Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 465 466 467 468 469 470 471 472 473 (of 546 pages)
Oghos1: Odizey ur pidgin hard to understand. Walahi!!its made in ugh. |
ezo4fta: I agree with u and ur calculations. U ar right in all ways. This question is not as simple as u thought, that is why it is called an IQ question. If only people that answer it correctly can tell u how many minutes or hours it took them to arrive at dat answer. I believe instead of guessing and thinking for minutes we don't hv,it will be better to solve it and arrive at a perfect and correct answer without having any doubt. Simple logic in maths; 'both' means addition(+). And 'more than' means ( - ). I agree with ur analyses. U ar correct all the way but my concern is how many minutes it took dem to think abt it. Regards.baba just spEak word |
abeg if u add one detergent to another one,e go foam? |
^ ^ ^ ^ ^ Nawa o. Some ppl no go gt mouth to ask wat dey wnt weda dem dey shame or wetyn I no know wetyn dey d 2go I.d of a tyn |
Affrey: Hi odizeey,anytin for your sisaffrey ntn o,o we just broke likE early morning |
exPLIcit7: That z h0w man UniteD players Play...but dem dey enter first team |
I dey watch swe-por highlite,see as nani d play nonsense dey lose ball anyhw, |
2go gt adding problem |
Romanticboy1: dun worry odizeey go manage!na me first gt her i.d |
Romanticboy1: hehehe! I nr talk oy u dey fear na,no b him tlk,na wetyn man tk dey survive for d hood na |
ojingbe: I want adex,trafford, mikey odizey and romantic to add me on 2go 'OJINGBE'go n meet my p.a he will direct u to me |
STORM2: mehn I bin support ASUU b4 oh. But now I feel they're being unfair.ASUU wicked,dem don settle dem but dem no wan tlk,dem dey mourn person wen God go don judge him mata nw,jona naim dey melo,if na me ehn,i go gv dem 24 hrs to decide,wit or witout meeting |
Miscellaneous: Okay Please all debaters should be ready to battle NDU.... wish y'all good lucksylvanus is no whr to b found |
Adex097: ROTFLOL....you no go kill me with laughter o...trust kor,dat gigolo guy |
Affrey: oh ok and i dont think anybody will want to add me,am very boringenuff reason for dem to add u |
Adex097: yea..let them add.ok o,wen u go send u amoir moi msg n she reply 30mins per msgs just knw say na mr romantic |
Adex097:who say mk u put am here nw. I smell ppl adding |
Texzy22: lolzzz if to say ASUU no form Group we for Dey Class nw....lolNAsO,every thing for naija na group,meat sellers n shoe makers sef dem gt group |
Romanticboy1: wah kinda hustle?conductor |
Texzy22: Good Morning Pals........ pls did anybody body form a Group on 2go for Newly Admitted Uniben Students....if there any let him or Her Invite me @ texzy45una too like group and association for dis country,na wetyn mk us dey house so |
Austino gud morning boss |
Ken excel: lolz....i fit trust her☺k o u R frEe |
ezo4fta: I understand u very well. I did the calculation in my head without writing with a pen.I hv solved world problem to a point that I don't even need to write with a pen. I explained it here so that people will understand clearly how we arrived at that answer. Am among the school of thought that will never accept a final answer until u show me the step by step calculations of arriving at that answer. Have a good day.i dey follow u live n direct |
Happy b'day sugar belle |
Ken excel: lolz....she is a new person sha...her blood is stil fresh....he don tail wen she dy try to join d thread...trust no one |
Pokemon43: d thing tire me na so so smell nway na ASUU cause amu go tire cos we dey smell ur bad deeds |
Sir-Tunechi:naso o,i smell too |
Una plenty dis morning o,gud morning all |
happy eva: HY evry one am a newly admitted LINGUISTICS student love to b part of dix groupi smell anoda oghos |
thelma ivy: #in ur dreamzu no even sabi u d phrase sef |
ezo4fta: The IQ question above is simply world problem leading to simultaneous equation. Let 'X' be the pair of shoes and Let 'Y' be the pair of socks. X+Y=1.10 ..........(1). X - Y=1.00 ..........(2). Using elimination method,subtract equation (2) from equation (1) X - X=0. and Y - (-Y)=2Y and 1.10 - 1.00=0.10 so therefore, 2Y=0.10. i.e. Y=0.10/2 Y=0.05. Remember i said let 'Y' represent socks. so therefore, socks=0.05.best ans so far. Two wazobia for u joor |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 465 466 467 468 469 470 471 472 473 (of 546 pages)