Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 517 518 519 520 521 522 523 524 525 (of 546 pages)
Jenni_angel: my guy park well, abeg use shame kip quiet and go. I have seen ur type b4, many sefu get tym to dey reply all my posts o, dnt worry i c d love in ur eyes |
Jenni_angel: na u wan tell me wetin i lyk? Jobless bonecall me jobless bone o,u nor knw weda i go marry u one day |
STORM2: Hahahhaha....I like u jarebaby dnt go oweh |
iLLiE: Remember the day our medicine501 lecturer caught me talking to a girl in classu nor like medicql school |
STORM2: Okay...lemme just clear sth up. The only time a man should shut up is when he's talking crap and annoying people....i love insults |
chaarly: hahahahaha lwkmd ooOooi changeth not |
Moyes10: Bro, behave like a man that you are and shut the hell up.. Must u exchange words with ladies? Come on man, lock up..man indeed,i pray mk ur wife gv u slap mk kip quiet |
Ghyft: odizeey,its cool...he just offered an advice which u could either take or leave itthere r ways to offer tyns. u can throw a thousand dollars on d ground for n i'll definitely b angry, bt wen u gv it to me on palms ill b happy. Shekina |
alcuin: Sir, no need to reply him. Many of us see the sense in your post and appreciate it.s.m.h |
talk4free: You unfortunately singled out yourself to be the foolish one.thnks nomen u can stay whr u r n call me foolish,i nor ft slap u. if u r making it den y dnt u thnk odas will. Na every tym b ASUU n work? If u hv a way of helping stat it n dnt nag |
Jenni_angel: my sister relax, cool down. Na one man get uniben? He get luck say I don REPENTabeg backslde for one month abeg |
Jenni_angel: heheheo, na u i wan pray to? My dear if u ar just learning how to use words cum let me teach u. Uniben is no man's land and u can't threaten me with dat. I remain UNSHAKEABLEu no like unlimited? Kikikikik |
STORM2: Is that a threat or what? Guy relax na or is there sth I don't understand going on here? Na crime to laugh again? Wait what's going on?if i b jambite nko. Y una dey beef me na |
Ken excel: abeg no provoke ooo...hw u go dy talk such?ok |
tinahrex: haha.....Affrey wey dey watch all of una sizin filmshe n her dey watch am for dat mata,n dem boiz for here dey gt high libido |
Ken excel: hahahahahahahahhahahahahahaha...lwkmd ooooooooooooooooook o |
IfeomaVanessa: Any Agric economics & extension student in the housechai i b agric student from nw on o,c babe,i rep ifeom..... Uhun irep ehm,.... I dnt knw d hostel again,can we b rummies,i'm girl inside my heart |
talk4free: I really feel sorry for you all. You all talk about beans and hotplates and hostel and all other things you miss. Its shocking that there's very few people here talking about what lies ahead of you. You lives and futures is being used as a bargaining chip by both your lecturers and your government. Yet you all waste your time here talking about frivolities.cos u r unsuccessful wont mean odas wnt b,wat is dere to tlk abt,dis is uniben student chat room nt future tlk or ASUU n fg wahala chat rum,oga fly |
Affrey: lol i laugh sote tears dey flow from my eyessmall small o |
exPLIcit7: Odizeey y0ur joke make sense...I n0 fit laugh Abeg...hahaha...no b small tyn |
Una wen dey die for babe hmmmmm C one scenerio. Ken excel:*sweating cos of clearqnce stress* wowo gal:hey ken Ken excel: who r u pls Wowo gal :hmmm,,u r handsome o,ive been fynding u since ken excel:who r u na wowo gal:guess ken excel:oliseh.dotcom? Or mhelena? wowo gal:hmmm. I'm affrey,n its gud to c u ken excel:i bind u, oh sorry hw r u,let me go n piss first.*speaking in his mind* chai dis gal wowo o,hee c wahala,oboy adex i dash u. end of story,. I pray u dnt leave her wen u c say she wowo o Affrey na joke o |
eddyvilla: ME:I won confess ooooo...I won confesss oooooooi no fit laff |
chinaze4real: If u rep uniben like this postdey fyn likes o |
Una don enta front page o |
Richiez: @ OP please can you give us a sourceI dnt knw hw to dod referring stuff, bt search google u'll c it |
exPLIcit7: wetin na...Affrey add me...smh |
lee11: oh wow nice... better 4 me. could have benched him anyways B:gud for u |
lee11: lol not 4 longyes cos he'll leave dem dis year |
Jenni_angel: cum bros, wats suppose 2 be ur problem? Can't i laf again with my own mouth? Abi na u get d ass? Abeg make i laff again jor cus sum pple are so fustrated hahagahahahahahahahahahahahahahahahahahahehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehehe.................................. God have given me reasons to laff and i will continue. GO TO HELL 4 ALL I CAREu'll come n meet me in uniben na. Instead of praying u r laffing, |
lee11: jazino im asking you. *is he the best footballer?he's dere striker |
Did u ever think that u could mk it big................. I nevr evr thought dat ill b ryt here today He hlpd face my greatest phase Foward eveR bkward neva Now I don enta uniben.....I owe it all to YOU(GOD) Oluwa dey bless me |
lee11: i wonder if uniben has a working football systemyes boss,ask jazino |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 517 518 519 520 521 522 523 524 525 (of 546 pages)



