Odunharry's Posts
Nairaland Forum › Odunharry's Profile › Odunharry's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 582 583 584 585 586 587 588 589 590 (of 611 pages)
bamosagie: You are one hell of a liar, almost sure you have never spent a night in the barrack.mumu like u..get it into ur head. i lived at kayode police barracks at marine beach apapa until 2007.for those of us who know there opposite mobil apapa will know we have army barracks near npa quartrs.whch is nt far from signal barracks and ashanti barracks.how abt navy barrack opposite press coca cola? My guy go dive 4 hot water abeg if u no knw wetin to talk. |
cyril83: Bros no dey ridicule navy and airforce oh,nothing like navy or airforce barrack,they call it naval and airforce base.cyril i guess u dnt stay in 9ja.cos if u do you will knw dat they all stay in barracks. Go to boundary or apapa and ask of naval barrack or go else where you see them there. A barrack is where they stay with their family.some bases 2 have barracks bt u hardly c pipu stay there bt many of their staff works there. |
rawsh247: Guy, shutup ur mouth and pack ur clueless stories go sit down fr one corner...5people in a bathroom, throwin pple from up to down stairs..guy u don fail..ur lies is as fake as chinco phonesmumu lyk u...c fool o.... Blieve it or not dat s d truth or go ask those who have lived in barracks before. A Barrack normally have 4 bathrooms,2 4 d males n 2 4 males with 27 or atyms 18 rooms in a barrack depending on how it is built... Hater like u,abeg go use head knack stone 10times. |
up barca |
i joined in 2009 op,when did u join? |
Didnt stay in face me i face u bt in d barracks 4 17yrs,cheii..it almst as worse as slap me i slap u.... 2 many children in one rum... Child A and child B 4m dif family go fight,e dn turn 2 JTF vs BOKO H...Cme c as dm dy trowey person 4m step go down.na dia husband dy settle am,d next mrnin e go continue. Trust sme women,dm get phd 4 gossiping. Aw abt time 2 bath?chai,u go c lyk 5pipu 4 bathrum at same time.na barracks na,nobody send anybdy. Payng nepa bill wasnt a big deal there.,kitchen too cos each room has a kitchen. D most annoying one na when dm pour u either pepper water,fish n meat water or even zobo water wen u dy play ball 4 down..na water make dm use wash plate or cloth worse pass. D children there are stubborn n wicked too o.when 4yr old pikin piss 4 ur head u go knw say though water na water,piss difrent 4m rain...if those children cut ur wire or put salt 4 ur generator and ur gen cough 5tyms cme off. Aw abt washng n dryng of clothes,chai dat na smtng else..u jus need 2 stand at d entrance of d barrack,u go ask weda here na laundry or barrack. If u r a wicked n stingy person,barracks boys go show you something,if u send any pikin rice 100,beans 50 and 2meat,na dia ur own finish o..na rice 60,beans 30 and 2 meat e go buy cme or make him cme lie say money loss.trust na,u no go fit do anything. What about pipu make dy smell film n food..oh my God!some children na expert...e get one mke dm dy call Wale,dat one dy smell film o 4m 2nd floor as u dy put d film d bobo dn enta ur hause like rat..d oda one Hassan chaii,as u dy put food 4 table him dn enta. it fun and i can tell u i still miss my old pals..we have pipu 4m diffrnt religious n ethnic background.we mix and relate easily.we played all kind of play when we were young,we go to sch together,house 2 house 2 eat durng xmas n new year and dm must roger us b4 we leave(tax collector).lol. |
anybody can win tonite...expecting to see a tough one. |
I didn't stay in face-me-I-face-you but in the barracks for 17yrs, cheii..it almost as worse as slap-me-i-slap-u.... too many children in one room... Child A and child B from different family go fight, e den turn to JTF vs BOKO Haram. Come see as dem dey trowey person from step go down. Na dia husband dey settle am, the next morning e go continue. Trust some women,them get phd for gossiping. How about time to bath? chai,you will see like 5 people at the bathroom at same time. Na barracks naa, nobody send anybody. Paying nepa bill wasn't a big deal there.,kitchen too cos each room has a kitchen. The most annoying one na when dem pour you either pepper water, fish and meat water or even zobo water wen you dey play ball for down..na water make dem use wash plate or cloth worse pass. The children there are stubborn and wicked too o. when 4yr old pikin piss for your head you go know say though water na water, piss different from rain. How about washing and drying of clothes, chai dat na something else..you just need to stand at the entrance of the barrack, you go ask weda here na laundry or barrack. If you are a wicked and stingy person, barracks boys go show you something, if you send any pikin rice 100,beans 50 and 2meat, na dia your own finish o..na rice 60, beans 30 and 2 meat e go buy come or make him come lie say money loss. trust na, you no go fit do anything. What about pipu make dey smell film and food..oh my God! some children na expert...e get one make dem dey call Wale, dat one dey smell film o from 2nd floor as you dey put the film the bobo don enta your house like rat.. the oda one Hassan chaii, as you dey put food for table him don enter. it was fun and i can tell you i still miss my old pals..we have pipu from different religious and ethnic backgrounds. We mix and relate easily. we played all kind of play when we were young, we go to school together, house to house to eat during xmas and new year and dem must roger us b4 we leave(tax collector).lol. |
lateef4me: Hello Odunharry,amen.tanx bro...hope all is wel with u? |
[quote author=@Idongi]How did u kn abt dis if u were not a victim?n i hope u ve repented dat's y u post it[/quote]i v neva bn a victim bt i knw dia r pipu who do it |
KINGwax: wot is prodigal, u bloody illiterate!!!mumu wat d meaning of prodigal? |
kolamilan: at op u be man u fan?ya utd 4 lyf... |
[quote author=~vicky~] ![]() some guys re already feeling gulty already ~oga o~ [/quote]no mind dm |
tanx bro....please pals pray 4 me...my exam starts 2mao |
To the guys: U bought BB (60k) for ur gf & ur mum doesn't have N100 air-time on her Nokia 3310 & U'r among those saying:'Happy Mother's Day to the BEST MUM?' Ain't U simply a prodigal son?? |
yaa...it utd. |
make today a ban free day joo |
d match para me...cos man utd 4k up 2nd half |
i said it...goal man utd |
i c 2nd goal cming |
utd no tym..freekick man u |
chelsea una dn dy blame coach nw abi.. |
nyc play rooney |
nyc ball sigurdson |
chicharito |
suarez n coutinho dy mke me hapi |
utd no tym abeg |
nyc one kagawa |
handball ba |
oyaaaa.....utd make me proud |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 582 583 584 585 586 587 588 589 590 (of 611 pages)