Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 454 455 456 457 458 459 460 461 462 (of 584 pages)
[quote author=Riley_Freeman] A date is yet to be 'announced'. Meanwhile, have eagle eyes on Uniben's official website, So you won't be caught napping. Goodluck [/quote]most informative poster |
Elantracey: Happy new year everyone,,am i welcomed here?same to u,but we don full here,create ur own thread |
Quatermaine: Check this out!!next tym come wit smtn more thick. 3.5/10 |
Sermwell: You don snatch xpressive from me abi? U do well ooo!i no snatch am from u o. Chill na shey una go resume by monday |
New prospective student thread don don come out. Quartermaine don go dey troll dere |
[quote author=AB_Royal]Uniben may release procedures for clearance next week...[/quote]we hv done so many speculations in our heads,so wat we nid nw is facts,ntn less. Thank you |
Remember dis name ODIZEE!!!!!! |
Pokemon43: no na beta private school with very many student cos d school is well known and dey teach well but na money.govt sch then neva bam lyk now wey osho baba touch am.ok. So na benin u dey stay? |
Pokemon43: nor be crime b4 to go p school, some of d public school then were as gud as not gud but they av been renovated nd made beta now.govt schools mk brain ryt from tym,e dey sweet die,no b dose ones wen 3 ppl go dey class |
[quote author=C•S•0™]7K for ordinary statement of result?? Abeg, wats the name of that skul.....Fourwonine international high skul [/quote]wen dem say mk dem go govt sch dem no hear |
Oghos1: What a percipient observationok boss |
Pokemon43: the vp of d school talk am or abi nor be school dey give person?d guy no want mk una collect b dat |
Pokemon43: not possible even my own i wrote in 2010 is nöt outwho tell u dat one,u beta go collect ur certificate |
Some peeps b like,we dnt mean our words here. Mk una dey lie o. Dnt tk social network serious,but na dem do am pass. Mickey,swaga,winner,oghos,i dey watch una o |
Quatermaine: my take on this..comfam |
Quatermaine: I swear.I am just perplexed. |
y2k62: as 4 me I think my browsing time don increase sharply this season cos of UNIBEN matters.naso naso |
y2k62: etibabano b wetyn I dey complain gv u so. I dey feel deir network,n BB plan ,but dere mb consumption na die |
[quote author=C•S•0™]ehya...I don forget say na big boys/gals dey use MTN. Ma bad. [/quote]i hear u bros. Migwo |
Quatermaine: na u sure pass. how e dy b na?na baba God sure pass o |
Quatermaine: Bosses of life.. Greetings to you allmigwo bros |
[quote author=C•S•0™]Na MTN sure pass . #Everywhere_You_Go [/quote]which mtn. I dey tlk of reasonable browsing charges,cos etisalat no dey reach anythn,bfr na downloading dey finish my mb but nw,na ordinary browsing |
y2k62: then stick with the network that matters. Pay ur money and use your money.which one mata nw |
y2k62: because the speed na bomb. Use airtel and your mb go save. By the time u open 1 page for 3hrs u go understand say better soup na money kill am.my airtel no dey enta 2go,n e no fast. Walai I go change o,I no fit cope,person cannot enjoy him money |
Y etisalat mb dey quick burn like dis,I don tire for nigeria |
Oliseh is christabela |
Mickey7: Find ur voice today! ok odizeey n swaggalrd I'm bored☺k,on TV. |
Quatermaine: U no fit vex me.☺k ,I like dat |
[quote author=Dibu_Ojerinde]lol den i go stop nau, ...if na my pal, ..e go notice say i no like am, com stop am next time ......[/quote]naso sha. But main tyn is dat yabbing is evil |
[quote author=Dibu_Ojerinde]i no dey carry-yab oh ....no mistake my character 4 forum wit the real me....u'l b suprised... .na onli my pals i dey yab....[/quote]u go mk pals for benin na,una gO con dey yab,den d papA part go come out |
Quatermaine: even though I dön't get you here, I do not wish to go any further.u will not get me cos I hv gotten u down. Na dat mfm babe part dey vex u,I knw |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 454 455 456 457 458 459 460 461 462 (of 584 pages)
[/quote]wen dem say mk dem go govt sch dem no hear