Obamaxpert's Posts
Nairaland Forum › Obamaxpert's Profile › Obamaxpert's Posts
1 (of 1 pages)
Guy go find a money making skill or better still enter any good business and if u have the courage fine good visa enter any good country and hustle for 5 yrs den compare it with de five yrs experience u got in sch.u will knw dat certificate is nothing,what matters is the education u hv within ursef.am talking from experience.i also gave 5 yrs without certificate but that experience strengthened and motivated me.u will hv no limit in ur hustle because u will always fight to prove people who mocked u wrong.i advice u. dnt go back to school rather hustle with de experience u hav and save de money for ur children to achieve what u could not |
Naija ehhh people kill fish for food, dem dey complain, abi dolphin no be fish again wey dey stay for water.person get mind kill em dog wey dey help him and chop m.abi na fish we no go chop or abi dolphin na human being tufiakwa |
Bkb is allowed even in the bible adam killed eve abi na abel killed caen |
sexiestharam:my friend follow am now make know how many we go share dis money |
And ur still wishing and also advertising it? Go ahead and kill ursef to prove u love him mumu |
She tried joor |
1 (of 1 pages)