Sports › Re: Ronaldo's Interview: Man United Will React After Facts Have Been Established by Nostring: 4:25pm On Nov 14, 2022 |
SKIDDOLEE: Can anyone come to my aid with sub pls . My data got exhausted now any moment from now the phone will be useless. . pls anyone.. your grandmama and papa no use internet.. yet den no die , so u sef no go die... Drop phone , dey hear radio or watch tv  |
Romance › Re: Silifat Wura (Widow Of Oko Oloyun) Remarries 2 Years After by Nostring: 8:53am On Nov 14, 2022 |
QuoteJustOnce: Just watch.... one idiat will mention peter obi joke is on u,na u be the only idiot after all  |
Romance › Re: My Girlfriend Doesn't Enjoy Sex. by Nostring: 7:08am On Nov 14, 2022 |
Oga go buy lube... No dey use saliva  |
Romance › Re: Can You Stay In The Toilet, Gist With And Watch Your Partner While He/she Poo? by Nostring: 12:47pm On Nov 13, 2022 |
famouscargo4u: If you can't do this with your partner, you've not met your real partner. u dey craze... Carry ur smelly poo Comot my life if that's the case  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Wolves Vs Arsenal (0 - 2) On 12th November 2022 by Nostring: 10:52pm On Nov 12, 2022 |
wiseone28: You are not Leicester e don do u for tonight .. carry ur painment go bed, go sleep  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Newcastle United Vs Chelsea (1 - 0) On 12th November 2022 by Nostring: 7:24pm On Nov 12, 2022 |
ManAdii: This Harry Potter don turn Chelsea to average team like this. Imagine Chelsea parking the bus for Newcastle. Na wa o lol Newcastle no be small team again o.... |
Crime › Re: 18-Year-Old Follows Her Mother's Advice, Kills Her New Born Baby by Nostring: 6:55am On Nov 12, 2022*. Modified: 8:02am On Nov 12, 2022 |
Omo  just the other day, one broke his baby's arm for disturbing his sleep.... good ppl for Igbo land no reach 2% |
Crime › Re: Delta Native Doctor Deals With 2 Teenagers Who Came For Money Rituals (Video) by Nostring: 11:10pm On Nov 11, 2022 |
praiseneo: no worry make I end talk with you here. I still de wait make you dare to meet me one on one ah no need follow ur mama shout too much. kid fvck off |
Crime › Re: Delta Native Doctor Deals With 2 Teenagers Who Came For Money Rituals (Video) by Nostring: 5:24pm On Nov 11, 2022 |
praiseneo: na where ur rotten mind carry you go I no blame u be toddler u believe say na until person join cult before ur mama fit collect. Cult o no cult o u no fit reason me one on one make ur mama no weep sha. All these ur cap don tire me just dey careful na ur pattern na ...all of u small small cult boys, once den confirm u na to dey go about senselessly dey try reach wetin ur hand no fit.... I go deal with ur useless ass.. na ur mama and papa go see reason to weep.. idiot |
Crime › Re: Delta Native Doctor Deals With 2 Teenagers Who Came For Money Rituals (Video) by Nostring: 4:11pm On Nov 11, 2022 |
praiseneo: Eeyah like I said e easy to run mouth, misyan behind keypad carry on lol. Dem go still mend you wella for that mouth u think say u get na ur type go de beg for mercy when dem reason ur matter sharrap.. mugu I guess den don take u too enta cult dey make u dey run mouth like fool.. like I said u go chop beating  |
Crime › Re: Delta Native Doctor Deals With 2 Teenagers Who Came For Money Rituals (Video) by Nostring: 11:27am On Nov 11, 2022 |
praiseneo: lol like say if u see me u go fit talk am again to my face make thousand things run do u within mins lol. lol yeye... U go chop better knocks like the boy in the video  |
Crime › Re: Delta Native Doctor Deals With 2 Teenagers Who Came For Money Rituals (Video) by Nostring: 9:29am On Nov 11, 2022 |
praiseneo: Ok but if they were matured adults he’d have considered Una de craze na u dey craze... Instead make u commend d man u open ur foolish mouth dey talk nonsense  |
Politics › Re: 'Obidients Wey No Wise Dey Hold Flags For Oshodi, Ones Wey Wise Dey Enter Jets' by Nostring: 7:43pm On Nov 10, 2022 |
Innoment: In 2015, I supported GEJ, He lost. In 2019, I supported ATIKU, He lost. In 2023, I am Supporting TINUBU.  in other words bad luck dey follow u about..  |
Food › Re: The Delicious Egg Sauce I Cooked by Nostring: 9:54am On Nov 10, 2022 |
|
