₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,365 members, 8,440,265 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 05:11 PM

Toggle theme

Nostring's Posts

Nairaland ForumNostring's ProfileNostring's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 51 pages)

CrimeRe: N525m Fraud: Court Sentences Scales Olatunji To 235 Years In Prison by Nostring: 7:25pm On Jun 29, 2022
ValCon888:
Meanwhile, the Bullion Van Thief and Atiku are walking free and allowed to contest election.
Ugo just get hypertension cheesy
CrimeRe: 60-Year-Old Man Dies As Friend Steals ATM Card, Withdraws ₦700,000 by Nostring: 10:04am On Jun 29, 2022
Choi lol, Mr Ola and oda useless Yahoo boys.. your end dey near o undecided
RomanceRe: Men Don't Wear Clothes Anymore (photos) by Nostring:
JoyousFurnitire:
No be everything una go dey bring una papa and mama into, una no fit converse like people wey get sense? undecided
woman wrapper, ur papa and mama failed woefully,den no teach u not to no dey shook mouth for wetin no concern u undecided
RomanceRe: Men Don't Wear Clothes Anymore (photos) by Nostring: 8:11am On Jun 28, 2022
Jeon:
They won't because Nigerian men don't have good proportional body.... Only flat ass.
lol not all just admit naso so ur own papa and bf/husband b..
SportsRe: Oregon '22: Okagbare's Ban Extended, Affects Nigeria Women's 4x100m Relay Ticket by Nostring: 8:08am On Jun 28, 2022
Maxymilliano:
Akosibero ... What a disgraceful end to a blissful career
nonsense
SportsRe: Ahmed Musa Donates Cash To Small Business Owners In Jos by Nostring: 10:33pm On Jun 27, 2022
Antai123:
Sadio mane is building hospital and commissioning project, this one is sharing 20000. Tweeeehhh!
lol who u epp? How much your wayre don ever share bfr cheesy
SportsRe: Ahmed Musa Donates Cash To Small Business Owners In Jos by Nostring: 10:32pm On Jun 27, 2022
SHINJA:
Donating to his fellow almajiris ...

Most of them there will use the money to marry new wives..

God bless the good people of Southsouth and southwest...

One brothers. .
nawa for u
PoliticsRe: Kano Prince, Mustapha Ado Bayero, Marries 2 Wives On Same Day (Photos) by Nostring: 6:28pm On Jun 26, 2022
Jashub:
This is wickedness but I can't blame them since it's Islam
how is it wickedness? Den complain give u? Chochocho
SportsRe: Rivers United Wins 2021/2022 Nigeria Premier Football League Season. by Nostring: 11:21am On Jun 26, 2022
sevo:
The relegated teams go to which league??
English premier league grin
RomanceRe: A Lady Nearly Killed Me Today In Church With Mouth Odour by Nostring: 11:08am On Jun 26, 2022
Choi... I can relate lipsrsealed
I once threw up one time sitting next to someone with gutter mouth and I think he took rum or vodka join .that combination na death sentence embarassed

