Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 432 433 434 435 436 437 438 439 440 (of 546 pages)
badbull92: U̶̲̥̅̊ Dεy support abi sir ken...now I see, una plan Ǻ̀́♍u dey among? |
Some peeps go dey here dey hate ppl(hunger hate)cos he dey behave like himself,real n no faking,nawa sha. Some Human beings can b so foolish. Like i said bfr,nobody go chasd me from here nt even me. Slim terry try,he fail. I knw say sm dey,dem no fit yan,cos dey lack boldness. Four words for you. #GOD IS WATCTHING YOU |
Riley_Freeman: hmmm. This is going where I don't like.paherovuen |
Ken excel: #peace#.Odiri na d future i dy look into o no b even dis threadfuture wetyn. Leave dat man mata joor |
Riley_Freeman: Bro, I get your point. But I for like make you reason with am the way Kenneth talk.reason wat? I have nothing to reason,ok so him go con see anoda way to weigh me down. I hv nothing against him,but he has registered his name wit God for trying to weigh His son down. |
Ken excel: He don do oo....ok u use ur mature mind dat end d stuff na....cox all dis stuff no make brain @ all....supposin say no b one department una dy i for no too toky una dey mk d tyn b like big tyn. Na normal tyn,wen some ppl see say u dey happy with whr u dey,wetyn u dey do n so on,dem go wan spoil ur name,so u go dey pissed,ashamed n run frustrated. POWERFUL word for dem. #HOLYGHOST FIRE |
Riley_Freeman: Odizeeeeeyyyy! Abeg stop! Abeg!no o,u remember one guy wen dey say rickross na janitor bfr? D next week d guy die,why? cos him mouth too big. I no say i wan kill o,but ppl dey ween go fall am for d bsyd. |
Ken excel: Lol...u b case.!i cnt hv dispute wit him,can u imagine after last week sunday dat he started,i watsapped him,he con dey tlk nonsense gv me,say no mind her,who b her?,naim i delete him no. Na small boy na |
Riley_Freeman: Odibaba!!!!grudges? I dey crase? Read my coments wit am,mk u see for ursef,d guy go dey insult me, i even try follow am do dis morning,no b everybody dem dey associate wit my guy,he thinks cos i am here on d faceless forum he can joke wit me,na small pikin dey do am |
Detivo: sudan or gamdia card, wic 1which one b gamdia again,na u b dier presido? |
Detivo: guy wen nxt u mention ma name dem go break bottle 4 ur head o... No tlk say i no tell u o.........aftanun guy, hw una dey celebrate 25 4 here, make una ga me si....i go declare card for una on dat day o |
Maikel15: lol....naxo d guy bd tyn taya me,d guy say i dey form M.O.G dey enta gals. D tyn wen dey pain me b say even if, na him i dey enta? Na all dese tyns dey mk person sleep no wake up |
Ken excel: Odizeey me no knw d reason y u and texsy dy quarell oo,hw una want take dy do for class na?dat boy na something else,everytime e go enta here dey tlk abt hw i dey bad dey decieve girls,if no b say i don change,him no go comot for benin wit him complete sef. About class mata,na small boy so we no go to dey,unless him won copy note from me,i dnt roll wit oversabi kids,i roll wit real kids |
Adex097: Lol....yea..you're a superstar...if u want to live d public life u hv to face d music. Wen chidimma told sultan of her blackmailed unclad pix,he told her welcome to stardom |
Texzy22: Lol Sorry , but im nt sure u ve told me b4....maybe u did wen u introduced yurself to the group....and i was'nt there then......Sorry , so nw odizeey is a Course mate...no b u i tlk to |
I am feeling like a superstar.dem wan bring me down,3 words for dem. #dem no reach |
Abu mickey |
Mexyz: So odizeey is also a banker in making? I only know of Texzy,anyway welcome to Osamwonyi's department. I also rep banking but a staylite. We are the department to beat under Management science, am sure you guys will uphold that when you resume.d tyn dey baffle me,wen una dey always forget say i dey bfn,i been dey beg u for 2go i.d but u blank,e don tey |
Texzy22: sharp as in i should look at u wen u make a fool out of yurself ?? By oppening another account make it female with ur pics on it and try to make gest lol........that ur type of sharpness is Foolishness to me.........sharp onto say u no knw say na me first welcome u fr here. In short abeg e don do. Wen man go dey try catch fun,small pikin go turn am to anoda tyn. Dose girls wen i toast telll dem mk dem come o,mk dem open my ynash. Wen i enta dis thread i dey yan any hw,dey collect i.d onto babes mata,but as time go i stop all dose tyns,i been dey tlk yamayama tlk wit gals,but i never bhv like sheep to enta dem,i was just myself n acted like normal day to day youth trying to catch fun,but,as of now,mehn old tyns don pass,tell ur fellow blackmaikers dat dey should come n tell me wen i behavd lk pastor to enta dem. #I AM ODIRI |
Texzy u say u b banker n ur brain no sharp. I am disappointed,hw ppl money wan dey safe wit u |
Affrey: odizeey stop using dem colours!ok. I am fine |
Texzy22: Not like a pastor....u only act as a ship to impress but behind in underG ur a revernous wolve.....ur the Opposite of the Godlyness u claim to respect.....cos publicly u seem Godly....but behind u devour themmention name na,na u i toast,tlk,or remain silent |
Texzy22: Thats why is said u dnt knw me and i dnt knw u.....i ve only heard of ur hands....there re several Uniben group on Whatsapp.....Presently im the Admin uniben Freshers forum and tayo is there so stop, embarassing urself always....if u want us to get aquinted add me on 2go..........just becus ur my cos mateno b u b osas? Na wa to u o |
Affrey: Gud morning fam[color=#A9A9A9]so wrong. Hw r u[/color] |
Texzy22: Odizee ur neva serious.....ur locality is stunning,,,,,u can't delete me cos i dnt tink i ve sumbody like u, i control a uniben group chat on whatsapp, there has neva been a day u came...i only hear of what u do to the girls...after preaching to dem, they normally tell me odizeey on NL....so im nt sure we hav chated b4which girl i preach to again. Nw i knw wetyn tb joshua dey face. see abeg call dose gals abeg,mk dem come here con table mata. Wetyn b ur own,i rape u,na u b d girls. One word for you. #Dreamkiller |
Texzy22: Odizee ur neva serious.....ur locality is stunning,,,,,u can't delete me cos i dnt tink i ve sumbody like u, i control a uniben group chat on whatsapp, there has neva been a day u came...i only hear of what u do to the girls...after preaching to dem, they normally tell me odizeey on NL....so im nt sure we hav chated b4control which group? Tayo group? |
Texzy22: Hi Odizee, Pls add me....on 2go or Whatsapp ,check my stat u wil see my username and numberi get u for watsapp,but i don delete u,cos u r a bad guy |
kavey10: Chisos! See comments o! Where should I start from... Ok, for those of you that thought, I wasn't making sense. I saw this thread in the Education section, which has been closed by Seun(I don't know why): www.nairaland.com/1562764/uniben-re-scheduled-calender.d oda guy b crying while sermwell b like...........
|
Quatermaine: your boy is good.. U?I gentle like apostle Paul |
Quatermaine: Goodmorning everyone.wadup |
GOod morning all |
IamTitanium: who caresabeg help me tell am. One quote for her: You have freedom in whatever you,but d law comes down on you depending on what path of freedom you chose-odiri ighogboja(2013) |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 432 433 434 435 436 437 438 439 440 (of 546 pages)

?
