Odizeey's Posts
Nairaland Forum › Odizeey's Profile › Odizeey's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 516 517 518 519 520 521 522 523 524 (of 584 pages)
[quote author=I_am_Sylva]haha.. Odizeey calm down jawe.. D guy no well [/quote]na mouth him dey find,na winsh d guy b,if ppl dey die anyhw u go feel say na coincidence bt na smtyn warrant am. I pray say him case no go b like dat |
sCun: ''someone''. You guys should write like undergraduates for Christ sake. The world is watching!ur fada,no b ur mate dey harvard n oxford sm dey invent,u wit ur englis ntn ntn,no achievement,na person wen no gt good grammer dey control thread so,organise debate abt to organise anoda,i say it ur fada again,if u no tk tym u no go c beta life,try me n c,mk una ban me if una like,bt dis guy is craaazy,big idiioot |
sCun: Your grammar isn't worthy of an undergraduate.bad way to correct smone. Fynest pls tk dis guy out,na we wen go just do small tyn una go dey ban o,dis guy is a disgrace to d human race |
Detivo: guy hw lyf nd hw houseLG |
Detivo i greet |
Baba lamuel naso dem do dat tym wen putme list come. I think som ppl hv dat as dier mission to weigh ppl down,whr did dat guy com from? nowhr. I dnt just knw i dnt just knw. |
jazinogold: I Rep Uniben-gidi....unibest...UNIBEN! So many UNIBEN freshers on this thread! Una welcome to the school of life....UNISTRESS...UNIBEND...UNIBEST...UNIBEN! Its ur boi harrypotter...a.k.a jazinobaba i c u o,na me b d first uniben representer on dis thread |
Faith93: no b onli card na voucher..ochii!na me b oshii? Dat play don pass saturation point |
Faith93: great..infct I don open supermarket.thank God o,d card go plenty |
Latnok95: Cool!!!.. I was in badore yesterday sefme too |
Faith93: greet u too,,how day dey go na?d day dey go as usual o,ur own nko |
I greet all of una o |
nurmanteasynoni: Abi nw,, if to say na cloth wey rita dominic wear go party ni,, e go don dey front page since,,,,naso o, |
[quote author=I-am-Winner] odizi.. 4get it.. Nafin for man utd, man city and liverpool.. It's eida it is arsenal or chelsea.. Lets c hw saturday go be.. I pray luck shines for us!! |
nurmanteasynoni: U sure say e go enter fp??i no con sure o,cos na nonsense dey enta dere nw o |
[quote author=I-am-Winner] Goodmorning friends.. How una dy?. Yesterday's match really made me cold and it also made me see some facts.. 1. Arsenal may have ozil bt we are still not stable.. We are still on average.. Guess it was luck working for us so far!!. 2. Chelsea is damn good.. Kudos to those guys (still hate them tho'). 3. With what I saw last nite, our stay at the top is only bt for a while.. 4. Chelsea go carry league if arsenal doesn't carry the league because amma reiterate again.. Those guys are damn good!!.. The best in EPL!!.. Am still a gunner fan oh.. Gunners for life!!.. So fellow gunners don't get me wrong here.. Am only stating facts.. |
tsleazy: waddup my 9ja boboi no greet u o. N y u spoil person name na |
Gud morning detivo,tunechi,adex,faith,becketh,jazino baba,drog dray,ezekiel,ken,deborah,n all of u |
Y dis guy post dis topic nw,na wetyn i wan use tk ent fp b dis o. |
Baba austyn i c u |
Detivo: guy vacancy dy 4 motorpark ono worry,ask ken |
thelma ivy: Yh......meet me on whatsapp ....or 2gono mb,bt msg me on watsapp, ur no. Is nt on dis fone |
thelma ivy: gud evening house!gud evening long tym |
Riley congrats on ur 1000th post. Detivo next tym nw,u go say na agbero u b o |
[quote author=Riley_Freeman] Same here. This thread don dey do one kine . no doubt. Me too.. Be back when clearance begins! [/quote]me too o. Oge no dey ans me- - - - - - I will b back wen i gt mb again |
[quote author=T.ice]oshea[/quote]no p,which one u dey rep . D ancient,d no.1,beta by far or which one |
Pokemon43: shebi,withnawa o,square ball again,i neva still knw d meaning of dat word in futbal o |
Winner i see u o. tsleazy,i wamt mk dem beg me first bfr i accept dem,no worry,na una dey always dey gv me d 2go i.d. Ken no mind tsleazy,. And to all of una e go shock una wen oge turn to romanticboy.hahahahahaha |
[quote author=T.ice]plz watz #ALUTA aint knw d meaning[/quote]struggle |
Chiisagirl: I am very happy u all accepts me as part of ur family,i just got admission to study pol sci and pub admin.all but me |
Winner na u dey comment any hw for my topic abi |
Holyrule: hello friends and brothers n sisters...love u alli love u in d love of God |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 516 517 518 519 520 521 522 523 524 (of 584 pages)
[/quote]na mouth him dey find,na winsh d guy b,if ppl dey die anyhw u go feel say na coincidence bt na smtyn warrant am. I pray say him case no go b like dat