Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 515 516 517 518 519 520 521 522 523 (of 546 pages)
Sermwell: I greet u broda!me too sir |
Latnok95: ! 1134hrs.. July 23rd..!!!!naso,go and slap him bk |
Ken excel: hehe..wat of me na??na onli me fit caall richies u hear |
Affrey: didi even u,ur the first person to talk to me here on nl, ur family i can never ever ignore u but am still sorry for making u feel this way and all of u that think am ignoring u am really sorry pls forgive me.we are oneif to say na wowo person dey ur pix dat tym,him for ask why u dey ignore am,nawa o |
Sermwell: dat wan na long tin o! abeg make dem cum nairaland uniben chatroom joor! Hu wan cum go google dey find dem?www.nairaland.com/1163976/newly-adm... |
exPLIcit7: I stand 2 b c0rrected bt I tink it sh0uld b Robert Boyle.correct |
MrRomantic1: Ur pretentious ways is a huge turn-off 4 d ladies! Be natural j0ri no even wan turn dem on,na nepa turn on sure pass,gals turn on,no fit charge my fone wen wan die nw, sylva science hard bt pharmacy is in faculty of art na,abi? |
exPLIcit7: einstein fada of wetin...make I n0 hear am m0...when Michael Faraday bl0od dey h0t.oya ok,who bring d law of pharmacuetical theory,i just like pharmacy cos dey carry out pharmacists functions |
exPLIcit7: Ditrix u be science student.yes o,albert einstien d fada of electricity,tony stark d fada of robotic fighters |
Sermwell: I hear u! Abeg wia d thread dey? I can't wait 2 offer help sharp sharp!do local search to newly admited unben student or google am,or enta ma profile go my posts,u go c am |
purpleprincess: thanks fellaswow tell me smtyn,so i hv a new course welcome o,ekabo,doh |
Ken excel: Hahahahahahahaha..guy abeg na wen u go get sense ooooo??i go beat u |
I-am-Winner:no i'm high in Jehovah,cos He's d most high |
I_am_Sylva: u are welcome my princessmk we c weda dis one go ans u |
I_am_Sylva: talk jawe... U dey fear?..ok ok,doc miss,marylin nash,purple princess,n mizz bernie den no dey ans me,help me beg dem abeg |
Sermwell: guy if u like be submarine banker I no go nid ur service; na by force?habana by force o, u must accept. And bro com n greet our uniben newly admitted thread,dere might b lawyers n odas waiting to hear ur mentorship speech,thnk u sir |
I_am_Sylva: odizeey try reason sumtin with serious mind 4 once na.. Shey i wan go dey toast my friend(adex) girl ni.. Na wa 4 u obaba u mk me laff o,bt dat was a brave move,now didi n explicit don dey pour out deir mind,me too wan tlk,... Ok i no tlk again |
I-am-Winner:e reach to laff o,cos she no ans am him dey vex,she tlk say she no like u? Den change ur styl if u no want all dis,na dose stuff wen u dey tlk bfr dey huant u sylva. Ok affrey for me,ans sylva pls. |
I-am-Winner:nawa ooooooooooooooooooooooooooooooo |
I_am_Sylva: Dear Affrey.. It's obvious u av been ignoring me 4 reasons i don't know and it just aint cool.. Not that it matters if u ignore me or not, as a matter of fact i don't realy care.. But you must put into consideration that we would be attending the same school 4 d next 5/6 years so it wouldn't be cool if u c me as an adversary now.. I av no idea what i did to offend u but whateva it is, I am awfully sorry..hahahahahahaa,i laff sote i poo for body,broda its all abt d swag. D guy dey beg o,indirect toasting |
Vickhov: Lol...abi na..Those SSANU guys are still members of ASUU...NASU&ASUU are the main "Koko" in our public universitiesnaso na,dem no gt anytn to do na y dem suspend d strike,. Dey r of no relevance to us,i pray d govt try n mk our universities smtyn to b proud of |
Hmmm i hv just tought of anoda way to chat if u r a new comer here,by using ur signature,i go dey check any new person |
Who b olivia pope again na,put ur details for u signature if u feel me |
Sermwell: hope say no be me u dey call wolves,sheep and cloth o? Confess and be 4given now or I will sue u 2 court 4 defamation of character!ur lecturers will b proud of u,trying to practice wat u v been taught,mr suer,n mentorer |
Sermwell: do u knw how many banks we have in naija? Bankers full evrywia my guy! So ur services will not 4 any reason be required! Abeg roll ur fishin boat elsewhere or Check d nxt gutter!ehen,me na entrprenueral banker me no dey carry file o. Think wisely |
Vickhov: SSANU just went on a futile&jamboree mission.They're actually idle and what would one expect from an idle man?Now that they're back nothing still changes.i tire o,dem just dey tlk i just dey read dey laff for here |
Sermwell: yes ooo cuz sum of our law guyz na vampires dem be oo!...do u av any sista datz cumin 2 law?beware of wolves in sheep clothing |
Sermwell: why u dey find friends by all means na? Wetin I wan take ur no do wen I no even knw u and wetin u fit do 4 me! Guy abeg carry ur no waka far joor!wen u don carry ur file waka tire in future,no con post topic for nairaland saying:pls dere is one banker dat gv me his no. Pls if u r viewing gv me ur no. Again hungry dey'. Na once opportunity dey come o |
Sermwell: guy pay me 4 dat ansa joor! Nway, if anybodi get sista,broda,friend etc wey get admission 4 law abeg direct am 2 me 4 proper mentorship cuz 2 study law no easy o!u mean sistas, for proper monitoring |
kelzabel: Hey boss wats d level?u being in final year medicine n surgrey means I shud knw u....I'm sure u shud knw mikel orhue...wats d name pls?u don enta one chance motor |
Didi 5: @odizeey this is food for thought,so brother go get a spoon!my no. Dere for ground for u to call too,just incase...... |
Sermwell: bros faze neva die na and wen dere is life dere is hope! Wia u wan even c me cum make me ur bank lawyer? Guy na ghost mode tinz 4 u oo!dis is my no. 08096294786,u might nid it one day o. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 515 516 517 518 519 520 521 522 523 (of 546 pages)

