obi plan or manifesto whatever Nigeria will not allow Obi to be president Na 3rd position he will get Ah don talk my own, others can say the rest |
Politics is a game Tinubu sabi play am pass everybody. Oppositions self sabi All these obedients own na in funny pass, Dem just dey play around dey vex anyhow. Some of us no send make Dem knack their head for wall Am not even a Tinubu supporter, am not interested in supporting anybody. Obi just wan dey form reformer and saint, na that one ah no like to dey hear Because even as Tinubu useless so, na so Obi and Atiku self useless. But truth be told, Tinubu sabi the game pass all of them |
You take a life when it's not a war zone, then you don't belong to be among humans, you need to face the gallow straight |
peacenow:it's not even back and forth It's an assurance they need to be reminded how powerless they are against the prime minister |
Obedients no want make Tinubu get any supporter again Na only them Dem want make everybody dey support But Tinubu get majority |
bigpriik:I know you're one of our commander in this war against female nonsense I salute u sir Permit me to chip in this Am happy men wey dey ignore d common sense truth later dey regret their actions Am also happy for one special thing, men no get menopause Thank you |
motayoayinde:he will enter and leave anytime. You just dey there dey whine your own head |
Goo0dHardDick:Na juju be that na Anyway time don go for many ladies now, life don make Dem get sense late. I just hope it's not too late for too many of them Because most men no even dey gree again |
All these people en Anyway me ah sha know say among all the juju people, na only Jesus strong pass |
esnbrutality:I know you like him It's not bad But they are not going to release him if he doesn't change his attitude towards the government that puts him in the jail Do you know this is simple equation with the way of life? He will suffer a lot if he no concur And I don't know how you should remain happy if he continues to suffer |
His supporters are not happy he's still in prison and that there's nothing they can do about it Look it's either all kanu big sympathizers and supporters go on their knees and beg a lot for Mercy before any president can even consider releasing him Upon that self Kanu himself will have to prostrate flat on the ground and beg. Otherwise his ego can keep him In prison for a very long time. Nigeria no get joy o |
OBAJESU:yes, And you know what sounds so bad the most That the Nigerian armed forces are powerless against terrorism, but they can feel like a god dealing with ordinary citizen. It's crazy |
Na social media dey make Obi relevant small NDC will get 3rd position in the coming election Una suppose don know this |
This girl is very correct. I know some mediocre people here with fake life will condemn what she said. Well this is what I have to say to them However or whatever you think wrong with this girl's stand. Just know that whatever helps the masses helps the nation as a whole |
Abeg make una gettat All these unnecessary talks |
Buhari just wanted to use Tinubu and no plan to support Tinubu for president But Buhari did not know that Tinubu self wanted to use him to build a strong political party base for his own presidency ambition. Highest politics is for the higher thinking people Poor people can not relate. Tinubu said to be a president was his long time ambition Dude was right all along, wasn't he? He played the game right. Obi is just messing around |
The guyman went AWOL early. That made the suspicion easy He was fast but not fast enough Sharp but not smart enough. For his treasonous offense He deserves a dealth penalty |
If I tell you now that Tinubu is a good man to his supporters And a bad man to his oppositions Won't you all agree with me? |
The sweetest part of all these is the guy come carry him container Ah dey always enjoy it when man take back whatever they buy for women that are ungrateful and wicked Wickedness must be paid with wickedness I really don't care your opinion about this You can use any grammar to discredit this my opinion All I know is Wickedness must be rapaid with wickedness, life is war |
faceland:there's no enough money |
Na only me know wetin I learn from some ghe ghe words No matter how much his enemies are trying to discredit him That one no concern me Ah don gain from him U can keep talking about the rest Nothing concern me with this una marriage or no marriage matter Marry if you want to marry and if you don't want to. sai buhari Don't let anybody change the good part of his advice you already know and believe it's working for u |
Bluna:never say never Nobody dey know until e sup, Dem no dey tell the press, Dem no dey tell family members Na breaking news If e never happen for a long time, no mean say e no fit happen again, an attempt like these ones are scary to the government, attempt can be more dangerous than futility |
They have come with another consolation news to consolidate their suffering If trump escalate again, they will shout genocide or war crime Man de-escalate again, na another news. Person dey beat u dey refrain instead make u come to terms of pitying yourself U still dey give outdated excuse news Weapons dey yapa for America hand Dem just dey stop dey start again because of who Dem be Otherwise person wey get stockpile problem no suppose dey escalate dey de-escalate |
Your Results is F9 you have an outstanding course already Your case suppose help some coming generation Thank you for your stupidity |
fergie001:barber chair lawal too sounds like not a healthy man as well He needs to face his health as well Am not a Tinubu supporter but I hate pettiness. This same lawal was and is still one of the useless leaders like Tinubu self that have destroyed this country till now Look my own type of observation is a realistic one, no be juju one I don't even like any of the presidential aspirants, they seem to be all the same but If northerners were allowed to do 8 years according to Nigeria Then westerner must do 8 years too Fulani just like wuru wuru agenda In the first place, I even wish any tribe in Nigeria can be allowed to be president But thats not the case so my observation is based on Nigeria system If you ignore the system, then ignorance may continue to haunt u I don't care about Obi, that's not my business Him too is a scam, and they won't even allow him to become president It's Nigeria |
yaroinside:very irrational question, it's even irrelevant. |
Sonnobax15:and you call this one u say now the truth. The truth? Just hear urself So any other opinion wey different from ur own na lie abi? I just shake head for u, u no be God o, na wetin ah wan tell u be that |
Kalulu44:yes, you see that arrogance en, it's a big prob because it often affect ego when the teams perform below fans expectation not knowing that it's the fans themselves that put their minds up with ignorance |
Am proud of him, if you like you don't like this, it's none of my business |
What is Nigeria green turning to Because this color now, e don dey be like another color o |
Dem like distraction from real current situation |