saddest part na how ppl no dey know den get bad breath undecided

SportsRe: Arsenal Reach £45m Agreement With Man City For Gabriel Jesus by Nostring: 2:01pm On Jun 25, 2022
Ajehkpako4naija:
arsenal na club??
wayre na church lipsrsealed
PropertiesRe: Part Of My Farmland's Fence Fell Down For The 2nd Time (Photos) by Nostring: 12:09pm On Jun 25, 2022
money121:
Is that blocks or ordinary Sand undecided undecided
You need to hold that ur bricklayer responsible
wetin u mean? The bricks for no break? undecided and bfr asking him to hold d bricklayer u don ask am how much he bought the bricks? U Sha can't pay for silver and expect diamond or gold to be delivered lipsrsealed
EducationRe: Body Of Ondo JSS Student Recovered 3 Days After She Was Swept Away by Nostring: 9:49am On Jun 25, 2022
Rip girl embarassed ... no fit even surprise us just one time post good news undecided
RomanceRe: The 'Girlfriend Question' My Cousin's Wife Keeps Asking Me by Nostring: 9:07am On Jun 25, 2022
Lol maybe she dey suspect or don hear u b Gaybriel... Or Op na very shy man wey don dey clock 40 ,she fit just wan hook u up with someone help ur life undecided
Music/RadioRe: Where Is SALLE? The Street Hawker/singer Distracted By Posing Half Nude by Nostring: 7:26am On Jun 25, 2022
She fit com dey with a record company or someone wey dey groom her for upcoming projects cos na voice we Sabi she get ,its possible she's not a great composer .... when time reach, If den drop one like this everywhere go scatter cheesy
Music/RadioRe: Lil Kesh Or Awake? by Nostring: 12:29pm On Jun 24, 2022
Na Asake be awake?
PoliticsRe: Nigerians, There Is Nothing Wrong With Organ Donation In The Uk by Nostring: 8:58am On Jun 24, 2022
Wayre Itk grin..... Mr teacher go Uk go bail dem cheesy
Music/RadioRe: Throwback Record Of The Week: eLDee – Big Boy (2008) by Nostring: 10:39pm On Jun 23, 2022
Legend cool
RomanceRe: My So Called Girlfriend Cannot Do What Other Girls Are Doing(photos) by Nostring: 9:50pm On Jun 23, 2022
KyberTHEGREAT:
Girl I have been following since
But her accounts are not on private
well , I guess na u don spoil her , everything is always about her frm onset, grin she don see u finish say sheyb na u .. u go dey alright... Just leave her , no talk about the follow or music again, chill till the day she go need u badly... Help her with the stuff first and when she dey try thank u ,con make reference to your music and how sad u are about it plus explain to her how relationship no be about fucking only but supporting one another as well.
RomanceRe: My So Called Girlfriend Cannot Do What Other Girls Are Doing(photos) by Nostring: 9:33pm On Jun 23, 2022
KyberTHEGREAT:
My initial request was for her to follow me on all social accounts
she no well if she can't follow u .. try swallow ego and follow her and see if she go follow back for all... If she no follow u back, I guess she no wan make u dey see some things..
RomanceRe: My So Called Girlfriend Cannot Do What Other Girls Are Doing(photos) by Nostring: 9:16pm On Jun 23, 2022
Lol...na by force to dance? Her honest review of d song sups don do u nA...
SportsRe: 2022-23 Football Kits: Barcelona, Real Madrid, Arsenal & All The Top Teams' Jers by Nostring: 5:30pm On Jun 23, 2022
Barcelona own be like akube cheesy
PoliticsRe: Suspected Owo Terror Killers Arrestsed - The Nation by Nostring: 12:22pm On Jun 23, 2022
Amen o... Make den allow us stone Dem to death for market square undecided
RomanceRe: Chaos In Church Aa Bishop Chases Members With Knife by Nostring: 11:02am On Jun 23, 2022
Wahala
EntertainmentRe: Reverend Sister Dances To Kizz Daniel's Buga Song (Photos, Video) by Nostring: 10:55am On Jun 23, 2022
Dope... Ogun kill anybody wey criticize her angry
RomanceRe: I Killed My Stepmother And Prepared Fufu With Her Toes For Her Kids – Witch by Nostring: 9:16am On Jun 23, 2022
Opor
RomanceRe: Inside A Nigerian Girl's DM Vs Abroad Girl's DM by Nostring: 11:20pm On Jun 22, 2022
Goalnaldo:
mine was 2017. If you stop girl now, they will look you from Head to toe. A guy once told me that it's only broke niggas that ask ladies out and I'm beginning to believe him.
grin the guy no lie.. just manage get car and small efizzy... Some girls wey u no dey exchange pass hi and hello's go even start relationship in dia head dey tell dia frnds na u dey date Dem.
RomanceRe: Inside A Nigerian Girl's DM Vs Abroad Girl's DM by Nostring: 11:02pm On Jun 22, 2022
Lol.. but shey guys still dey beat around the bush that much nowadays??
Last time I even asked a girl out was like 2000 years ago... lipsrsealed
PoliticsRe: How I Was Forcefully Married To Boko Haram Since 2014, Escaped Chibok Schoolgirl by Nostring: 10:08pm On Jun 22, 2022
Boogyman557:
Holly Gram cool Thank JAH she is alive..


Chai.. them go don NACK NACK her TOTTO wit passion with those der long long PREEK!


Them don NACK NACK her sotey vein don full her hand!


At least she is alive with a cute baby..


LITE UP my WEED in peace


WTF MAN!
pervert
RomanceRe: If Your Lady Boss Gifts You This Yam by Nostring: 9:32pm On Jun 22, 2022
We wey be the elders get the message cheesy grin
CrimeRe: In Ibadan, Man Jailed For Stealing Pot Of Stew, Others by Nostring: 9:05pm On Jun 22, 2022
Crixxx:
I wonder why you Dy deny your brother wey Dy sell gala
no worry , I go snap their flahtty head for traffic tomorrow tag u cheesy
CrimeRe: In Ibadan, Man Jailed For Stealing Pot Of Stew, Others by Nostring: 8:55pm On Jun 22, 2022
Crixxx:
Sophistication at its peak. Indeed they are sophisticated.
grin
u know see hin name "Dumabara" .... Na one of una wey dey migrate com West con dey thief or dey sell gala fr traffic angry

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 51 pages)