Odebbs's Posts
Nairaland Forum › Odebbs's Profile › Odebbs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
ayoolar011: omoT where in osun are u from....i rep osu LGA atakumosa westAyoolar ori wan nbe jire!! I follow join u 4 team abj.. Abuja sure pass |
David Hume: Boss I self sight u in 13D ooo. I am very much around! Na ds phcn dey fall my hand, unto say d last tym I see light na 4days ago. Na gen man done dey use so as to enable I hail my peep on NL each day. But I should b very much arnd 2day whether phcn lite or not. Ow ur side babe. Make dimples serve us cake na. Dimples odebbs dey hungry oo.abeg do sometin asapBros ur head dey dere jare... I dun mek request mek dimple gimme cake jare..lols.. Trust u re doin great bross |
dimplecakes: @immanuel.....thanks bro..Special request for cake ma,, my betday near d tym we go resume camp o. Hw e 4 gud if I fit taste ur cake nw.. |
David hume I see u oooooo ... Where hv u bin nw? Chai I dey hungry oooo |
omoteamac: yes i concur!d congress of d TRINITY must see to dis..bt na u go lead d fast sha ooo..U WL AV UR OWN FAST DURING D DAY while me AT NITE...LOL#gbam I hear# dem dey fast 4nit ni. I no trust u omotea d nytwalker o.lol |
hopeyemmy: I go wound u o.No vex na my man lol |
hopeyemmy: Good decision. We all shall make it this time.Thanks man |
hopeyemmy: Good decision. We all shall make it this time.Thanks maam |
Waaoooooo na me first comment for dis page seventy!!! |
omoteamac: i knw i did eat d meat alone bt u knwAs e don be cake mata nw, una don sideline me ba? Bread n tea + cake nw in microscopic few's belly why d majority lyk odebbs n omotea et al go hungry... Ladies in dis house are consumers oooooo...lmao... Omotea dun u fink we shuld hv fasting day evry week 4dis thread so dah dis ladies(shawrygal, j-slimz et al) can at least go hungry for once?? *winks# |
dimplecakes: Viewing this topic: Alenkakent(m),Oga mi u get mouth... I was a regular guest in d badge B thread buh I decided to show face dis tym since I culdnt mek it. |
obinoral: Good day allI salate u o |
Omotea, shawrygal, j-slimz,hopeyemmy,immanuelle, coloursnbrushes,alenkakent,mikigen,ayoolar011 et al(n odas) u guys rock..respect to u all sirs n mas. |
omoteamac: big bro...na rat chop am ooo..i m in d world of oblivion regardn d whole issue..only GOD knws d truth abt allU beta ask shawgal,immanualla n d rest o... Buh which kin rat be dat na wey chop meat con leave bone |
mikigen: A lovely morning to u all! Omotea,alekan,hopeyemmy,j-slims,colours and brushes i great u all!Mornin ooo.. Trust u slept well |
omoteamac: good mornin peepz...hp u all woke up on d gud side??sure i misd u all even wen i was d only one awake at nite...colourznbrushes,u ve gat swagz..@evryone i hail ooOga @d top... U don finally wake...pls sir, we all in d house are lukin 4our meat o.. Lol |
hayordelevic: @Ayoorlar,j-slimz,coloursnbrushes, odebbs hoppeyemmy I hail una...my brothers and sister from another motherTwalele 4u o .. Hw ur nyt sir.. Cold wan kill me eh |
[quote author=ColoursnBrushes][/quote]Mornin my oga... Omotea na oleeeeeee... He left d bones of d meat of who to eat? Lmao. Trust u had a great night reat |
hopeyemmy: Jennifer,Odebbs and ColoursnBrushes, special greetings!gud mornin ma,, trust u slept well... Let's rock this thread today wellaaaa... 100 pages on d run |
Imanuelle: good morning Bro,Oga @d top is awake.. Gud mornin sir, trust u slept well |
shawrygal: Leave omoteamac Ooº°˚˚˚°º , he did his own vigilante work yesterday night, let's allow him to rest very well before joining us here.HahahAhaahaaaA ok o... I sabi sleep well o. Buh nawa o hw meat con tek miss na. U sure say no b omot chop am? Lol |
Where's omoteamac n co.. Dem still dey snore ba! @Sharygal I don hear..no worry mamas lyk u go soon full dis house,cos we need una o.. Lol |
shawrygal: 30card(m), Imanuelle, odebbs(m), shawrygal(f), nitladShawrygal mama!!! Gud monin o... Trust ur nyt was great... U no try o.. Mek omateamac wake gals only con leave guys ba? Guys let's be careful n watchful... If our ladies no dey comment again na sign say dem don leave us go o... Me don grab ur leg o, as u dey go mei dey follow... #lobatan# |
@Syndrome I see u sir/ma, gud mornin o.. @omotaemac nawa 4u o.. Na only u wan go heaven ni.. If u go only, e go boring 4u o, so mek u carry us follow join body o.. Lol. WORD 4D DAY!!! Christianity is a spiritual company, evry xtian is a staff n only committed xtians becomes covenant shareholders.. U SHALL SERVE D LORD UR GOD AND HE SHALL BLESS UR BREAD AND WATER |
WaooOoooo dis thread is moving wif d speed of light o.... 65 pages already!! I hail every1 in d house o.. Gud mornin to evry1 n kudos to every1 dah meks dis house so hot!!! |
Gud mornin evry1, its a hapy day, one dah shall bring us lots of blessings IJN.. Let's kip flexing dis thread.., I cnt fit wait 4 C13 calender to show... Na den talk go sweet pass... God bless u all. |
Dis place rocks. #team abj all dah way |
Funpeter: you don vex ni? Take am easy naLukery is a great offence n punishable by d law... So w'll sue dem for lukery.. Lols |
omoteamac: nobody knws yet bro or sis..only d nysc calendar can naked dat...we all hope d calendar shows its ugly face nxt mnt or d mnt afta.. |
omoteamac: nobody knws yet bro or sis..only d nysc calendar can naked dat...we all hope d calendar shows its ugly face nxt mnt or d mnt afta..Calender shuld be out immediately after badge B camp tins.. I sha pray it shuld be october o cos I cnt wait ooooooooo.. So anytym frm july sixteen calender shuld be out |
omoteamac: nobody knws yet bro or sis..only d nysc calendar can naked dat...we all hope d calendar shows its ugly face nxt mnt or d mnt afta..Calender shuld be out immediately after badge B camp tins.. I sha pray it shuld be october o cos I cnt wait ooooooooo |
hayordelevic: Abj sir good to have u here!Same here bro. Will be in abj nxt week. I guess u finishd frm uni abj right? |

DAT cake go sweet pass mak i no tast insid...pls do overluk ma deed..its jst one of dos unintentnal act..SHAWRY MAMA AGBALAGBA,oya giv me cake mak u chop d icing..lol