Crime › Re: Nigerian National Arrested In India With Drugs Worth Over ₦18 Million by Nostring: 8:25pm On Dec 19, 2022 |
Lol why den con hold hin hands like a new bride  |
Romance › Re: Why Do People Hate Rich Kids by Nostring: 8:09pm On Dec 19, 2022 |
stuffs2002: You got upset with a bike man just because he refused to risk his own life.
His life may not be important to you after all he is just a bike man, but I can tell you for free that his life is important to him and his family. lol you're not well, I got upset how and when? Go back and read d whole gist |
Romance › Re: Why Do People Hate Rich Kids by Nostring: 7:48pm On Dec 19, 2022 |
stuffs2002: So because he is riding a bike means his life is less value to yours?
You expect him to take a very dangerous route and risk his life just because he is riding a bike. I expect him  Na his choice my frnd.....and wetin u dey talk sef, no be there usual stuff to dey overtake senselessly...bike and tricycle ppl dey get patience?  |
Crime › Re: Kidnappers Murder Couple After N7.5m Ransom Paid For Their Release (graphics) by Nostring: 7:41pm On Dec 19, 2022 |
jeromestarks: Repeat after me. Say God punish Islam and its followers. u be very foolish goat .. r.i.p to the couple btw  |
Romance › Re: Why Do People Hate Rich Kids by Nostring: 7:24pm On Dec 19, 2022 |
stuffs2002: Reading the bolded made me feel you probably deserved whatever the bike man threw at you. you no get sense.. read am all over again, slowly this time tho  |
Romance › Re: . by Nostring: 9:31am On Dec 19, 2022 |
Not sure about this.. I know a guy like that tho.. he don dey do comedy now sef.. gaptooth or wetin he dey call himsef  |
Crime › Re: Man Confronts Lekki Dispatch Rider Who Ate Part Of The Food He Ordered (pic/vid) by Nostring: 9:18am On Dec 18, 2022 |
ukaface: Ode wey Dey talk offpoint say e pain me, mtcheeeew. So for your mind now you think say I take you serious? Dey jonz o Orangutan like you Guy leave me alone, don’t you have something important to do this Sunday morning? Start by praying for sense, cos you obviously don’t. Have one hehehe lol evn Orangutans get better look than your bloodline . Also Let's start by praying for more fat on your blackboard chest... Evn the pic on your dp, no sign of bra.. ewu |
Crime › Re: Man Confronts Lekki Dispatch Rider Who Ate Part Of The Food He Ordered (pic/vid) by Nostring: 8:44am On Dec 18, 2022 |
ukaface: see werey o Come woze me na Be like you knack head for ground Werey say pimple breast, you don see pimple breast before, werey talking off point. Comot for my mention oga Dey your dey Mumu... E pain u huh, your peanut pimple breast na blessing in disguise tho.. u no need dey wear or buy bra... Ugly thing  |
Crime › Re: Man Confronts Lekki Dispatch Rider Who Ate Part Of The Food He Ordered (pic/vid) by Nostring: 8:31am On Dec 18, 2022 |
ukaface: who is this one? Abeg get lost if I woze you with your pimple breast... U dey craze?  |
Crime › Re: Man Confronts Lekki Dispatch Rider Who Ate Part Of The Food He Ordered (pic/vid) by Nostring: 7:28am On Dec 18, 2022 |
ukaface: if he no chop am why he go talk say he wan refund am Is the guy your brother? sharrap , b like u don do am bfr na y u dey adamant he chop am.  |
Crime › Re: How God Saved My Life From Being Killed by Nostring: 7:23am On Dec 18, 2022 |
Liar |
Crime › Re: Catholic Man Dies In Defense Of Block Rosary Children In Enugu (Photos) by Nostring: 5:29pm On Dec 17, 2022 |
Rip bro.. true story, d omogbon's among em no do strong man...den jakpa to live and tell the story  |
Celebrities › Re: Brixton Academy Stampede: Rebecca Ikumelo Dies, 2 Others In Critical Condition by Nostring: 4:42pm On Dec 17, 2022 |
Chai.... Village ppl follow Alake do dis one  |
Romance › Re: Met My New Born Baby For The First Time Today - Photos by Nostring: 8:10am On Dec 17, 2022 |
Jennyclay: Cute baby.
