Ocho's Posts
Nairaland Forum › Ocho's Profile › Ocho's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 105 pages)
@scorpio:i know na! no be personal pesins we be? i no dey take my family play so about the dress, rememebr as my own been take be abi? that wan wey make 2-face open mouth for 50mins? eheh! i go do am just like that. i fit make am short sef, sexy short make all that fine leg whey she get show as for the booty side, trust me na. wait till u see am . @icing:still not hearing you ![]() tell am o scorpio!!! ![]() |
@scorpio; u know i love u |
i know ooo! |
abi oh my sister. this world don rotten finish ![]() |
@scorpio hmm, c0dec, him dey try me oo. ok, because of u sha, we go do private wedding. na me dey arrange d dress na! trust me. this time, the cleavage side go dey down well well. I wan make all them bobos wound! i know say na your bros property but no yawa! na just for that day ![]() @icing: i'm not even trying to hear that this marraige must hold |
@QUEENZY: i'm TAUREAN too! little wonder why we get along so well |
@icing: u'll not only laugh oo! u'll be gettin married soon. so em scorpio, u want me to help your bros make d wedding plans? that''s my speciality, u know!! ![]() Codec watin? abegiiii. shun him side ![]() |
ok baby girl! i got u! so all them guys, una don hear abi? na our inlaw she(icing) be now oo! so make una back off! |
Scorpio baby girl, i don show o!i see am to ooo! the girl's got it going onnnnnn! oh boy! na to drool if u see am o ![]() |
@ sameershah: i'm not geting your point. Is that the most romantic thing a NIgerian girl has done for you or are you trying to say something else? just asking! welcome to NL. |
theORAKU:na real super story . u're funny ![]() @lexyflexy:absolutely!!!! |
. Don't mind lexy ![]() |
so when do we get to listen to his songs? |
@lexy flexy: so when is she comming to read? just so i know how much more i have to make fun of the video. |
@queenzy ![]() |
![]() |
u too |
@ oh boy: ![]() see u later everyone. bye scorpio |
@oh boy: ok, tell you what? why not send her a message again. i'm sure she'll at least reply and say hi. my Icing is a friendly girl so try one more time ok? |
we're not playing. she's our girl, for real. |
nope! u'll have to do better than that. we're too expensive 4 kisses. ![]() |
yes! true talk scorpio! so oh boy! money for hand b/4 services oo! and yes! she's our girl! |
sure do! ![]() |
@ c0dec: i don't even know o! OCHO are you taken?? *wes answers for ocho* Thanks wes. u're the best. tell them loud and clear!! now u all know !!!about the hook ups, it'll be me and my home girl(scorpio) i can't do it without her so where do we start girl? |
@Michaela:you're welcome. Online shop? i don't even know if there's any that sells them too but you should be able to get it when u visit Nigeria. Well, queenzy has said it all. we've got the hook ups on this thread ! we're such loyal fans. |
. so it was my dear ICING after all? i'm good at this guesssing game ![]() scorpio baby girl, so are you doing the hook ups? u need help with that? i got u ok? ![]() Queenzy don tell una, she's taken!!!!!!!!!! ![]() |
conscience: . yes! you've been good indeed and so you deserve some kind of reward @chillin, allow them. why spend mine when i can spend theirs? ![]() |
@nicetohave :hey soul mate #2 or 1. whichever ![]() |
sorry oh boy! i can't even guess. could it be ICING though? hey queenzy |
@WesleyanA:money for hand.........the babe go show. trust me na ![]() just kidding oh boy! i hope i did't get ur hopes high but u did know i was kidding though right? but u never know, i might be able to help, i'm always happy to help i'm getting an idea, starts with an I and ends with a G? hmmmm, sounds like someone i know@conscience : haba, cut the girl some slacks, she's probably not been on line for a while. ..........but we're still Nl soul mates ![]() |
and as an African man, you'll pay the bills right? that's what i am talking about right there ![]() |
@oh boy are you going to tell us who it is? i fit do runs for you ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 105 pages)
so about the dress, rememebr as my own been take be abi? that wan wey make 2-face open mouth for 50mins? eheh! i go do am just like that. i fit make am short sef, sexy short make all that fine leg whey she get show
as for the booty side, trust me na. wait till u see am 
i'm getting an idea, starts with an I and ends with a G? hmmmm, sounds like someone i know