Odin13's Posts
Nairaland Forum › Odin13's Profile › Odin13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 163 pages)
Aaaaarghmed:You’re still a boy .. and maybe have 10 years more before you marry.. if not 15. Insult and curse makes you dumb.. and impish.. One person Mumu Ode With abusive phrase And for your mind .. you don type out the size of your brain.. Kids everywhere.. Next! |
I Hdanny:Na bone wey hook for throat be that.. Just relocate , ghost her.. but e no easy.. To get girl friend .. no be option at all .. if you like yourself E don be .. Relax and pray something happens |
Na commitment... will always fine a way back.. .. and he needed that commitment during his days to be a “ strong man” wey run things .. That’s life .. Men Dey commit anyhow .. without much intel into wetin dem Dey run.. E Dey always come back |
That one done catch you keep.. leave her na by mouth? Just go pay dowry .. You no leave her when you suppose do.. she manipulate you enter Lagos .. get job close to her .. ah.. Now tell us honestly.. you don loot any girl aside her ? ![]() You see why i say make you go pay dowry.. weda you see future or not .. Single mothers ba? Jones her .. see stabbing |
Bingos no Dey tire.. Some years ago na Britain .. with konk British propaganda on how Britain done already give them Biafra ... from there they move to UN.. day UN has already concluded plan to conduct referendum.. say na one signature reman.. .. from dia they land for isreal .. say Torah now be original.. as e don come Biafra don happen..Bros we from dia land for Trump US.. I fact Trump don already sigh Biafra.. he just forget his pen for Car.. .. matter clear on trump.. na Finland we don Dey ![]() Ekpa bingos no go kill person..soon Finland prime minister go grant them 3 days to Biafra After the 50 days cto Biafra independence for December don expire Bunch of fools |
ThatFairGuy1:Dey play.. ![]() |
seunmsg:Thank you. We believe that with time .. Baba won’t give anyone reason to wail . |
seunmsg:Be calming down.. is patriotism Politics is all about interest and realignment. However, I believe he will perform when he officially start dealing with his budget .. A times we don’t dirt where we eat .. |
Buju ladies |
insidelife22:But he remains your president |
pansophist:It’s very easy to scam Igbo .. their desperation is out of the world.. How ekpa wan give them Biafra.. they don’t know.. but are all over the place cursing and abusing senseless Same Ekpa that use to count how many days remaining for Biafra to them.. Jan .. he days complete.. Biafra dem no see.. ekpa dem no hear He just Dey use dia head like fools.. I call them. Bingos.. Ekukes.. their brain na akpu.. to think on their own no dey |
Nigerians let’s give Asiwaju a chance to run this country.. He might turn out to surprise even his critics.. God bless Nigeria Power to the people |
This teacher go collect beating .. if na day school. One on one with that boy eh.. he go too collect .. and the boy don size am finish.. Big boy with those girls for background loving his swag.. teacher just come wan call his hand like that.. E don be naa.. |
Amen |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 163 pages)
.. if you like yourself 