Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 464 465 466 467 468 469 470 471 472 (of 546 pages)
Texzy22: Lolz The ppl way dey make the Money...dey make am silently, make ppl no hear bahhhnaso o, na poor man shouT pass |
Miner13: why don't you point out areas that need correction and leave na me shabi allbaba i tire o,as far as d point n message is passed |
nutty_hnic: An achievement is something done successfully, typically by effort, courage, or skill.i hear u sir |
While u ppl r beefing n wishing,i'm just thinking of d day ppl will b glad n sm will faint, while sm will rejoice saying 'odizee qouted me,i am so glad' |
nutty_hnic: Dont tag him a small boy, you can say he is young.no offence wat is d meaning of achievement |
oyivwi stanley: gudmornin palsoyivwi,i hail,mamurioke |
Ken excel: No mind dem...deir mouf dy smell.....Me no blive say dem go cal of dis strike dis yr o.and me no even want make dem call am off dis time sef...i wan make moneynawa o,everybody nw na 'i wan mk money i wan mk money'. If dem do census nw,na dose ppl wen dey say i wan mk money plenty for house pass,dey count ceiling |
costandi: Like say he go read al dese storydem just dey kill dem sevs here,hbd hbd hbd,rubish,sm dey shout november november we wen dem born for may 29 nko |
Whr dose ppl wen dey carry rumor say ASUU go do meeting today |
Na everyday dat boy dey do b'day? Cos i dey confuse for here |
Dericinh: ***GUD MAWNIN EVA**...N ALSO 2 YOU ALL..***good morning happy eva: Gudmrng to y'allgood morning |
STORM2: no be fight na bro. Na wa u oh.....wrestlerna question i ask,mk una enlighten me,i am ignorant of wat ASUU is fighting for. Goood morning all |
eazylu: Clearly, you don't know what ASUU struggle is all about.wat is it all about educate me mr knw it all |
exPLIcit7: VICTOR WOOTEN...u neva hear tj play bfr |
exPLIcit7: wr0ng...I mean d best in d w0rld.shuuu,he is d best in d world |
If ur pastor dey tie red wrapper n him dey rub chalk round him eye,den u nid to change ur church |
exPLIcit7: Who Is The Best Bass guitarist...tega aka tj2stone |
Swagalord18: #breaks down d door to page 1491#.i say i smell swaga,ur name na swaga? Na so una tk dey fail exam |
exPLIcit7: 4 ur plastic mind...u n0 watch bal sef...where real madrid,barca and even bayern munich...d 0nly team wey d0n fit stand Bayern na chelsea...even madrid n0 fit.2007 wen milan win am dem no dey in form at all. Dem no even mk top four sef for serie a |
top notched guy: Oghos it is nice to know. I hope to meet more before resumptioni smell swaga |
exPLIcit7: k...And I wan tel u say whether na juni0r team una dey play with...u guyz wil l0se or draw...Man United isn't winning 2014 epl...CHELSEA al d way...u see ur sef,league no b our aim na ucl,n fa cup,if una like mk una win am na una luck |
exPLIcit7: If una n0 draw...u guyz'll l0se.u even knw d ppl wen we dey play? |
exPLIcit7: Please teach me th0se swAgs...swag is nt meant to b taught its in built like family com. |
exPLIcit7: After beating Arsenal at Old Traff0rd...Man United will lose their next match...AMEN...naso una pray bfr we beat sunderland,una draw abi lose,una tlk am for our arsenal match we win una draw abi lose,nw u dey tlk am again,westham go nail una like mad |
IKJ1000000: Viewing this topic: odizeey(m), Riley_Freeman(m), Becketh(f), Samsantos9(m), exPLIcit7(m), Sir-Tunechi(f) and 2 guest(s).i no greet u |
exPLIcit7: u didn't accept my request.u lack d required swag |
^ ^ Nawa o. 2go username? |
top notched guy: Pokemon, ken, odizey, oghos and romanticboy thanks to you all.thank God,na d course wen dem gv swaggalord n him dey complain. One man meat......................... |
STORM2: They are delaying...and its annoying...that's my only complaint...ok |
If to say dem dey struggle dem for don call off d strike two weeks ago |
STORM2: I believe in ASUU struggle oh. But this delay na rubbish. Right now this delay has no real purpose.I no Blv in any struggle,dem wan compare dem selves wit schools wen don dey for ages. Hw many of our schools don reach 80 yrs. No b one day dem build Rome Even Ghana sef no beta pass we,na just jamb wen we tk dey enta dem gt advantage,free entry no competition |
Top notch I hail u sir |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 464 465 466 467 468 469 470 471 472 (of 546 pages)