Family › Re: Mother Humiliates Man For Visiting Her Teen Daughter (video) by Nostring: 9:40am On Nov 10, 2022 |
Gkay1: Abeg make we stop this nonsense jor, just imagine a man of 40years of age chasing 18years old lady. What is not right, is not right that man go don near 60  |
Family › Re: Missing Person In Port Harcourt: Who Has Seen This Woman? (Pictures) by Nostring: 9:37am On Nov 10, 2022 |
Hugotee: Lol nawa fr u.. u dey use lol book space for sensitive matter... U well so?  |
Crime › Re: GRAPHIC VIDEO: Man Goes LIVE On Facebook After Being Shot In The Head by Nostring: 7:58am On Nov 10, 2022 |
Blakjewelry: Perhaps from a locally made pistol or from a distance if not I doubt he will have the time to go like if the bullet went straight to the brain, idiot instead of seeking medical help first he wan trend u missed the moving vehicle part? They are definitely on there way to the hospital and he dey use one stone kill 2birds  Frm the video , I no sure the bullet or whatever hit him penetrated , just a graze  |
Politics › Re: Abike Dabiri Celebrates 8 Nigerians Who Won Elections In US by Nostring: 11:01pm On Nov 09, 2022 |
|
Politics › Re: Abike Dabiri Celebrates 8 Nigerians Who Won Elections In US by Nostring: 10:24pm On Nov 09, 2022 |
|
Politics › Re: Abike Dabiri Celebrates 8 Nigerians Who Won Elections In US by Nostring: 9:34pm On Nov 09, 2022 |
jubrilELsudan: Oponu po teaBiya 'beebee' Abiola omo ofo , adagba ma danu |
Crime › Re: Venomous Cobra Dies After Being Bitten By A Boy by Nostring: 8:19pm On Nov 09, 2022 |
unclejb2: the dog let go only because it wanted to let go, not as a result of the bite from the vet abeg so na cos of what?  |
Politics › Re: Abike Dabiri Celebrates 8 Nigerians Who Won Elections In US by Nostring: 6:49pm On Nov 09, 2022 |
jubrilELsudan: THUNDER FIRE YOU PLUS YOUR ENTIRE GENERATIONS TO CUM PLUS YOUR CHILDRENS CHILDRENS CHILDRENS Ori awon obi re buru lekansi  |
Politics › Re: Abike Dabiri Celebrates 8 Nigerians Who Won Elections In US by Nostring: 5:47pm On Nov 09, 2022 |
jubrilELsudan: SINCE I WAS BORN AND NOW I AM OLD.....I HAVE NEVER SEEN A HUMAN AS STUPID AS THIS ABIKE DABIRI Ori iyalaya re ati baba e ti buru |
Crime › Re: Commuters Escape Death As UGM Attack Them Along Lagos-Ibadan Expressway by Nostring: 4:25pm On Nov 09, 2022 |
|
Career › Re: Facebook (Meta) Sacks 21,000 Employees. Read Mark Zuckerberg's Message by Nostring: 2:26pm On Nov 09, 2022 |
rpstar12: Send them an email to stupidquestions@facebook.com  chai |
|
Crime › Re: Nikita Dragun Arrested Naked For Felony In Miami Pool by Nostring: 12:53pm On Nov 09, 2022 |
Skoin skoin geng |
Romance › Re: My Girlfriend Dash Me 80k Today by Nostring: 12:47pm On Nov 09, 2022 |
DaddyCK: boy u so chip its unbelibable.....so NGN 80,000 (80K0 suddently makes u a millionaire there in nigeria.....aint 80k like £20?...so wot would u do if I give u 5 Million naira.....worship me?...Mennn, bro ..shame on u for letttin us down as real man!!!(no oofeinse)  Mr cork wannabe STFU  |
Celebrities › Re: Dablixx Oosha Is Dead!!! by Nostring: 11:32am On Nov 09, 2022 |
Eagle07: He was looking like a drug addict  lol naso 99% trappers dey look na.. RIP Dablix |
|
Family › Re: Marriage: My Mother Inlaw Calls My Wife Everyday Is It Proper? by Nostring: 5:07pm On Nov 08, 2022 |
Blazadenise: It's normal in early marriage it will fade out naturally with time,enjoy the moment with your wife and bond more with her family, will make your marriage much stronger.. Naa one of the reason marriage re crashing here and there..little things like thz matters. you're absolutely right |
Family › Re: Marriage: My Mother Inlaw Calls My Wife Everyday Is It Proper? by Nostring: 4:38pm On Nov 08, 2022 |
harizonal123: Lol ! op you never see any thing you r complaining. Learn to live with that as I'm typing this my wife and her mum are gisting and they do that three times every blessed day. If that's what give them joy no wahala. The part that annoys me most is the late night and early morning calls. I have a learn to accept the things I cannot change here too o.. my own go even follow her brothers gist about their daily activities very very early in the morning ,na until I complained she dey disturb my sleep she con dey go sitting room  |