Airforce1, go and marry your baby mama. Thank you. he don Marry already, he just dey chase clout online with the baby mama ish  |
|
Business › Re: See How Nigerians Treat The New Naira Notes (Photo) by Nostring: 8:57pm On Dec 16, 2022*. Modified: 9:58pm On Dec 16, 2022 |
Salakoad: Make the money reach conductor hand first... na lie, conductors dey arrange money well  Na una passengers dey squeeze am give Dem sometimes sef and den go unfold and arrange am neatly  |
Christianity Etc › Re: Sammie Okposo's Wife Ozioma Tearfully Pour Sand Into His Grave (video) by Nostring: 8:05am On Dec 16, 2022 |
Raymond0008: The sidechick that stain the man white did not even show up. Once I get married, would rather soapy than one yeye girl to spoil my family. RIP Sammy lol na frm d picture u Kno she no show up...  |
Romance › Re: K by Nostring: 9:12pm On Dec 14, 2022 |
Choi.. congrats to the boss.. like Yahoo boys dey talk more keys boss... More free pussy to the boss  |
Crime › Re: Man Beats Ex-girlfriend For Refusing To Marry Him by Nostring: 9:08pm On Dec 14, 2022 |
KelGraphicz: Arrant nonsense you have no right to lay your hands on a woman no matter what ! sharrap.. so if a woman whack your face.. "no matter what" , u go dey look like Mumu?  |
Crime › Re: Five Feared Dead As Rival Cult Groups Clash In Akwa Ibom (Graphic Photos) by Nostring: 6:35pm On Dec 14, 2022 |
For this age  |
Romance › Re: The 29 Sacred Bro Codes Every Man Should Know by Nostring: 5:15pm On Dec 14, 2022 |
Commot no 2...e dey stupid I'm 100 Percent sure u have not yet banged 1/4 or half the number of pussy one of my guy "Mayor" don bang... If the murder fuker cook like this, omo na to chop chop forget ur name, d guy na correct correct chef  |
Crime › Re: Video: Unknown Gun Men Shot In Owerri by Nostring: 2:31pm On Dec 14, 2022 |
Damn see d hole in d neck region  |
Crime › Re: Man Caught Disguising As A Woman To Get Nanny Job In Ajah (Pic/Video) by Nostring: 11:29am On Dec 14, 2022 |
Ipob terrorist...na dia way, check well her other family members dey scattered all over southwest robbing or doing other illegal stuffs  |
Politics › Re: Two Nigerian Arrested In India For Duping People On Social Media by Nostring: 11:21am On Dec 14, 2022 |
Lol... Wen India police catch a Nigerians.. na their entire police division dey snap with dem  |
|
Crime › Re: deleted by Nostring: 9:28pm On Dec 13, 2022 |
Fowl brain.. if u dey too bored.. y not just off ur daily100# data plan and go sleep  |
Romance › Re: Whats The Name U See That Makes U Cringe And Why by Nostring: 7:51pm On Dec 13, 2022 |
house10studios: shey i still fit fuk urs, since no name makes u cringe.
Wat orire buru se , get off my mention abeg.. make I avoid u like ur wise frnd so u no go carry ur badluck follow me.  |
Romance › Re: Whats The Name U See That Makes U Cringe And Why by Nostring: 6:37pm On Dec 13, 2022 |
house10studios: we suppose fuk ur mum 2gether but e refuse no wonda den dey avoid u... I thank God for your guy.. u b oloribu, akoshibero  |
Romance › Re: Whats The Name U See That Makes U Cringe And Why by Nostring: 5:10pm On Dec 13, 2022 |
house10studios: Mine is my best friend, Steve, we went from being close from when we were little to adult hood to him avoiding me after he relocated.
What bout u lol why he dey avoid u? U be enemy of progress??  |
Crime › Re: Oyo Students Gang-rape SSS1 Pupil In Uncompleted Building by Nostring: 7:41am On Dec 13, 2022 |
Nawa.... Which kind lure abi she go collect multiple dicks willingly and den catch dem  |
Crime › Re: Man Confronts VIO Officers For Not Wearing Their Seatbelts (pics/video) by Nostring: 9:02pm On Dec 12, 2022 |
Lol wayre talk dey are on operation.... Oloribu ppl Oda motorists sups join d man seize dia truck  |
Properties › Re: I Want To Buy A Land In Abuja But A Friend Is Advising I Wait After Election by Nostring: 8:30am On Dec 12, 2022 |
Buy wetin u wan buy if u can afford it now... Which one be after kinikan....  |