Odebbs's Posts
Nairaland Forum › Odebbs's Profile › Odebbs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 18 pages)
shawrygal: Am facing home panel for burning my mum's fish am suppose to use to cook soup. She is complaining bitterly of my addiction to nairaland. Am in big trouble here.Dht ws hw I burnt my mumsy stew d oda day!! Am so addicted oooo dht I even dream abt dis house fa! |
hopeyemmy: Broda, no vex o... d matter pass my control o. Howdy?Gud.. Wetin hppn nw? |
gfree5: Evenin hug!!!!,lolsKai dere!!! If I catch u hugging my wife again eh..#angry# lolz |
j-slimz:Lmoa.... I don be womaniser of d house ba? |
@ boss hopeyemmy yyyy nw!!! Y una jst go lyk dht wey we no see una break light. Anywy welcome sir |
omoteamac: odebs...au far nau.?!u re a very gud bad rocka...hp ur day z bin aiit,....Boss I dey vex oooo... U, immneul, mikigen, jst leave only me 4here since monin.. |
Imanuelle: looooooooool....Fnk God d guy finally join ooooo |
maeDiamond: am glad am ur lastest babe, hop u wil treat fyn.... If nt i wil search 4 new husband o.... Me too am a jealous wifeLolz.. Dun worry my baby.. I will tek gud care of u ooooo... Dhs yyyy am being luvd by ladies in d house... U re safe wif me... Lol |
Its dinner tym.... All our cooks don run oooooo.... Dimple, shwrygl, j-slimz where una dey ... @Helen plsssss mek us smfin to eat |
gfree5: Aha Aha I don shw,I hail all my ogas nd madams in d huxLol. Welcome bro |
Helenqollinz: Odebbs.....Guy i triple sight u.U're permitted o jare,as u don decide turn Charles Shaw of dis thread.Lol... Fnks dearie... |
WinnieDPooh: @Oddebs no be so o ok i'm back now. LolllzAiit oooo.. U re 4given |
@yame n nitlad I greet u guys ooo |
@winnie luv u jst left ur husband here wifout saying gud bye... Nawa 4u o..#sad# @ helen luv, welcome |
obinoral: Dimplescakes are you still angryBaby miiiiiii plssssssssss nw... Oya tek kisses n hugs plssssssss...#sad# |
j-slimz:I double sight u swt hrt mi.. Hw art thou |
obinoral: odebbs report to security office now.....Bosss oooooo.... Nw I knw say I dun enter big trouble |
dimplecakes:Baby miiiiiii.... Re u sure u read tru d pages u missed? Cos if u did u shuld hv seen it dht ur husband is bin asking after u.... I even served food in ur stead telling dem to mange it cos u were nuh around... U knw I luv u die |
maeDiamond: Tnxs so much 4 d welcom.......am ever ready to support d team spirit in d house. Tnxs 1s again, bt am madam not sir.Wooooooooooo... Lmao... Dh means u re my latest baby in d house!!! U re mst welcome ooooo.... Plsss feel free to mingle wif my oda wives; tutu,winnie,dimple,beuty,colournbrushes,shwry,shwyluxn,creamie, n odas... Mingle with d guys also buh not very intimate oooo cos am a jealous husband.... I pray guys in d house will not crucify me 4dis oooooooooo #winks# |
ideology: no vex o oLol boss... Welcome sir.. I go beg am 4u.. |
ColoursnBrushes: Hello, hw's ur day going?I see u'r having fun and makin others feel welcome, nice. Carry onSwt hrt fnks ooo... My day hs bin great jst that I miss u oooo... Haba where hv u bin nw.. Or dun u knw dht we miss u in d house ni!! |
maeDiamond: Helo everyone in house... I wnt to officially register my present in d house. Dis is Diamondmae signing in...... One luv, batch c on pointMy brother u re mst welcome jire... We luv u n need more of u here ooooo.. We re orgnizin a big party 4u guys... Unbhlf of d house, we officially welcome u sir |
David Hume: Chai,Odebbs almost call black 4 us to be white .wetin we go do now.my tougue savor for eba nd egusi now na akara I dey C!Welcome ooooo bro... No be my fault jire... Even CSO support d meal ooo.. Read tru dis page n u will see... As for new members.. We rily nid dem ooooo... Sm will jst come n peep wifout saying anytin... |
@snta royx mummy I see u oooo ... Plsssss say smfin to d house!!! We wana knw u... She don run ooo... Akuji say smfin o.. @tutu n winnie baby welcome oooo.. Una food dey CSO hand oooo lol |
obinoral: akara and garri no bad ooooooAbi oooo... Mek sure dey dun fight plssss |
Beauty4Christ: kk, odebbs is in charge and d eba he served luks...cnt even see d egusi soup he claims to servd wtSwt hrt plans chnged oooo... Mange d akara wif garri plssssss.... Dimple is nuh here to help meeee.. So plssss mnge wt u see.. Will mek it to u guys... |
Na eba I be won upload buh na Akara show ooooo... So mek una mange an wif d garri.., lol.. |
I here by present EBA n EGUSI 2d house... Plssssssss note... If u dun lyk d food... U can as well tek garri n kulikuli as a supplement.., thnks n enjoy ur meal.. Na eba I be won upload buh na Akara show ooooo... So mek una mange an wif d garri.., lol
|
obinoral: odebbs and u knw tell me abi. But I tell u ooo say na xtra large she get na she wan con xchnge wif me |
shawrygal: It doesn't,i was about to exchange with odebbs my love before i woke up. LolYes oooooo... to gimme ur jalabia n collect my body fitted... |
phyktor: . U of all pple....issokay! my reserve i coment....Speak out... Lol |
obinoral: the khaki fit you abi?No mind my CSO.. D khaki wey she wear 4her dream na jalabia... Lol |
... 