Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 462 463 464 465 466 467 468 469 470 (of 546 pages)
Pokemon43: from all d forums wey i dey visit na wetin i gather be dat,na second semester dem go rush their exam but them go still rush us too so i gathereduna can bother una sef ehn,na wetyn uniben tell u?abegi rest ur mind joor |
Pokemon43: cos house don tire me and uniben dey too backward for admission and exam na speed of lite rushing dem go use for us wey wan enta.i am just inquisitive dats all,think of u kor?me wey dey battle how to open my fb account wey dem suspend.hw u tk lnw say dem go rush exams for una |
Ghyft: y u talk so?dat yeye daniel don kiss d girl,chai d tyn dey pain me. I dey vex |
Wait o e-wizard been dey expect mk dem gv am 50+ likes n say dis guy funny die? My broda no b person like u form dat joke? U no dey frm mk dem copy? |
alcuin: You guyz should stop this joke nau.....it is staled.boss i tire o,i don c dis tyn like 100 tyms,weda sm of dem just buy fone wen dey browse i no knw o |
D story no sweet again |
alcuin: This ASUU matter dey vex me oh. If they don't call it off......na problem dem dey find oh.na to dey tear dier head naim dem sabi, |
Ken excel: Hahahahahaha.....odizeey ni.......abeg make u let ppl wen wan read Read ooo.....make una no mind dis pikin.life no b by fastforward na to hold break for tite corner |
Oghos1: na onli to wait for skuul to resume? Wait for time table to comeout 1st b4 u start as a bad guyi no fit say mk una no read bt as for me i wan knw which kind method dem dey use for dat syd first,mk una no decieve una sef e,whr u wan see book,abegi. Lata nw una go dey hide una mat no. after EXAMS |
senrino: Great nigerian students... I hear sae b4 ASUU goo call of d strike.. ASUU President said "We ar nt calln off d strike until we confirm that the late Iyayi makes heaven..lolzu nor knw say old joke no dey sweet? Pls b creative |
Sch neva resume una dey tlk abt reading,nawa o, |
Ayima: All what am thinking now is to win my 1,6000000 in my winnasbet.Everton vs liverpool,liverpool win or draw.Forget ASUU cos am about to make history has i did in world cup play off.baba link ur boy na |
Adex097: hmmm....I smell TENSION hereI just dey watch una. As una dey read I go dey pass. |
Sermwell: I'm just wondering what's up with the mods allowing kids take over this thread thereby derailing it! And to know that most of them are uniben students got me thinking if I'm in the right school! Please fynestboi do the needful! Thanks!boss u fit still withdraw,jamb form don dey on sale o |
Mehlena: Odiri and adex una no well.. Stop derailingwetyn westsyd tell u,if u play ruff play I go ban una 2 for life |
Adex097:no worry I go kidnap person for deir house,dem go use my ransom money for d dowry |
Adex097:u no bad reach westsyd9sumtn wen dey spin mehlena nw,my own wife wen I dey prepare to go c d mama |
Nigerian boys no go change.mhelena if u like no tell dat boy say u gt husband |
Adex097: |
Adex097: hehehe...Ajebo sectiondis ajebo tyn just mk me remember one of my senior for m.c.o him name na ajebo,bt na den b badooo for school dat year |
Mehlena: proper culture wetin? LWKMDead! Who dash u?who r u sef,whr do u knw me from,I dnt even like u sef |
Mehlena: u dis boy...what ar u doing here?na me u dey call dis boy? A whole proper culture man like me |
Mr snoop,ur son in d pix (musbau el kanemi) understands me |
Private_Guy: you and your difficult pidginmade in ughelli |
Adex097:u b ajebo na,go una section |
Pokemon43: Good mawning allgud morning,n gudmorning to all dat said gud morning |
Cuteclem: http://sunnewsonline.com/new/cover/ASUU-set-suspend-strike/obob if dem try bury am for strike,we go thief d corpse |
Na dem safari gal type dem go dey gv bag of one milla,dem go say na lie na paper dey inside,. Sorry my sister nigeria too g many badooos,n i knw say bad boys like tunechi don do u strong tyn,. Com to Jesus he will gv u rest n restore ur hope,even money to go sch,cos na from dat angle i dey see am to o(ego),d gal no just wan mk dem call d tyn off |
mi xpressive: in a way, d guy no talk lie...he just didnt investigate well. As for phykels, oshe btw welcome to Uniben Odizeeythnk u ma,. Y una neva sleep sef,as for me i dey vigil |
Comfam,whr dat guy wen say him go bayero n d area dry, No dey lie like dis again. phykels we blv u nw |
ablejoe: Hi, good morning allgood morning |
killemslim: thought u were d odiri I knw in ma class.no p bro u gonna enjoy ur skul lyf if ASUU succeeds in dia struggles if not...thnks |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 462 463 464 465 466 467 468 469 470 (of 546 pages)

....
