Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 468 469 470 471 472 473 474 475 476 (of 546 pages)
mofeuniben: ASUU strike has been called off http://www.eminado.comdat God wen go punish d owner of dat fake twitter acct,na same God go punish u. - Dis kind crucial moment |
D acct don change to miz smtn,mehn,n dem say mk i no go yankee,dis nation us caused. If ASUU like mk dem no call am off,by d tym all of dem die dem go knw hw fa. If anoda die,i go even say ntoi sef no b onli condolence rubish |
tosin will: Pls what evidence do u have to prove dat the account is fake, cos dat same account have been giving correct information before. So how come you said its fake. Just a prove. Thanks.go and check again |
Dericinh: Good mawnin....dudez......greeting 2 you all........am back....went 2 org my wedding wif miss..#AFFREY....y u like to dey jones ursef |
Good morning ma ppl. Denrich,adex n beezally i dey watch una like dstv |
If some ppl neva lie for a day dem no go rest. Na so one man lie oooo sote him con dey believe him own lie |
Mk una follow me praize God i chop upto 600 today o. Ivory coast God use una bless me |
Pokemon43: hahahaha u nor go kill me with laff,c how u end d guy carrear.but na d one dem still bring out today na only God come know who dey talk true among the reporters of d networks so nor too blame amdat guy no dey eva carry beta breeze follow body,naso him com dey ask jamb authenticity. Oya y2k lie down mk i flog ur bk |
Pokemon43: who dem dey play?nepa shey na because of una i nor watch am nasenegal 1-1 dying min,i don vex tire,drogba just dey fall,naim kalou,put one,93 min. C as i shout |
goooaaaalll!!!!!! .Up cote d ivore,dying min,i don chop o |
Garri is to groundnut y2k62 is to rumor |
y2k62: *clears throat* I am here to inform you that the much talked about ASUU/NEC meeting is a blatant lie. Union confirms NEC meeting did not hold today - DailyPost Nigeria - DailyPost Nigeria http://dailypost.com.ng/2013/11/16/ASUU-strike-union-confirms-nec-meeting-did-not-hold-today/u no dey carry beta news walai. Na for ur eyes dem go call off dis strike tomorrow. Can u imagine diamond fm , daily post compared to channels tv,nna get out |
Make ASUU no even call off dis strike again sef |
D antelopes y did u do dis to me,yyyyyyyyy |
Naija truly has more dan 150 million coaches |
STORM2:dance well well,God is great. |
Shey una don see am. woman - Woe unto man No woman no cry |
safarigirl: if he originally had #1.20kobo. And spent #1.10 on shoes and socks, then 10 kobo on candy. It's correct that he had the borrowed #1.00 left. Sorry, this equation leaves room for questions.exactly. |
Nigeria play ball Nigeria win Kanu jump up,one naira fall Abacha pick am,go buy chewing gum 3days lata abacha kpai |
japhsiano: guy me stroke pass u so na which skull?na school of hard knocks |
Odilop: I want to opt for mbbs in uniben any advicebaba,u just buy d jamb form? |
[quote. ]hahahahahaha joysticson,d guy go bad wella Ooohhkkkk na d.ickson[/quote] |
Una don check am? |
Holyrule: hello house....Holyrulez backwElcome back |
japhsiano: STORM congratulobia dear. U ar highly welcm to d family of d great unibenites once more congratlation on ur admission doc mis stormjobberman no b uniben e |
Unn |
Mr wise u no like alomo bitters |
Storm don get admission o |
Mamma storm congratulations on behalf od my big headed brodas n sistas in u putme section. Baba God wen no dey sleep na Him get all d glory. Congratulations!!!!!! |
The Admissions Unit of the University of Lagos has released the registration schedule and procedure for candidates (UTME & DIRE CT ENTRY) offered provisional admission to various degree programs for the 2013/2014 Academic Session. The registration exercise will commence on Monday, November 18, 2013 at 8:30 a.m. at the Multipurpose Hall, UNILAG, Akoka. The registration schedule and procedure can be found here. Uniben neva even welcome us sef |
Good morning ppl |
aieo: lwkmdbaba tym neva reach wen i go dey bet 1k. I no fit bet pass fifty for dem portugeese,if nani do own goal nko |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 468 469 470 471 472 473 474 475 476 (of 546 pages)

) for ur kind wishes and for celebrating with me. U guys are a real inspiration abeg...#huge hugs#
50 naira